AjGentle's Posts
Nairaland Forum › AjGentle's Profile › AjGentle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 17 pages)
Taiye4Christ: Bros, where you don see python again?You no know say you cunny pass python |
nabsprada: Viewing this topic: dprince042(m), luvlycutebay,Ausemates Noordean nabsprada is falling oooo . A word is enuf 4 d̶̲̥̅̊ uhmmmmmmmmmmmmmm oga chair i talk my own oooo |
Akerry: Luvlycute, have u gotten u new phone? I love seeing u online...#nobody shud ask me why#Ogami Loves seeing chairlady online Oga pls wat are you chairing |
noordean: as if u dey vex talk dsU see wetin i talk u are nt gentle @ ALL |
noordean: boss ano bad o n u suppose knw mi better o,d most gentle for ds aos,am sure no one can compete dt wit miMr Noorsprada taaa don't U̶̲̥̅̊ say D̶̲̥̅̊α† again looking @ d̶̲̥̅̊ GENESIS of E love U̶̲̥̅̊ aя̩̥̊ε̲̣̣̣̥ deir all d̶̲̥̅̊ uhmmmm in d̶̲̥̅̊ ause bros stop A̶̲̥̅M ooo |
Taiye4Christ: Bros, I still be priest na. As for that kiss ehn, Romans 16:16a talk sayHaaaaaaa Paitor taiwo haaaaaaa |
nabsprada: YIMU! tanks dearUhmmm nabs dem dey lov you u say thanks naa only you waka cum ooo. Pastor Taiwo uhmmmm |
noordean: heard u talkin abt russia 2018,na guitar dem dey play for dia?LoooooL ℓ̊ wonder ooo. Taiye Ova 2 U̶̲̥̅̊ |
Akerry: Hmmmmm......where do i start frm?. I have missed alot in dis room....nabsprada<my my...>, noordean<my main man>. Adufesexy<my sexy pastor>, taiye4christ<my padi> and all d hailables,i miss u guyz so much. Wait o! Where is sodiq and jenny? Where is luvlycute,my madam@dtop. Kalushaiyke,my twin bro. FEYI, i dey vex 4 u o. Where is anugod,my sis, curiouses and titiluvly,i hail una. Westinfo, claroo, ajgentle, sojiboy, my biochemist frnd<i don 4gt d monicker>,dania, mr pero,my main man, olawumi,velounie andMy Chairman Sir (salutes) Always @ my Duty Post ooo |
You are all sighted oooo. OFFICIALLY D PRO IS BACK Viewing this topic: Taiye4Christ(m), trendiitee(f), luvlycutebay, nabsprada(f), AjGentle(m) and 1 guest(s) So U̶̲̥̅̊ pple shld stop d̶̲̥̅̊ ntworking bhind my back Adufesexy how cum you wedded sum pple bhind my back Taiye4christ u entered d ause pretending 2 b a priest nau you are chopping all Kind of kisses Deir is God Oooo Miss cook isn't it tym to resume cooking 4 d ause? Ansa all my ?? Immediately |
Cutekemitola: your ? U sent a mail,but I didn't c it though....ma phone been giving me isshs latelyI said are you on BBM if yes your PIN |
Taiye4Christ: Correct man, wetin dey?Chai my head dey swell Boss i dey ooo |
trendiitee: How una dey oooooMy head Pastor ℓ̊ loyal ooo |
Cutekemitola: yeah have been off and on......ow are yuh doing?Kul and U̶̲̥̅̊ never answered my ??..... |
Horlawoomey: Heineken, Ajgentle and Trendiitee you are sighted, how has been the day so far ?Great ooo and urs |
Lovely ausemates i hail ooo trendiitee(f), Horlawoomey(m), Heineken (m) |
Ausemates I. ♓☺ω una dey gud afternoon oo |
Cutekemitola: Good morning guys..hope yuh all slept well?Hi dear bin a wyl |
Gud Morning My people, how una dey ave a great day oooo and do all exploits. |
![]() Meeky: greeting to evryone in this Great batch C14 house.hearty greetjng to my baby Queencess Adufe,my sweetheart luvlycutebay,my cutie nabsprada,lovely titiluvly,finest omaimoje,my hottie enellcy,dark lioness anugod and lovely feyifahm,and d sweet jennyesh d bros noordean,akerry,taiye,curioses,sodiqyinka and other members i avnt mentioned their names.God bless you all ![]() Meeky: greeting to evryone in this Great batch C14 house.hearty greetjng to my baby Queencess Adufe,my sweetheart luvlycutebay,my cutie nabsprada,lovely titiluvly,finest omaimoje,my hottie enellcy,dark lioness anugod and lovely feyifahm,and d sweet jennyesh d bros noordean,akerry,taiye,curioses,sodiqyinka and other members i avnt mentioned their names.God bless you all |
Horlawoomey: Ajgentle and the man with the beer moniker I sight you.Bro ℓ̊ sight u 2 ooo . Hope sey una take care of my pple wyl ℓ̊ was away |
oluwatosin03: House am new here,hope am welcomeWao grand entry oooo... Pls give us ur details |
dstnd: guys am serious ill pls pray for me....miss u allU are healed IJN. Send ur contact let's call, and guys please let's look out 4 each oda BTW who has velounies contact cos u has bin gone 4 a wyl and dats unlyk her |
noordean: ajgentle my broda.....it has tey o!!Yes O my broda... I gat read all d̶̲̥̅̊ pgs wey i miss noni... Ova 40pgs oh boy una dey vex gan 4 dis thread ooo. Hw is every one ooo . I miss all of una lyk kilode. But as i miss you reach na hin i pray 4 Us all. No More delay and successful camping awaits us all. Morning comrades make i go sleep jare... |
Pls My pple dis is how to greet nao ooo
|
Titiluvly: Pray for us o...Go well dear!Thanks love i will DEFINITELY remember c14 house |
sojiboy: Is admission letter that necessary again?Very important, ℓ̊ hear U̶̲̥̅̊ will take it wit you 2 camp |
nabsprada: Dnt b selfish wit ur prayers o,pray 4 us al...b safe...miss u tooKk |
Good morning ausemates, aww was your nyt. Plss dis is to the newbies... Endeavour to upload your pix so as to knw weda u are human or an alien(winks) it is actually one of the requirements. ( Abeg use your church mind upload your real pix ooo) N.Β abeg guys i will b going 2 d redemption camp 2day ( dis service tin nids prayers) so i myt nt be very frequent ooo abeg no miss me 2 much. @ adufesexy prophetess am off to the mountain Chai missing you guys already ....ave a great wkend in adv.... |
dolafunmi: I've not been a fan of nairaland... sorry to say.Waooo dats a nice compliment Oga Akerry anoda gold star abeg |
jennyesh: no o I dey try gain Vel trustDis movie promises to be a block buster .... ( Relaxes well gets popcorn and watch) |
jennyesh: ehn if I hearEewo Blackie 1 kill me wit laughter oooo.... Jenny sef don vex ogao |
