Akinlade11's Posts
Nairaland Forum › Akinlade11's Profile › Akinlade11's Posts
can someone help me pls,my nokia 3212 always discharge battery always and it atimes get hot at the back,pls wut can i do. |
i beg na wu know the price of the communicator b4 dis latest one price. |
can anybody in the house tell me where to get cheap iphone frm or fairly used one and the price. |
i beg can anybody help me out,i cant access yahoo messanger on my nokia fon and im using the zain connection |
my guy aw much zoom mobile dey charge 4 their internet. |
the same thing dey apply to me o,abi de :om won stop the 200naira stuff |
tanx 4 that my brother,but i want to know if the said company is going to look for the nursing job abroad or here in nija.i go dey expect ur reply. |
Good day my co-forumists i beg can someone kindly tell me aw i fit get NURSING JOB 4 my sister in oversea?she did GENERAL NURSING AND MIDWIVERY.i go too dey happy if i get good information.And i no mind if i see any oil company sef 4 our obodo nija here 4 her nursing work o. |
can someone tell me aw much an iphone cost now. |
mumu people na so dem think say nija people stupid reach?wu go tell dem aw money take miss.Abeg make dem chop small apu+bonga fish before dem go,dem fit meet me make i organize some opio 4 dem to use jolly their abunna. |
yeye people wut about the gprs activation? |
balogun u had better identify urself now or, |
look una no sabi say na notin good reach facebook,cos i saw person wey dey owe me 150k 4 yrs ago i got him address and fon number.thank u facebook. |
good day to d ouse,pls can som1 tell me aw to uninstall avast antivirus which i install and refuse to uninstall.i hate d software. |
Wa alaikum salam, |
ima1 i 4 like to know u very well. |
i dig boobs jooooooooooooooooooooooooooooo ![]() |
pls can someone in the house tell me aw i can send free sms via a website to a g |
