Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? (remix) by allabosky(m): 8:36pm On Jan 18, 2011 |
who do u fink? |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 8:32pm On Jan 18, 2011 |
shakara no mynd dem , |
Jokes Etc › Re: Let Ur Imagination Run! by allabosky(m): 9:20pm On Jan 14, 2011 |
diz posta deserve fried slap. |
Jokes Etc › Re: Funny Name by allabosky(m): 9:14pm On Jan 14, 2011 |
why e be say any kolo wen xcape yaba go show face for Nl    ? |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 9:09pm On Jan 14, 2011 |
shakara dem dey find u for igbobi, abeg just go finish ur drugs, |
Politics › Re: Results Of Pdp Presidential Primaries (live) by allabosky(m): 8:53pm On Jan 14, 2011 |
gud luk carry go. |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by allabosky(m): 11:45pm On Jan 12, 2011 |
nope do they exist? |
Forum Games › Re: Never Ending Story - Just Two Words by allabosky(m): 11:16pm On Jan 12, 2011 |
okwa na abania |
Jokes Etc › Re: Funny Name by allabosky(m): 11:13pm On Jan 12, 2011 |
change drugs fast. |
Jokes Etc › Re: Latest Gist Must Read by allabosky(m): 11:08pm On Jan 12, 2011 |
diz is a matured kolo. |
Jokes Etc › Re: Ladies by allabosky(m): 11:01pm On Jan 12, 2011 |
bashy dis so true. |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by allabosky(m): 10:46pm On Jan 12, 2011 |
yes. dont u know dat playing chelsea a str8 three point    |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? (remix) by allabosky(m): 10:40pm On Jan 12, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 10:38pm On Jan 12, 2011 |
i say catch SHAKARA 4U, na run away kolo, wetin u dey wait,, abi u wan make e enta markat first    ? |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by allabosky(m): 10:32pm On Jan 12, 2011 |
yes. do u know that enyimba can win chelsea     // |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? (remix) by allabosky(m): 10:27pm On Jan 12, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Is This True That Nigerians Can Have Full Convo With Just Questions? by allabosky(m): 10:19pm On Jan 12, 2011 |
oboy c yarnz, hehehehhee |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? (remix) by allabosky(m): 10:09pm On Jan 12, 2011 |
is dat a kweshun   ?/ |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 10:01pm On Jan 12, 2011 |
bashy abi na bushes be ur name!!!!! why u dey swallow panadol for anoda person headache    ?? was not talking u fool, n u started thinking that i'm a zombie related, cant u see how a zombie n a mugu laffs for no reason    ?? e be lyk say e xcape from psycar hospital, abeg helep me catch am. |
Romance › Re: If Girls Were Like phones, Which Would You Prefer by allabosky(m): 9:39pm On Jan 11, 2011 |
nokia 3310, tasted n trusted. |
Romance › Re: Omg! Is This Hips Artificial? by allabosky(m): 9:23pm On Jan 11, 2011 |
ikebe |
Forum Games › Re: Never Ending Story - Just Two Words by allabosky(m): 8:52pm On Jan 11, 2011 |
gini kwanu? |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji Pregnant For D'banj by allabosky(m): 8:48pm On Jan 11, 2011 |
na person wen tidy dey get belle, |
Jokes Etc › Re: Almost Impossible To Answer by allabosky(m): 8:43pm On Jan 11, 2011 |
passing quietly. |
Forum Games › Re: Never Ending Story - Just Two Words by allabosky(m): 8:37pm On Jan 11, 2011 |
that did |
Jokes Etc › Re: Spanking And Very Nice Jokes by allabosky(m): 8:32pm On Jan 11, 2011 |
una dey joke,, hiss, am outa here. |
Jokes Etc › Re: Is This True That Nigerians Can Have Full Convo With Just Questions? by allabosky(m): 8:21pm On Jan 11, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Any Idiots In The Room? by allabosky(m): 8:07pm On Jan 11, 2011 |
lol. |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by allabosky(m): 8:01pm On Jan 11, 2011 |
why u dey mumu lyk diz? |
Jokes Etc › Re: Let Ur Imagination Run! by allabosky(m): 7:56pm On Jan 11, 2011 |
i dey fear the joke pass the posta. |
Computers › Re: Facebook Denies Shutdwon Rumours by allabosky(m): 7:43pm On Jan 11, 2011 |
let dem do what eva dey wish, we ve been here before facebook ,, we will still be here when dey shut it down. |
Jokes Etc › Re: This For All The Guys by allabosky(m): 10:27pm On Jan 10, 2011 |
lil bowt it. |