Ajasbaba's Posts
Nairaland Forum › Ajasbaba's Profile › Ajasbaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 44 pages)
HMMMM, GUY IT is temporary,and if you are sure of admission after 1yr,i advice you make your small change before going back to school. guy the country hard ohhhhhh. think smart. |
hmmmmm, just throw way face and carry stick waka. men are all the same, only 0.5 percent are clean |
Nigerian no go ever hear, somebody will still come out to defend the scheme and tell you its just like a bank, you will never loose your money, hmmmmm story for the Gods. |
STOP CHOPPING HER FROM THE BACK. TOO MUCH ANAL SEX. WOMEN THEM NO GO EVER HEAR WORD.ABI SHE TOO CHOP AWOF |
SEE AS THE BOY OPEN MOUTH AMD EYES DEY LOOK FOR HIM MIND HIM DEY SAY I WISH I WAS THE ONE KISSING THAT LIPS |
HE CANT FIX EVERYTHING NAH, EVEN IF HE SPEND THE WHOLE NAIJA MONEY FOR DAURA. UNA GO STILL FIND 1 PISURE SHOW US. |
HOW E TAKE CONCERN US. IF SHE LIKE MAKE SHE CARRY PLANE COME WHO E EPP |
chai, this one pass murderm if you try deny me sex the whole world go hear us. OR maybe someone is helping you out. |
why are you complaining, if he don't you go say him no care for you again. woman wetin una want sef. |
why them put on cloth. them for snap am nude. who e epp |
She is not possessed, she is just testing her strength and also to confirm your statement(i will stand by you anytime). ![]() |
WHO E EPP |
we are already there,where him wan carry us go again. abeg make una pity us ohhhhh. with this harsh economy. hmmmmmmmmm Dia ris GOD ohhhhhhhhhhh |
170k is too small compared with what God is going to give him. you don't know what the owner of that money and laptop might pass through. my prayer is that may GOD reward and bless the honest taxi man in way he cant imagine. |
him drink too much kunu, and gets millions at the end of the month. yes thats Naija politician for you |
them just dey chop tax payers money for 14yrs Chai dai ris God ohhhhhhhh |
see her yeye ugly flat breast. spit on thread and work out |
Nah thief them all be, national Asset but e no go reach us |
you dey late because i have given my life to christ ![]() |
nothing wrong unless your are a pervert. ![]() |
All the write up because you went to Erin ijesha waterfall. ok. |
soo una need prayer, when una dey power una no say make we pray for una. make una go to hell |
oboy see yarnsh, run out of tread to get groundnut oil. |
Nah the latest fashion for town be that, but why she come spoil Vaseline crew food nah she for no where anything at all. at least we are in a free world |
better give us detail of everything. this your half baked story no get advice. you are simply on your own. |
since you dey doubt am, i wonder wetin woman want sef. everything am man those is never ok. since you are suspecting him to be gay. get him one huge guy and see how goes ![]() you go soon loose this guy and come back to say men are wicked after all the finger i put in his anus he still left me for another woman ![]() |
Nah there work be that,just to raise hand and steal millions. make una dey decamp. |
most of the children on this forum will not even know how it works, all this Indomie generation |
the babes dey huzzule una dey arrest them, hmmmmm,abi police sef wan ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 44 pages)