Analo's Posts
Nairaland Forum › Analo's Profile › Analo's Posts
Still crying, I cannot finish to cry |
Farouk senior: ...@analo..y U̶̲̥̅̊ Пφ do DnB 4 all of dem..@least U̶̲̥̅̊ 4 secure ya head beta..oo though D̶̲̥̅̊ odds go reduceI tire oo,d odds no dey encourage person oo abi flood don affect dis our biz? |
Brodas abeg dis combo make sense ![]() Romain vs Holland...pick Holland win Russia vs Azerbaijan... Pick Russia win Spain vs France....pick Spain Poland vs England ...pick England Portugal vs N.ireland ...Portugal Isreal.vs Luxembourgh ...Isreal Andorravs Estonis ...pick Estonia I got d confidence bt scared cos dis bookamkers don do me strong tin |
Nna Mehn,how market go b today? I perceive a lot of smiles oo except say devil won chook hand for person eye oo,picks coming soon |
tunapawizzy: She's always displaying affection publicly..touching ma nose, my ears , cleaning ma face even when ders nothing to clean der,at times adjusting my trouser zips/buttons BUT as a crude Yoruba boy shame dey always catch meI wish I had that |
Thankg God say work no lemme stake oo with my big eye soo,abeg make tomoro gud oo...all who lost pls take it easy it like dat sumtims, I havnt won anytin huge since b4 champions league bt am hopeful its d game if u dnt loose somtims thr won't b bookmakers n if u dnt gain sumtyms thr won't b we so na so e go dey b oo |
Ladies ar different bt I'll give it a shot wit queen of my heart |
I comment my reservation |
Please be a good nigerian and return the money cos the person who credited your account job is at stake and he or she would have to pay the money,apart from that they will find you cos it happened to som1 I know and he ws picked by SSS 2 months after when he had already bought a car and made so much expenses. So please return the money na small shit dey stain nyash ooo Gbam |
I hail all oo, what happening today? I can see a lot of fixtures today any pick for us from our pros? Want some sure ones so I cn stake high cos I need to winner big or loose bt I hope for better things |
The link please send to jereforme@yahoo.com |
dwizy: Se we nº° go come organize prayer for their souls now. If they ve made enough, make dem come help us make ours oooo. Abi dem want make I put their membership here under probation niiii?Make we wait for dem small,am sure dey went to make withdrawals while some have gone shopping bt I want to be like them b4 they leave |
Good morning punters, Its like u all made so much money dis weekend and now you want to sleep,whts happening today punters? Common on |
My heart dey my mouth,still scared oo |
Dancing Ethigi and practising my azonto for tomoro fixtures,dis weekend Oluwa is involved |
God bless alL doz who suggested ova 2.5 goals for chelsea vs Norwich n mancity vs sunderground...lol abeg make una help me pray make arsenal do same oo so I cnt smile to d bank next week. Oluwa bless all punters dis weekend we don suffer too much during d week |
[quote author=vizio][/quote]Dat useless Nagoya go pour sand for my salad,I still dey vex dey look d result. Abeg I won smile to my azar dis week oo I no dey for all dis shit,somtin beta happen today n tomoro Anybody wich peaks for today na beg I dey so chei |
Yes it barber rick cos the guy needed to shave,av u experienced robbery b4? Bad den my dad lost his job n few months later robbers came to clear d rest dat ws left,to cut it short we av bn robbed 5 times in lagos state, I personally ws robbed twice in sch b4 I graduated den in ekosodin,Uniben we had a guy called Ninja man,he goes after phones,gold necklaces,laptops and all sort bt d painful part ws dat he started shooting student on d ass n later started killing,so many killings den we cldnt tell wich ws a cult killing or dat of ninja man. So imagine u workn tryn to survive in dis hard country to earn a little jst to survive nt even enough to save,and some stupid youth or persons who is nt handicap coming to steal it all wit d power of d gun or oda means...haba no excuse abeg. A guy wit 1 hand probably armputated ws always breaking blocks wit his hammer @ a bad spot on d express here in Benin and pple plying d road wld drop little tips for him and dat ws what he ws doing until I ws suprised to see him in a traffic control uniform,now he earns and work as one of d traffic control unit staff in d city, please pple thr is no excuse for such act like dos done by dis 3 bastards,if dem go jand make dem go dey tif for thr so if dem catch dem,dem go face trial bt here na jungle tinz joor |
Atletico Madrid - FC Viktoria Plzen (Double Chance) Type of bet: Atletico Madrid / FC Viktoria Plzen @ 1.12 Result: Atletico Madrid / X,Atletico Madrid / FC Viktoria Plzen Olympique Marseille - AEL Limassol (Double Chance) Type of bet: Olympique Marseille / AEL Limassol @ 1.22 Result: Olympique Marseille / X,Olympique Marseille / AEL Limassol 3. Newcastle United - FC Girondins Bordeaux (Double Chance) Type of bet: Newcastle United / FC Girondins Bordeaux @ 1.30 Result: Newcastle United / X,Newcastle United / FC Girondins Bordeaux Steaua Bucuresti - FC Kopenhagen (Under/Over 2.5 goals) Type of bet: Under 2.5 goals @ 1.70 Result: Under 2.5 goals PSV Eindhoven - SSC Napoli (Under/Over 2.5 goals) Type of bet: Over 2.5 goals @ 1.57 Result: Over 2.5 goals Athletico nearly kill me cos I staked high for dis combo after loosing d last 2 days, tnk Oluwa all won |
Any 95% sure bet today? D last 3days has been poor for me |
Dis 1 pass me oo,GEJ abi na generator wetin ur fada OBJ talk na true Oya wia d money U̶̲̥̅̊ thieves... |
Seriously I dey vex,ur replies av digressed totally,no wonder we have problems in the society. @ posteram feeling U̶̲̥̅̊ oo jare |
Mtn blackberry subscribers has reason to complain with the recent poor network situation.
|
No matter how deeply in love your lady is with you,her first love is always just by the corner of her heart and in most cases chances of some kinda quickii is very much possible. |
property for sale at Enerhe junction for 300million naira. All legal papers available, plz call jerry 07061236848 |
property for sale at Enerhe junction for 300million naira. All legal papers available, plz call jerry 07061236848 |

