Aloib's Posts
Nairaland Forum › Aloib's Profile › Aloib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 113 pages)
hahaha dont bother o, its hella expensive, heheh kosi wahala, shey e'n sun funmi ni pe its the best, no doubt o, for reals, mo ma wo ilu next yr xmas by HIS grace, no sleep, abi insomania again |
sis yes o, lol ligs don kill me, say the place funny mennnnnnnnnnnnnn, hahahaha gnature, kosi o ni ibi ti mo wa sha, its rae to get the ingridients and pesin go do wahala again sef |
for realz gurl its a nigerian name, are u nigerian |
hahaha its a name |
lol, ehen both works, thats my fave, and i get lucky me here o, hehehehe, that my husband, waka waka, hahaha how many yrs ago was that, oya now ebi n pa mi, mo fe je iyan ati obe ewedu ati bokoto, oti le ni odun kan ti mo ti fi enu kan, chai |
g.nature, ok i believe u, stalker lomo, how old are u sef, sis wahhhhhhhhhhh its drizzling here, heheheh abeg nack some lucky me wit hot sauce, hehehe |
oh well i posted some today but i removed them, and u werent online, hehehehel liar liar pants on fire |
hahahah this guy, see how u dey do, ehn oya wheres urs |
ok ok, i still dey, |
lol, i just dey laugh, make pesin no go lost, hehehehe |
chop o, hehehe.ligs just texted me, she don reach, hehehehe |
I STILL DEY O, u neva finish since yesterday, why didnt u wait for it to dry ![]() |
hahaha ok now, *looks at nails, hehehe |
ahhhh where she dey go, he said he wants to stay till xmas sha, lol i hope he stays, that my yeye husband.he tell me yest, chai abeg no mention food again, i don dey water, hehehehehe abi my mouth don dey water jare, shey MJ don graduate ![]() yeye razz man, just get mouth, mumuu go see everybody , all my small girlfriends, hehehe tem model, minda and co, amy to go dey i'm sure, ligs slept in their house yest, u go gist me sha, hehehehe, u see trhe thread bout asslips, hehehehe |
sis see me o, lol puff no tell me why hes back sha, he know sey i go yab am, all dat hin drinking chaiiiiiiiiii, everyday, he came back 5am this morning, lol we talked till around 6 he come go sleep, lol sha as per my ex, hehehe who dash am, he tell me sey he dey drink sha, lmao at my wifes sister, i know sey that one dey always dey tipsy, my wife too was drunk i guess na wah for the new addition o, shey the guy dey blast pidgin sha, heheheh how old is he, poor boy he no see black people, see how naija turn am to men i no fit come tomorrow, but i go land mnl, i suppose jam wid puff b4 he goes back, hehehe he go pay for my everythn, i don tell am sey he owe me lunch, breakfast and dinner and everythn, razz man sey make i come he go pay for my trip and wateever, i tell am sey i no want, heheh he don dey disturb me sef b4 black out sey make i come, bla bla bla the new imports them be full naija or half, |
sis hold up pesin wan use comp |
ode, he don dey text me sey wether i dey come tomorrow, i come miscall am, say i no get load to call abeg, he come reply sey he no dey call, u dey crase, hehehe yeah sabi sey puffy deya round, mennnnnnnnnnnnnn i didnt know, we were chatting and he told me, i was like liar liar, na so we bet o, chai, i don lose bet, heheheheeh, wen i reach naga, i go land MNL one weekend, promise, this typhoon just messed it up for tomorrow |
shes on air, i don dey pack, heheheh see me buying cartoons to pack my stuffs, pero by nov i dey move to naga, so its just a month |
grabeeeeeeeeeeeeeeee, sis i don nearly die of boredom, heheheeh i dey o, i dey move to my lolos house, imagine |
dang u aint answering either, lmaoooo msns bleeped men |
u still there |
yup, same as my gmail acct, just add the hotmail ish, lol u scared o being banned |
taboo thought he was red indian, |
cool, imma commot all d pictures now, hehehe, wat time is it at ur end, uk time right? |
lol like ur best friend, oya look for it jo, hehehehe, u know ure finer, hehehehe |
hahaha its my hair o, ok i nodified, l is that the latino one |
hehehehe i'm crazy men, |
hehehehe, hold up, need to resize |
wow, nice!!! nice mix dang was gonna post mine, no fucking way, hehehee |
wow, i'm bossyyyyyyyyyyyy u is foineeeeeeeeeeeeeee |
hey i'm bossy , |
yah the typhoon was terrible, so many trees and poles fell down, its called ALECO HERE HAHAHA, in manila its MALECO, HAHAH gurl i just woke up, make i find somethn chop, regards to them scorps, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 113 pages)

,