AndrewFlexx9's Posts
Nairaland Forum › AndrewFlexx9's Profile › AndrewFlexx9's Posts
Sugar ape and dat Useless dog..Two prostitute from d same Brothel,what a shame..HIV go finish una... |
sugar 001: Bastard!Omo ale,U dey tell me who u be na...Dopemu were |
Julieccentric: Ode ni girl yen sha.GBAM,U correct! |
sugar 001: God punish your father and mother.Ur fada head n ur mother yansh,Hopeless dogs wey born biiitch lyk u |
Idowuogbo: Is dat it? Pfft! Go finger rhino abeg! U b minor!Imagine dog dey tell im master no e no chain..I don chain u so...B4 u comot d chain,u go bite ur smellin yansh..Ode Buruku!!! |
sugar 001: Loser! That again is your business low life.I pity d papa wey born u,if na me,i for don send u go Sudan 4 ashawo,since dey tell ryt frm small pikin say u go Useless die! |
Sugar ape,abeg no vex o,but i dey percieve ur rotten Mouth abeg,my guys here don laff tire..hm |
As 4 dose Bitches wey no sabi yab tink say dem sabi,if u start,na ur papa,mama,family n ur generation head e go enta,i dey come 4 una,una no go sleep well dis nyt.Oya |
Idowuogbo: Kai! It don tey wey I yab persin o!U dis Useless Fowl,C Dis Mutula wey no get hope,na dog go marry u...Idiot |
sugar 001: Thief! Mind your business next time. Mad boy!Haa,u don dey tire,u neva start...Dat ur rotten mouth wey u take dey talk go smell 4 dis...Ashawo dog! |
Idowuogbo: Smh!! U have a long way to go kiddo!B4 nko,Mumuuuu! |
Idowuogbo: Come, no shower me wiv spit joor! Na crime say I quote da grin junior sista? Oh boi! Go chop ur Adoyuken mehn! Goat!!U,ok dat ur Boyfriend wey u dey give ur Smelly yansh 2 nai go kill u..She-goat |
sauceEEP: see as two women just hold una to ransom. Well na maturity shaa,i guess some peeps that claim to be men are just boys.KAI,WOMAN WRAPPER,NA WHO DASH MONKEY BANANA? zombie |
Idowuogbo: Chai!Which 1 be Chai,abi u wan join am..ehen,ok na..Me i no dey tire 2 yab stupip gals,una no know me..I ready 2 yab una reach 2morrow if u want am...Bitch |
sugar 001: I pity your generation. You will all die the same way. They will burn you all alive. Thief!Same 2 ur own,they ll die lyk Fowl...Mumu,Mutula..Get lost,Bitch |
I jst dey wonda which kind of man go date dis 1 wey dey call herself Sugar self..I pity 4 d Poor sha,maybe later he go hang himself...Mtcchw |
@ Poster,If he eat roasted corn,shey na ur problem? U dis Laila fellow,wetin u get with Jim Iyke sef,u beta find beta work do,instead of 2 waste ur time 2 put dis on front page...Mutula. |
playcharles: attendance:30marks, assignment: 20marks, c/a test: 10marks, examination 40marks.......with 500k each yr......wat then do you expect, first class for saleGBAM! |
U people r still waiting 4 list when ur mates dat wrote 2011 utme r crossing to 200 levels or in dia 2nd semenster nw..shai Uniabuja,na wa 4 una o! |
Delafruita: people who believe a player as good as andy murray will win wimbledon 2012Confirm,U get Mouth! |
Owo Soup and Starch-Urhobo (my favorite dish) |
Up Andy Murray!! |
Afta buying their way 2 get their so called 1st class,they r graduating 2 create more havoc in d society with a certificate they cant defend.na wa..Naija,when we go learn lesson? |
Covenant University-A skul 4 only d Rich,not d masses,I wonder y dey call it covenant instead of Covenrich University..Come 2 a skul lyk mine(Uniport)where u earn ur 1st class through hardwork n effort,not buying it lyk those in d so-called private post secondary schools. |
Uniport. |
@Opezy,am a Civil Engineering student presently in 200 level.In ur Year 1,all Engineering course outline are d same,jst as Tosnat said,u 'll be required 2 do d basic subjects u did in ur secondary skul such as Phy111-general physics 1,Chem 111-general chemistry 1,phy 112-lab practicals,chem 112-lab practical(chem),Gre 111-Engineering drawing,Gst 111-use of english,gst 112-philosophy,Mth 111-General mathematics (4 units), gst 113-comp science,then when u cross 2 200 levels,dats when u begin 2 enter strange waters-i mean concentrate on ur field.bt as 4 dose courses i mentioned,u 'll do dem in ur 2nd semenster as 121,124 n so on with d addition of 1 or 2 courses which r not so difficult.Jst read ur physics,chem n do ur math calc very well.Also prepare 4 engr drawing whether u did Tech drawing in sec skul or not,u will drop it in yr2 as 4 elect elect.bt 4 me in civil engineering n dose in Mechanical,we 'll do it 2 final yr. |
Prof. Kadata,am done with d Screening,but is it compulsory 4 me 2 pay d Skul fees b4 travelling bk 2 my place(lagos)or can i still pay @ home.thanks |
Pls Kadata,abt d WAEC Result,i hv my 2008 Statement of Result n Testimonal signed & Stamped by d Principal,but i dont hv d original cert with me,is it ok 4 d screening? thanks |
Kadata:Thank God 4 U, U deserve it bro,as I said b4-MORE GREASE 2 UR ELBOW! |
Thanks Kadata,4 d wonderful help u ve given 2 us.U re too much, 4 d tuition fee,i think 40k is a bit much 4 only 1st semenster,can we pay instalmentally n how much 4 d 2nd semenster? Kudos 2 u. |
Ortopazz,am a fresher 4 URP,i ll be in skul on d 13th,do u hv any idea of d tuition fee? try 2 add me on 2go-Andrewflexx9 |
I saw d thread 4 last yr too,pls Kadata,ur help is needed once again 2 help fresh students,more grease 2 ur elbow. |