AmucheJane's Posts
Nairaland Forum › AmucheJane's Profile › AmucheJane's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
homesteady: This sierra lone resemble villageno be small village o. I think say na only me see am. |
I don't have time to argue with anybody about my church. If you don't like my church u should go and hug a transformer. Na bad belle dey worry somepeople. How many things catholic don preach about other churches, na una go tire. If una like make una dey talk, we no send person, mtcheeeeeeeeeeeeeew. Abeg make I hear word joor.
|
weazley: childish stuff,how e take affect you now? Dey there dey make noise mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeew. Bad bella dey worry you. |
That one dey, na normal thing for most men. |
No try BB, is the best. Everything about BB is sweet. Abeg A.C no be fan. Shoe get e size. |
Can't read meaning out of this post. Is meaningless to me. Is high time we all learn to mind our business, live your own life and stay out of someone else life. What ever you sow, you must reap. |
Non of my business, anything way she like make she do, is her life. How does it affect me? Make una know dey drink panadol for person headache. |
What will be will be. When there's life, there's hope. |
This country nawa o, na God go save us. |
God is Great. May his name be praised |
She bleach her skin or not, I don't see how it affect some people that are talking Nonsense. You people should leave her alone, mind your business. Is her life not yours,anyhow she wants to leave her life is nobody's business. How many times did her family complain about her life? Make una no dey drink paracetamol for person headache, na her money she dey send not yours. |
