Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:33pm On Dec 14, 2022 |
kals4luv990: This Referee don go send im card go house..make Im flash these moroccans card na Which kind rough game be dis na..Argentina don pay dem to wound my Mbappe so that im no go play finals But messi go cry River come sunday Pendu fan, your tears never dry from yesterday wotowoto, you go hang yourself on Sunday lmao Cry more
|
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:32pm On Dec 14, 2022 |
Pendu fans just like Croatia, una go cry blood. This France no reach, Dem go collect wotowoto |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:18pm On Dec 14, 2022 |
tarantino1: Hopefully France can take advantage of that and counterattack with their speedy wingers e no hard to spot ppl wey Dey watch the ball on nairaland, france is currently fighting for their lives rn .. |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:17pm On Dec 14, 2022 |
I swear France go chop like 2/3 goals, this team na joke lmao
See spaces...
God please let France qualify...
|
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:11pm On Dec 14, 2022 |
sammy329: Pendu fans and their conspiracy theory again  that thing is frustrated |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:10pm On Dec 14, 2022 |
Edipet: France are playing rubbish this France go chop am on Sunday, see wetin Morocco dey do em, con imagine wetin Messi go do Dem lmao... |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:05pm On Dec 14, 2022 |
OriOko88: Forget. France are still compact. Na counter attack den go use defeat Argentina. no be only counter, na router.. are you watching on livescores or TV .. France ain't threat to Argentina dem go collect wotowoto |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 9:04pm On Dec 14, 2022 |
Kingcalls: Keep on decieving urself...na France get cup...una de find cheap final as usual you will hang yourself on Sunday,cos the pain will be too much, Croatia don disappoint you |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 8:50pm On Dec 14, 2022 |
fineboynl: Moroco in the semi final was just a luck. luck lmao, e be like say na livescores you dey watch the world cup so far |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 8:47pm On Dec 14, 2022 |
Shey na this France wan beat Argentina lmao ..
Pendu fans una go cry blood on Sunday
|
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 8:23pm On Dec 14, 2022 |
Thank God France is winning.... |
Sports › Re: Cristiano Ronaldo Is Back In Madrid, Using Thier Training Facility To Keep Fit by Almiron(m): 7:46pm On Dec 14, 2022 |
Gangster1ms: argentina have never won a world cup fairly, in 78 it was in argentina and there was a fuckton of controversy regarding match timings and favourable decisions, 1986 maradona scored with his hand and looking at the decisions in this one, pretty sure they are winning it again.
CR7 remains the GOAT and Pessi fans will forever wail even if Pessi wins 100 balon dor & 10 world cups this mumu boy never stop crying, pls do more lmao
|
Sports › Re: Cristiano Ronaldo Is Back In Madrid, Using Thier Training Facility To Keep Fit by Almiron(m): 7:45pm On Dec 14, 2022 |
Tamilore11: Death to ur soul mynd44 Seun lalasticlala rule2 |
Travel › Re: Pictures Of The Marina Train Station For The Lagos Blue Rail Line by Almiron(m): 7:24pm On Dec 14, 2022 |
BeanX: Sanwo will win Lagos again shey that wan get opponents ni |
Travel › Re: Pictures Of The Marina Train Station For The Lagos Blue Rail Line by Almiron(m): 7:23pm On Dec 14, 2022 |
Jessyjeff: Not bad for a city of slums like Lagos.
This is better than Tinubu's corruption prone Enron electricity project that gulped millions of dollars but left Lagos in darkness. You're a big f00l no offense |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 7:21pm On Dec 14, 2022 |
Smashspesh: Naso my G.
The problem with this Argentine team is that you don't even know how to play them.
They've played against tough, tougher, and toughest defenders. And they triumphed.
Catch you on Sunday for the celebration. make I no lie you bro, I really didn't know how they survive the dutch, forget extra time, Argentina flogged em 2-0, before dem relax and the mumu refree wey add 10mins. If you mark messi you go expose your keeper to another dangerous players. I like the way DePaul improve in this tournament. I can't wait to scream on Sunday, finally..... |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 7:05pm On Dec 14, 2022 |
Smashspesh: Bro, they're in for a long ride.
Messi is clinching the 8th balon d'or. Messi is ending/ended the GOAT debate. Messi is winning the world cup.
It's a bitter long season of teeth gnashing for haters, bro. na so my bro, dem no go watch am finish lmao, the way dem dey hype Croatia you go think say dem go murder us ni lol.... Those Jokers... |
|
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 6:38pm On Dec 14, 2022 |
Smashspesh: Na England zuzu na.
Without Kante and Pogba in midfiled, and Benzema in attack, France is zero.
Forget Giroud. If them rough am twice, he go hide 
They can only try. I really can't wait bro. It's home finally Vamos Argentina Pendu fans will not have peace of mind till the end of time |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 6:13pm On Dec 14, 2022 |
omlueh: Argentina vs France for Final.
