Aluma's Posts
Nairaland Forum › Aluma's Profile › Aluma's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
07031139280 |
MrMystrO:True talk Joe no mind dem we are planning of removing one mistake dey re planning of replacing him with error na re re wah |
Is it not same obasanjo dat have us buhari u re here shouting atikulate so must we continue to jump from fry pan to fire say no to baba70s fresh young youth is what we want either atiku nor buhari him self should leave us alone oh u na no one still get. |
The power u all re using to shout apc and pdp if u use apply it to a new fresh party with a young man I believe by den dey will know we re ready for them apc to pdp from dey plan to fire instead instead let us all throw away that fire wood and stove Fire we have been using and go for the latest gas no body should come and complain after election oh cos we have the power now |
Curdlebug:and a wako was able to read to the end even when headache was hitting mteeeeeewwwww cheap talk |
MichaelBukamzy:...... |
February 30 na pololo (e tight) |
lacruz12:b4 Fowl hail people for morning find ur way reach BENIN when una wad don expire enter RING ROAD bus d one wey dey go OBA AKENZUA from der u go enter another bus wey dey go UGBOWO den tell d driver say make ê drop u for UBTH PARK from der u go see IBADAN vehicle that na if IBADAN vehicle nor dey WAFF town oh wen wad do expire for IBADAN na NEW GARAGE dem go drop u then u go see some baba wey dey run A drop level if UR DIGIT Still high run am with who ur mind carry make una stroll reach ISEYIN PARK for OJOR but if CALUBA nor too day go d COTTA Road wey una follow enter go run one PILA for d same address when u reach d ISEYIN PARK for OJOR b4 10 to 15 mins u na vam vam don start to dey vom vom na like close to 2hrs plus u don reach if una many for d bus na to wash d DRIVER make him go drop una for CAMP gate base on extra PEPPER like H H .if he no greee buy d ideal.wen una wad don expire for ISEYIN TOWN na to control PILA from the junction of Camp go inside na so d journey reach. NOTE does people LINGUA na dier hobby just dey rap does places wey I right with capital letter when u don confirm IB to help ur ministry cos dem and ENGLISH dey beef each other and make sure say u leave VERY EARLY to avoid story wey b narative cos ur journey b like people wey one go north oh SAFI JOURNEY in advance |
God grace ministry! God grace ministry!! G G & ejiro orhokwo orhokwo fejiro the peppermint pastor the Bishop of the whole wide word. The demon destroy but make Una forget say osu apkeje don don cast many demon for families sha don convert many igbe people to dey go church oh |
53k |
Dey don't |
Seun award need to come oh at least that nokia sound toom toom for for dey ok for pioneer |
Sugmad247:confirm |
frbona:who b dis product of licking co**m |
Having submitted his transfer request earlier on and passing a medical in London days ago, The samba king Godswill Akpabio arrives Akwa Ibom today to be unveiled tommorow in the ikot ekpene San siro to the APC wanderers fans. He finally completes his much awaited Seasoned long loan to his new club from the PDP All stars with an option to sign permanently if given the senate Balon d'or. The deal orchestrated by his super agent Riola Osibanjo was in line to overcome sanctioning from poli- financial fair play of the EFCC poli-soccer governing body. The transfer happened days after the controversial APC wanderer's highest goal scorer Christiano Saraki switched to the rival club.... Meanwhile The home fans of the trickish forward GOA has murmured that the real reason behind their star man's cross-carpeting is due to the excessive leg over and dribbling sense exhibited by the young prodigy Gabriel Udom Mbappe whom they said was tutored by the giant GOA thus leading to his anger. More transfers are expected as the poli- transfer window is still open. The PDP all stars has signed more players from the Wanderers while the APC wanderers chairman Buharidinho and the controversial club coach Jose oshiomole has promised to use all means to make sure the poli-champions league trophy finds itself in the wanderers' trophy cabinet come may 2019 even if it means signing the highly rated INEC united's playmaker Lionel Mahmood Yakubu and making him the highest paid player in the history of the game.... ..Chaaaaaiiiiii....na who slap me. ![]() |
did not work not correct |
Den d ealier d better when u re in iseyin camp start preparing ur self for relocation or redeployment cos apart from ibadan oyo town ogbomoso just forget any other place if ê n far like north den ê never developed |
Lala pls help push so that other people can assist the pcm cos nor b as dem see am oh doh its fun and it's also bitter der re times u just wake up u want to go home at times u just wish dey could extend it |
For those who re ready to do breakfast lunch and dinner in mami locate amazing grace restaurant for buzzing mezebo and royal this guys re bad dey can give u all d treat u want just name it dey will provide if u knw u knw iseyin camp |
In iseyin camp u have water and light dnt boda to carry extral clothes is atondo till u leave der even on Sundays na still white Fowl level d thin shock me. for d guys buy more of nylon (cellophine) u re really going to need it for salalo if u knw u knw |
As for oyo state if people re preparing for nysc camp u can start preparing for youth retreat sponsored by different religions becos mrs ifeoma anidobi will not allow ur plan to work cos I knw ur plan |
Pls for the corp members that have camped in each and every state in this country pls come and share what this batch pcm are to experience right der on the camp dey re been posted to cos dey re happy pls feed dem with d good d bad and d ugly as for does to camp in EDO STATE OKADA u guys should make sure u carry rain coat cos it raining season u will need it when sleeping cos u re not in hostel rather in a night vigil in campus fellowship(primaryschoolclassroo)and d wind knw what to do cos dis is his time also u dnt need luggage all u need is water resist bag like nylon Ghana must go to avoid stories that touch so also ur shoe should b tennis type for easy washing doh mine was OYO but I had guys d went der and was complaining bitterly |
babiepraiz:u guys should make sure u carry rain coat cos it raining season u will need it when sleeping cos u re not in hostel rather in a night vigil in campus fellowship(primaryschoolclassroo)and d wind knw what to do cos dis is his time also u dnt need luggage all u need is water resist bag like nylon Ghana must go to avoid stories that touch so also ur shoe should b tennis type for easy washing |
Na wah oh |
U guys should go and vote an forget about d goal now lesson if u think any oyibo will vote for black wish mean ur dict has not updated d new meaning of racist. Musa is a goal na only get internet fight na we they win am war start |
decatalyst:When coming from ore d bridge BTW edo and ondo state is bad has a deep hole so ost of d driver normally drive one way at dat spot so I guess ê was on speed and lost control on the one way if you watch closely u will see d tyre ê used in tapping break this same thing alost happened to me I just maintained my lane and bump into d bad spot from der till I got to benin no more speed when approaching bridge |
Hardlife:send me ur wats app num |
According to M.I dem self dem be human being oh. FTC hmmm according to efe who I b our reply na now we knw say u be person dedicate it to all d family that loss thier love ones in d jos manslaughter |
