Allisonrichy's Posts
Nairaland Forum › Allisonrichy's Profile › Allisonrichy's Posts
Kenshinmunac:U dey mind them that's why most of them dey clock 30 without even remembering say dem never marry |
This is why football is different as an African playing in Europe your income is always huge when converted to your local currency Play for a top European club or not the money will still be there God please pick up my call my training shall take me far beyond my imagination via your GRACE |
God is merciful |
Kenshinmunac:My guy no be laughing matter oh I serious oh |
Bro you are not on this one alone oh I also suffer the same fate as u the one wey cure me pass na this week own oh I was just going on my own jeje oh when I saw this cute damsel I decided to approach her and when I did I got the worst response of my life dis gal look me from head to toe and she told me I wasn't good enough to even stop her talk more of requesting to be her friend my brother I nearly wept Like say that one no do just yesterday on Monday I dey my own one of my female friends I've always loved called me and told me she was bored and she wanted to come visit me I was extremely happy I prepared nice rice and stew after some time I called her and she said she didn't have enough money to come over and she said I should come pick her up out of excitement I go dis girl house only for me to get the biggest humiliation of my life this girl told me she can no longer come to my house that she no longer see me as her perfect match For my front that night this girl called another guy and the guy asked her to come over she quickly wear her clothes leave me for her house go another guy house that' yesterday night I look myself from up to down but I no recall any word wey I go use describe myself So my guy we plenty wey dey dis kind boat oh As for me I've never really believed in sex but true love and understanding but it seems get such girls is really difficult |
Hmm na wa oh God have mercy upon his children oh After surviving an accident instead of thanking the almighty that saved him this moropy was busy taking selfie #TheHeightofstupidity |
BrainnewsNg:I'll agree with you but believe me u can only get 10% out of 100 |
You are on your own oh When you married a smoker u didn't know abi |
You talk well Richiy: |
Abeg park well joor when una dey share number una no know U come here dey form if them stop to call u now few years from now na so so crusade you go dey call for Some guys sef dem too do na wa oh |
U should know better na Since u both go out at night together If she's giving u green light I guess u should have figured that out by now No need to disturb anyone here cos of this na I guess u are mature and ripe to know all this |
All for the camera Omo na Soft work It's their work oh |
Evakinqz:Do your thing Leave the rest for God No ones opinion should weigh u down |
XaintJoel20:Thanks boss |
Ghost447:Lol me I don't know the other football you are talking about oh |
benega:How do u mean |
Evakinqz:Nice one bro Utility player |
Fresia01:Lol u serious right now |
Evakinqz:I play right full back or right wing |
nikkypearl:Lol u sure about that No disrespect miss but you don't look like a female footballer You're ok the way u are anyways |
Evakinqz:Yes boss |
This dude inspires me like mad Lord please bless my hustle on the pitch Biko nu |
Fresia01:Come let me be your boo |
TrapQueen77:Shebi u dey use Jesus name dey play When he'll visit u you will know he's not your mate Watch ur tongue |
You dey carry Jesus name play Abi When he'll visit u you will understand dat he's not your mate neither is he a son of man |
Shebi wen the dude signed the Sony deal he was busy making noise and shouting upandan e no gree person hear word I love his music and his success in the industry and how far they've taken Nigerian music but I think many things should be put into consideration before doing anything or signing any deal Money is not every thing Sorry I mean for people like OBO HIMSELF cos the hommie was living large b4 the Sony deal |
Richard +234269220228 |
I just pray after my school here I'll succeed as a footballer That's always my dream |
Pure madness |


