Aloib's Posts
Nairaland Forum › Aloib's Profile › Aloib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 113 pages)
lmao!! yes o fruit sald, other sald dey, but i just settle for fruit, lmaoo i slept for real, kai i enjoyed myself sha, but i go chop tomorrow b4 i leave house, mehn the kind thing my stomach do, mba, na only u still dey bahay? |
presido, hinji kanilan hiyurgy |
mehn sis i no even gist u kai, imm we got to my friends house,, 11 of us, lmao, we chatter tricy, bwhaha some sit on top roof, lol, we get to the house around 11.30 wey i think sey str8 to table, them still dey cook, damn!! my stomach don dey halla already, kai no be only me sef, lol, be like sey the mother notice am, come ask gutom na kamo? na my name all d foolish people 1st talk cos i don dey vex b4 wen some dey do like tortise, lmao!!! come give us junk food and pepsi, sha after like 30 mins na so them call us to wak, u knw our people now, them go eat small one, go for round 2, round 3, me i just kukuma pack all d one i go chop for one round, chopulate am, after nw come eat refrigerated cake, diff salds, leche flan, lmao!! and ice cream, come settle am wid cake, lol some still dey go for round 2, mehn after grubbing, na so my stomache begin dey hala!! jesus i wan vomit, as in i was full, lets just say 2 sticks of malboro lites na hin save me, lol, come smoke, lol. drink small red wine, sleep for ground, as in i slept, i no kuku send anybody, cos i no sleep well last nyt, lmao!!! after i wake up like 30 mins, drinks dey flow, ya knw, san mig, redhorse, i settle for redhorse, after like 3 glasses sha, i goo hook another stage of grubbings, this time them don add bbq, marshmellows and hotdogs, lol, sha i had enuf drinks and food, lol, i even pack small salad go house, i just finish grubbing the thing now ![]() sha bukas 2 other houses, ![]() |
hahahaha!!! people dey call u, my phne never ring since, mehn i don dey retire from texting, shit i remember like last 3 months,, smart sef sabi sey them get texter, sus, now to reply na wahala, i no dey load except emergency, lol |
, lol, was gonna ask a stupid question, lol. never mind, |
lol, i swear the thn piss me off ehn, u knw how fili gurls whine now, ewwwww |
i knw rite, i hated those marks, sometimes i just write rubbish who skip some paragraphs, my teacher from ss1 to 3 was old baba , for sure everyone had to respect the baba now, lol |
lol, siena don settle matter, u bring am up again ![]() |
hahahahaha!! my yoruba teacher was wicked, lmaoo used to hit me wid cane if i dont write wid ami enle bosdem |
yay!! i'm so down!! is that ur ym, as if u knew wat i liked, eba and ewedu wid pumo, u be winsh |
lol, lol, aiigfht babe, sleep tite, mwahh, gosh!!! |
i don die, did u see the smilies i used, was joking now, oya sowwyyyyyy, for real i was joking, |
omg rubie ure a fool for that mehn , somze, ok e don do, change topic, wat r u guys up to, just came back from a friends house, was there the whole day, about to crash, but cant sleep, am bored |
naijaking cool, can i ask some questions, lol |
cyclone, instigator ![]() |
jesus!!!!! reminds me of greys anatomy, lmao!!! omg no wonder u love ur job, i trust u, mad woman |
see all dse olodos, smh |
lol, nana everythnnnnnnnnnn oya sharpish dhl am, jaybee, gerraway o, na me she dey hook the grubs wid, go find any pesin rubie:lol. the funny thing is i eat all their rubbish cos ive been eating them even b4 i left naija, as in mumsi hooks us up wid it, but u knw sometimes u need a change, kai!! naija food is just the bomb sha, na bokoto u want talk or yam pepersoup, lmao!! my mouth is watering, asian dishes are also the shiznit, but mehn it aint easy not eating naija food for so long!!! they ave so many spicy food though |
oh seen!!! lmao my diry mind sha ![]() |
omg!!! r u serious, damn!! i ave so many people to drive me around naija, i just knw my next trip would be fun, yayyyyyyyyy |
lol, ure welcome!! |
lol, guuess u would have lotta filipinos also, i can just imagine, no wonder u love ur job, wat do u always do wen u saw that, 2nd round be back in an hr |
sharrap!!! send some to me now ![]() |
Siena:hehehe i so love the pic!!! u guys look cute together!!! goodluck man!! shes cute and i love her hair |
lol, mi onki won pata ![]() hahaha i had c4 mehn |
lol, duh u guys r 12 hrs ahead of me, so u knw the deal, anyways ure here yayyyyyyyyyyyy so watsup wid this ur office, lol, so many naijas ehn??, |
lol, neva liked amala though, but the way am craving for somethn naija, i swear i would eat anythn, anytime i crave for stew i just cook noddles and add a lot of hot sauce lol, been away since 2004 and counting so wat do u eat |
lol, why dont u? i havent had naija food in like two or three years now, sucks mehn!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 113 pages)

