AjGentle's Posts
Nairaland Forum › AjGentle's Profile › AjGentle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
Cutekemitola: Just got back from church oo....ow are u guys doing?Kool and you... ? |
trendiitee: Tanks darlin,,I knw u got my back... Oya Chop 'holy kiss' muuuaaaahhhhSekesekeragamoforiosingleandsurveyingram.... Under d leading of adufesexy ministry.... Oya all single ladies Line up.... |
curiouses: Na only you de eye Trendiitee, Titiluvly and bunch of new comers. Okay, here is the deal, stick to the stalites, while we, the new comers face the freshers like anugod and velonie.Oga curiouses ....... Uhmmmmm ehhhhhh stop dat ooo. Don't ova jump your elders !!!! |
![]() trendiitee: Tanks 4 d peck...buh dnt peck him again ooooo nd dnt call him luv plllsss I take God beg u... Lollllll ̶̲̥̅̊ naa woman fight dey swt pass oya start make ℓ̊ do ref |
Meeky: some cream babes in here velounie nellah(nice names),anugod and the creamiest for now is titiluvly.trendiitee remains personal number(trendiitee@meeky.com).not forgetting d sexiest chioma mimiy5.chai weldone soo on point |
omaimoje: Hapi sundae!!! Abeg rice don ready 4 una house? My mama neva return frm market.Come chop naa m̶̲̅ƹ cook ooo |
Velounie: velounieWlcm . We aя̩̥̊ε̲̣̣̣̥ appy to ave you. Please be active in the house ooo " oloju come and do" |
mimiy05: goodmorning fam....i bring lots of blessings...oya begin to receive d annointingAdufesexy somebody want to usurp you ooooooo!!! Holy ghost fire |
nabsprada: Morning my loves,am so so sowie I've been away,I've got a lot of explaining 2 do I guess...I missd u guys so so much it hurtsYES YOU DO!!! |
Anugod: Am I too late too join the train?Y Ofcos you are nau... Just be consistent and lively.... Dats all we ask |
Oh boy see viewers oooo. My head dey swell ooo. Akerry my chair kudos!!! |
mimiy05: lol....no be so o....u wan may my own personal chaiman disown meUhmmmmm If you say so oooo |
noordean: lolz ![]() noordean: lolzWat do u tink |
[color=#990000][/color][email][/email] Nabsprada Sojiboy etc where @ thou(s) abeg report to duty ASAP!!! |
mimiy05: mimi, female, light skinned, black eyes, black hairEwoo Aunty mimi (sounds lyk mami.....) You want to seduce our chair man. Holy ghost fire!!!! |
Cutekemitola: am cool o....just hoping dis nov batch holdsYou don't ave to worry, it will |
noordean: u b boss nw. yu r mouthed! dey talk dey go kip it up boss , it was a test. |
My chairman, trenditee u guys are sighted ooo |
DamiEsan: Following thread *codely*. Haa you a militant or an insurgent |
Cutekemitola: lol ...watsupA̶̲̥̅M gud and you |
noordean: hmmmm.....(Ibo tongue) Oga sharrap dia wetin you mean ehhhh. I no fit talk again |
@ Cutekemitola ... D name is not doing u justice enuf it shld be pweetykemitola |
Viewing this topic: darlous(m), trendiitee(f), Cutekemitola(f),Valentinooo, Mizcurrency, dstnd(m), AmegoA(m) ℓ̊ Hail ooo |
A new Mnth , 100 pages @ d same tym. Wao is it just me or are we lucky 2 be a part of this achievement? i say kudos 2 d excos , and every 1 making dis thread move. On a lighter Note pls make we no quarrel sojiboy and co, dnont let's mar dis "beauriful" moment. Trenditee my luv still dey kampe ooo. Meeky no vex |
Viewing this topic: sojiboy(m), mrPero(m), nabsprada(f) Morning ooooOooo. To evry 1 aww was your nite ooo. I sunny day to you all ooo |
noordean: baba na fight?If a girl kip u waiting all day shey u go D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ laugh (sobbing) Chai diaris God ooo |
trendiitee: Luvie,,u re in charge,,nobody can handle dat post xcept uI Reject every spirit of Friend-zoning IJN!!! |
Trenditee waiting ooo... |
urchbarbie: Heneiken? Dis ur name na alchohol okwa ya? Dats y uld be praying a greedy mans prayer. Better give ur life to christ 1st and every tin wld be added unto toUrchbabie no kill me wit laugh ooo. E be lyk say you dey beef d guy b4 |
noordean: d popcorn remain? Abeg make i chop...E remain naaa (mtcheeeeeeeew) |
trendiitee: Do not tempt d Lord thy God....ur mouth too wide ooooo chai,,,I no dey tender dat kind request b4 my God...get thee behind me in jesus name,,,fire!!!!!!!(Straight face) Pastor Mrs gbinaaaa |
[quote author=urchbarbie]Weldone! I see ure surfing d net in d wlid (sambisa forest) and ure looking for fresh blood! Una must release those gals IJN[/quote Am trying to better utilise ur skills now. Bko no vex |
soo on point
