Aloib's Posts
Nairaland Forum › Aloib's Profile › Aloib's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 113 pages)
i dont watch tv either, just get me a system connected to internet and am done, lol chai sis i know sey u and tv una no fit separate, i watched lost season 1 o, sis try watch am, enjoyed it, |
sis ur nanay don land, lol, |
sis!!! ahhh u sabi sey after i send those pics, i come look my ex well, come notice sey pimples dey hin face, bwhahahahah i come text amy say chai, Bleep up!! i come tell her sey no more for the guy o/, chai see yabbing from amy , lol men i went home on sun, na so bimbo come yan sey hin meet one naija dude in the mall, i was suppose to go back to school that sun eve, na so i come go clubbing wid them, lol homeboy get family friend for legazpi, just land 4 phils 4 months ago sey na lasalle hin dey go, he was based in uk b4 but somethns sha, lol sha hes cool, homeboy come dey yan sey make i follow am go manila, bwhahahah like sey i no get class, anyhow sha, i just sey make i drop bedtime story for u jare, chai see how i suffer today o, slept around 3 am wake up 5 come leave for school, never sleep sef and i get quiz, adict like me./.lunch break wey i suppose sleep and rest i come chat, wahhhhhhhhhhhhhhhh |
hahaha enough pics dey oi, i go send am to ur gmail now!!!! |
chaiiiii see i need pics now, lol omo i get class now jare, i'm bouncing ttyl, say hi rto me cousin and iyawo, lol |
lmao, yeah been a while, been busy wid school, hardly ave time to come on NL again, how u doing |
uche who is odeku and evil somethn, hahaha introduction |
hey hota wassup?, lomg time, hi weslyana |
cont like u didnt see the dash me part o, omo this flash wey i dey see, the thn dey frea me o, any new cute guys |
wow!!1 i'm feeling those behinds o, gurl dash me ur body, thanks in advance |
hahha iice got engaged o, so u can know wats up, for me, i'm back in school, chai no time for internet, how una dey now lauryns, hows the goings??.lol, make i check ur profile for updates sef |
hallossssssssssssssssssssssssssssssss |
idiots, u guys are all hypocrites, abeg leave her alone jo happy married life gurl, just to show y'all that she doesnt give a shit, u haters |
sissssssssssssssssssss sis o, u wan go beach, chai, make i gist u, that fake half cast guy, the day wey i dey follow amy talk, na so the mumu come stay for her side, come tell amy say he wan type somethn cos i was using webcam, come type, hi i'm amys friend, God ure hot, i come tell amy, huh?? da heck are u saying, he come tell her say make she open their own webcam so i can see him, he then typed, God ure beautiful, i just dey laf like sey pesin dey bug me for my end, come ignore, bwhahahaha my homegurl wan laf, she no fit cos he dey her side, hahaha later he come ask her sey wat did she say bout me, that one was like, u?, hahaha she didnt even notice u, hahahaha mumu boy, even amys bro the fat one don gist me bout am sey he dey yan dust, say one day he go brush am, hahaha i say make him relax, i go soon land, everyone don dey wait for me o, my ex was asking my wife and amy yest sey wheres biola, u guys are not complete without her, my heart dey melt wen amy told me, hahahahaha school is fine oooooooooooooo am loving it, my boardm8s are cool, and my classm8s, i waka round town today like craze woman, hehehe just go round the malls and everywhere sha, i go sew uniform, by next week i go start wearing, hahahah me sef don become atenean, hahahaha that my husband na wah o, useless, i go soon divorce his ass o, abi wetin u feel now?? lol sis i dey go, hunger dey catch me, today i go mall go buy pancit canton hot and spicy, i buy 10, hahahahaha the cashier cpome deyb look me, i buy two hot sauce and the tuna and argentina and sardines too hot and spicy, hahahaahahaha lol, i know sey in her ind she go dey look sey na wah o, sis i go holla u later o.take care o, mwahh |
happy belated birthday sis-in-law, hope u had fun, besides NC don leave me o, she moved to a diff country, lol |
hmmmmm halloz people, i see that a lot happened wen i was away for my honeymoon, bwhahahahaha |
bwhahahahahaha, una never forget, lol |
|
sis bad tripppppppppp punta man hayuppppppppppp ![]() |
nothn goes more than wering a nice t.shirt, any nice faded jeans and then a palm sandals, dangggggggg i love my guy wearing that |
lmaooooooooooooooooo be like sey i sabi that guy, amy dey call am tree, she don gist me bout am, heheeh puff i talked to him this morning, hin say heck nooooooo sey wetin he wan go do, hehehe crase boy, u wan crash for sofa, lmaoooooooooooooooooooooooooooooo hahahahaha na so o, me sef i wan marry diplomat |
sis i dey jare ![]() |
lol, another rhodalyn is back, heheeh she no even send, hehe |
about the issue of non nigerian women, buying flowers bla bla bla, one thn is wen u marry u ave to embrace the culture of the other and stuffs, why shuld she complain bout her husbands not giving her flowers. an example is my mum, wen she just arrived naija, she used to call my dad by his name, until one of my dads cousin was like u dont call ur husband his name, now the woman till today either calls my dad baba---- or daddy, so as per the issue of cultural differences, u need to both embrace the diffrent cultures , my dad also had to learn some certain stuffs like not putting salt in rice wen we cook, brushing our teeth after each meal, i'm so used to it, i dont add salt to my rice wen i cook, now my husband has to live wid that, wether he likes it or not cos its already a part of me, so its left for both of them ![]() |
if i had the moneey, why wont i go, ive learnt one thing in life, if u can afford to do anythn that would make u happy, do it, u wont live this life a second time, if i am able to afford 100k for it, ill go, enjoy my self and ave fun, i'm bossy oya post pics abeg ![]() |
wow, how large was the crowd |
be strong |
for real some are cute, had this copper in high school whom i had a crush on, well he has to be oepn minded , smart and not those tpes that use f as p and vice versa, hausa men are |
, |
lol see as u decreased my age, do i act like that |
dangggggggg ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 113 pages)
who is odeku and evil somethn, hahaha introduction