Ajibel's Posts
Nairaland Forum › Ajibel's Profile › Ajibel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 228 pages)
Unpatriotic op |
*Sobben* |
Make i dey appreciate dry efforts huh ![]() |
Jerkpot, u too they fight for Ajy ![]() |
Joke dry like sun-dried agege bread |
*Simbi u promise say u go marry me* |
Agybabe what of fb? I prefer that, i dont want to follow u. I no be moo moo |
Mtschew |
I go laff when i don sleep finish mtschew |
^ worlahi |
I entered thread to read a nice well composed dry joke but i-i-i. . . . . |
Its a bit okay joke |
Im sorry but it isnt funny |
Oops,funkymallu, worlahi if bin fartgbo get u,na u dem go use cook meat on their wedding day |
@Rake,fartgbo,awglybabe. . . . . .im beginning to get interested in yo family relatnship, i fit be the emcee on that 'special' day. No vex,i no go bite una again @jerkpot, go chop stone,no tempt me! |
The biggest mugu i have ever seen is the moo moo above me |
So that gorrila-last born bin fartgbo be ur bro ''Show me ur brother and i'd tell u who u are'' no wonder there is a rake inbtw ur bow legs. . . |
And we call this a joke ![]() |
Yo so dumb-silly homaru, what are u waiting for,go ahead and report me if thats what would make u happy.mtschew. . . . |
I only told u the bitter truth awglibabe. No offence but we dont date on nl jokes section so i guess u too dont take yo brain to the cafe |
She is the most sexiest. U hate her cuz şhe is pweetier than you! |
I feel like breaking yo head into pieces with a rake for this this this. . . . . . . . . . |
^ why the double post ![]() |
@Stupidio, i dont know. Its like they are tired of modding us. . . |
Dont hate me fartgbo. Im a beau-tea-foo $exy hermaphrodite |
All these stupidity cuz the mods arent active. Mtschew |
^ na the first thing u dey tell yo elders in the moaning abi, well good moaning. And as for what u said, why the hating? The joke and op are both a product of sahara so they deserve a 'mtschew' |
^ e be like say u and yo madam quarrel as they take wake u up this morning. Go baff,no dey tell me wetin them ur oga-madam they tell u *watches lilkech bathing* |
^ Wetin this dry-joker they vascooze from that im garbage cavy-mouth? Abeg free me like my brother terry-g |
Make i just they comment make thread they lively cuz even if i laff u no go appreciate |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 228 pages)