Argentina 2-2 France.
Penalty Shoot-Out.
Argentina 4-5 France.
Winner France. Second Argentina Third Croatia Fourth Morocco. cry harder |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 6:13pm On Dec 14, 2022*. Modified: 6:39pm On Dec 14, 2022 |
Smashspesh: I would prefer Argentina play France than Morocco, sincerely.
France ain't aggressive. Their midfield is watery. They won it in 2018. You can see the lackadaisical attitude all over them.
Mbappe will be silenced by the aggressive Argentinian youngbloods.
Dembele na my boy for Barca. He no go fit score even open net. And he no get stamina.
But Morocco. Those guys are strong. Skillful and highly determined bro. Dembele na boy boy too,I be Barcelona fan... England really expose em, they are not that strong, I'd prefer em to Morocco |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 5:42pm On Dec 14, 2022 |
Smashspesh: Bro the guy is good, but his height is a disadvantage when it comes to taller attackers.
I wouldn't want him to start Dybala or Di Maria cos dem no go fit mark wella. I know about his height, If we play against france, Otamendi should take care of Giroud, but you see Lisandro's aggressiveness is needed to handle dembele most esp, make Maria dey his new role cheerleader, he will be needed incase shit goes sideways like against the Dutch, but I believe in this team, world cup is home. I'd love to play France cos their zeal and motivation won't be that high , unlike Morocco... |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 5:32pm On Dec 14, 2022 |
Smashspesh: Di Maria is also fit.
He could've been introduced but there was no need for that yester.
Messi - Alvarez - Di Maria or Dybala, might likely start up front in the final.
Impressive stuff. Haters are on for some long thing  abeg make dybala no start lol, dude don off make e maintain the normal line up, Maria fit come in later, I only need Lisandro Martinez to start, dey acuña. I won't change anything for now |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 4:56pm On Dec 14, 2022 |
Smashspesh: It's the final match for ARG.
Hardcore supporters like us don't care of who qualifies btw France and Morocco.
Anyone who qualifies must be ready to face the fierce Argentine squad led by the GOAT.
Acuna and Montiel are rejoining the squad after missing out against Croatia due to the 5 yellow cards rule.
Vamos Argentina. I'm happy acuña is back, I missed him against Croatia Vamos Argentina |
Sports › Re: France Vs Morocco: FIFA World Cup Qatar 2022. (2 - 0) On 14th December 2022 by Almiron(m): 4:27pm On Dec 14, 2022 |
Pendu fans are always crying, how Messi enter France matter, any team wey qualify tonight go collect on Sunday, mark my comments and to all Pendu your tears and pains na eternal this time. Yall will cry till death.
However, last world cup's finalists are playing third place match this time.
If you think France will beat Morocco seems na ontop livescores you been dey watch the tournament so far
Argentina v Morocco final, dem go collect
|
|
|
Sports › Re: Argentina Vs Croatia: FIFA World Cup Qatar2022. Semi-Finals (3 - 0) On 13-12-22 by Almiron(m): 11:17am On Dec 14, 2022 |
Good morning Pendu fans, i hope y'all see me tormenting Una in ya dreams. I'm y'all nightmare on this forum, there will be no peace or hiding place for any Pendu fans on nL. Have you cried today, if you haven't don't forget to cry hard, harder, and hardest 
|
Sports › Re: Argentina Vs Croatia: FIFA World Cup Qatar2022. Semi-Finals (3 - 0) On 13-12-22 by Almiron(m): 11:15am On Dec 14, 2022 |
sslcrypt: Nah you and your family are the ones picking all three you should continue crying this morning too, na eternal tears for you .. Cry harder
|
Sports › Re: Argentina Vs Croatia: FIFA World Cup Qatar2022. Semi-Finals (3 - 0) On 13-12-22 by Almiron(m): 12:25am On Dec 14, 2022 |
sslcrypt: Nah, can you see pain? You dig your own grave brah. cry harder, you can do better Pick one
|
Sports › Re: Argentina Vs Croatia: FIFA World Cup Qatar2022. Semi-Finals (3 - 0) On 13-12-22 by Almiron(m): 12:23am On Dec 14, 2022 |
candygist: Did Messi bleep your wife ?no kill yourself o don't take those nuisance serious, from Croatia and Modric Will comot Argentina to france wey no even sure dem go qualify, Morocco will eliminate em tomorrow.... |
Sports › Re: Argentina Vs Croatia: FIFA World Cup Qatar2022. Semi-Finals (3 - 0) On 13-12-22 by Almiron(m): 12:21am On Dec 14, 2022 |
sslcrypt: Nah it will be for your family my family ain't in pain, nah your wretched family dey in pain, hopeless bassstard e pain You'll cry till death....
|