AjGentle's Posts
Nairaland Forum › AjGentle's Profile › AjGentle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 17 pages)
Velounie: good friend my foot oh.judging by the way you both are running tinz,I don't think so.hrt breakerDare's Voice .....u're nt d guy i used 2 knw u're a shadow of urself I think i lost u long ago..... Velounie.... Am very available ooo. |
sodiqyinka: no mind that ajgentle wey no gentle rara.Bros shaaaaraaaap even if you 1 E-connect you must see PRO first ebi lyk sey you want 2 face C14 Supreme Court (winks) |
Velounie: fweshblackboai,u've bin officially divorced. interested applicants should apply within. criteria for selection wld be communicated to you in due time.BTW,top of d mrn to everyone, hope u all slept well as for me oh,i slept so much,my head aches untop riddle wey I no fit ansa.Y naa no brreak up ooo Wat God as joined together no trailer must put asunder |
sodiqyinka: leave dania30 alone bro.Y |
Top of the Morning To you all, ave fun and enjoy ur day..... |
dania30: HmmmmmmmmDania you no dey sleep |
rashfat: oga, no vex abegBeeeeerraaaaaa!!! |
rashfat: no mind sodiqyinka jare, hin no knw sey na ur uncle wey una loose contact u dey follow talk. Atleast U don tell am d state wey una dey now make i help am ask d next question, which part 4 Ogun jare? ̶̲̥̅̊ Bros ℓ̊ get mouth let me do d asking |
sodiqyinka: e-hooking up... Diaries god oFela Voice....... Dem go talk |
Cutekemitola: I stay at ogun st...wat abt yuhLag dear, where in Ogun State ? Cos dats where i schooled! NB Are you on BBM |
dania30: I'm fine o beta pesin. Hw u?Am Gud |
dania30: Una no dy carry me along again o. Page 150 na wa.Sowy love how you dey |
Y is it dat in dis cold naa ladies dey view dis thread pass.... My modas ℓ̊ salute ooo. Viewing this topic: Horlawoomey(m), rashfat(m), mimiy05(f), sodiqyinka(m), dollyptosh(m), rmfunky(f), trendiitee(f) and 3 |
Cutekemitola: I was home,browsing and gisting with ma frnds..yuh?Reading sleeping seeing movies and chatting, so where do you stay |
Cutekemitola: good dear and urs?Great so tell me how it went!!! |
Cutekemitola: am good....missed yuh♓☺ω was your day? |
westinfo4040: ok oga pro mak me tell yhu my mind abeg mak any guy no follow me chase anugod cos she is mine *wink* becos gun wen I use for sch still dy o jokin ekpoma state of mind shaOfficial!!!! C14. Wetynfo4040 football club (dat sounds lyk olofofo) Just signed Anugod football and they both are nao E-lovers. Noo trespasser is allowed oooo. 2). The e-lovers shld see the pastor of this thread ASAP On behalf bhalf of the excos in d ause . I say happied e-married life . ( But dis one wey unaa don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ xchange numbers Their is God Ooo). SIGNED: PRO |
westinfo4040: ok oga pro mak me tell yhu my mind abeg mak any guy no follow me chase anugod cos she is mine *wink* becos gun wen I use for sch still dy o jokin ekpoma state of mind shaOfficial!!!! C14. Wetynfo4040 football club (dat sounds lyk olofofo) Just signed Anugod football are nao. Noo trespasser is allowed oooo. 2). The e-lovers shld see the pastor of this thread ASAP On behalf bhalf of the excos in d ause . I say happied e-married life . ( But dis one wey unaa don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ xchange numbers Their is God Ooo). SIGNED: PRO |
trendiitee: I lost a frnd ooooooo.... He's bin dead since may nd I neva heard of it.. I'm almost going crazy....... Gooooossshhhhh!!!!!!!!!!!!!!Sorry dear |
trendiitee: My dear,, I'm arnd, I'm not jst fine. I'm not fine @allSwt wats wrg!!!! |
Cutekemitola: Longtime guysHey swt@ bin a wyl hope you are gud |
Eewooo dis cold is killing PRO here. Chineke .......... D̶̲̥̅̊ cold no 1 gree relate with m̶̲̅ƹ ooo |
Titiluvly: Here's another.... If you are in a dark room with a candle, a wood stove and a gas lamp.Ofcos a stove naaa |
trendiitee: Una no ask of pastor 2day abi?? I go fire all of una wit holy ghost fire oooooooTaa as chairman don make me PRO i will just relate with the fire naaa |
Akerry: NEW POSTS!!! HOUSE TAKE NOTEIts is now OFFICIAL that ℓ̊ AKINYEMI JOE. Gentle is the Public RELATIONS officer therefore 1) All C14 rltnsps must βε̲̣ attested to by the PRO 2) All hidden e-lov is a crime 3) All Single ladies should c m̶̲̅ƹ 4 RELATING Thanks Signed PRO |
AjGentle: With the boyThey paid 25 naira he returned 3naira and add 2naira the money his complete they each paid 9.33k |
Velounie: damn!ds is brain racking.lemme slip ova it,hopefully someone would have solved it before I wake up.With the boy |
Good mawnin guys ♓☺ω was ya nite? |
Cutekemitola: I love going to church to worship my God ofcourse,he is my creatorUhmmm ℓ̊ guess we all do |
Velounie: with 50 kobo ring,no tnx I'll passNooo haba 100,991.50k naa Shoprite ooo, you sabi dere market naaa |
fweshblacboai: can u puhlease spell or pronounce ma name in a sexy manner....thanks *smiles* ̶̲̥̅̊ Sexy ko Hot nii |
Taiye4Christ: For real? Well, I can‘t say much here. I stay in kaduna, schooled in jos... erm, I think that‘s the much I can divulge for nowWay out of my residence buh that face strikes as sum1 i knw |

̶̲̥̅̊ Bros ℓ̊ get mouth let me do d asking