Anonymus11's Posts
Nairaland Forum › Anonymus11's Profile › Anonymus11's Posts
biko hook killz up im never drink blood in ages, find atutu julient wey have narrow neck for the angler |
op norin bega. its u i want.no one but u. what does it entails to get the narrator of this advert? u posses such elocuent and etiquote. get back to me on top my email on my profile.i hope u look beauty ugly issues, i like fine. what detail u need me for so i provide. i found love in u already. i need to marry op latest. |
kedu op. obobo oyinbo way is three much for nairaland. nna biko step down to my level. wetin be dis question? |
slimyem:when i marry u will get u two shop warehouse to run. just stay beautiful and give me babys no white collage job and civil servant job for u. abeg no fat up for u aafter childs. no devil will snatch my wife. my almond ifunaya |
Idowuogbo:lmao. erm erm erm coughs. clears throat. d job i do is very taskin person must cleanse dis place for dark activities |
Rad1cal:bros u even get the right animation wey fit her. only ur own animation no where heals but thecolor of the hair eye everymatch. omo u go be technology man how quickly cartoonize the virgin y know show us the unda na |
timber, do u have a defiency of know what is good or not. voodoo |
dis mayflowa i dnt even know if your mental or just love playing an slowpoke online. wetin bring ur babe to this topic now. i see why la parisienne run comot for your matter. u make mumu comments when not necessary. r u serious or u are joker u too dey always write like man wey dem wash yansh give chop. mind urself ur own too much abeg. u try so hard to win attention for a man that has a fine wife, you don't need it. sometimes i perceive inferiority complex in you. ur virgin wife announce am for online sey she be virgin? abeg go find ur brain too much reading mind u. talk am na if u get interest for timber cos na so so love u dey get for members. dis innocent girl wey u put im picture so, u wan expose am to additional risk as u stalk lady so tey u steal pic dey claim wife next na for ur kind to steal am for you profile claim sey she dey carry their pikin. na man plenty for where u dey ![]() |
valentine with slimyem nothing is more important football can wait ![]() |
if i decide to make dis babe my priority that chord wey u think sey na hymen go cut. who dash u elvis, u look transexual male like u have a panla d1ck. its like plenty devil dey here only dis one black like sh1t, i go need gloves to perform exorcist for sudan mammy water. you wey i no fit price for road for even 5 naira becaus u no get worth na im u dey claim virgin. i can see you r suffering from truancy abeg make person read the meaning of virginity from dictionary to am, d babe fit think sey virginity mean constant wearing of aba encryted skimpy trashy wears. see dis warlock wey resemble my great grandmama wey refuse to drop yanga. u dey craze for skull, no just find the spiritualist trouble, i no dey take am easy of devilish vessels. see as people dey fall for her hypnosist. i go just woze u slap for that ur baka, mumu. |
Goldieluks:my girl how far na? e don tey , u just package me for one side. norin bega we dey here 5000 shall fall by ur right hand. if im try am i go electricute im brokoto like dt movie quatom of solace. u r mouthed. |
[quote author=~Killz~ link=topic=866206.msg10153766#msg10153766 date=1328735914][color=#000030]Mind the idiotic goat. . . NOT! [/color][/quote]iits about time i drive a sword to ur heart when u attain the form of a milllipede late at night so that u stop annoying people who have refused u to have their blood. enjoy calling me a goat now, in 2 hour u wld swallow your words when i butcher u and feed to vultures but use ur blood for ketchup. |
[quote author=~Killz~ link=topic=866206.msg10153533#msg10153533 date=1328734292][color=#000030]Party's over. Stop refreshing the page per minute! [/color][/quote]may i ask why so? twice in a roll u have failed to carry out your threts you are indeed a whimp! stop start wat you can finish. e-fights no longer befit you, u now enjoy cheap blackmail for cheap pubulicity. you need to get ur facts right before you open your mouth so that your sources wont dissappoint when you need them most. I bet they gave you your ex girlffriend details n olodo u thot it was babe. u r not only a school drop out, u r suffering from amnesia. atutu albino dt was made head boy at the age of 23. |
ehn ehn ehn ehen so dt dragon won't stop, he now blackmails to feed. i am comingback to expose your own history, blackmamba u think i dnt know you. forex trade indeed! I will be back to tell the story of albino with horns. what happened to you in school? let mortals finish, i m coming to send u back to where the dwarfs were feed u their feaces in the dungeon. u atutu albino with craw craw on ur brokoto. |
coogar:u no dey one believe sey d guy na abiku. i suspect u dnt believe spiritual thins? so its ok. as he is now he has message to his leaders once i am here he is uncomfortable no blood to drink.babe's head is too strong to turn her to anorexia and he needs her brain to add to his own. he didnt make it to school on time mind u! as at when he joined nl, he was still in special center doin commonentrance. i knw his own landmark n not history alone. dey r known from truancy in their lineage. |
[quote author=~Killz~ link=topic=866206.msg10152585#msg10152585 date=1328727246][color=#000030]4 lines of bullshit! Did they choose their background? What makes your background better than theirs? Considering the fact that you hailed from Osun State Nigeria. Keep evading simple questions! [/color][/quote]you are a bastar d albino. u said u wont reply again but u did how do u knw her state? u no dey find out about men, if u no see punny for 20 yrs na babes fault for here. amebo keep findin pple history cos i will erase ur own soon. na me sabi ur medicine cos i see thru ur occult |
na who wake me up from my slumber. na jeje I dey sleep wey chained sisters dey wail for help na in dey send me to came and destroy the atutu devil with horn. i don show |
the epidemia was advertized. the lover asked me for the truth and I told her I was a baptist. she was walked on by to the other side of it. can she be back for loving a baptist? please members confess strange things are happening. could it have been to it |
MarcAnthon:sit down there till the devil sacrifice ur women. pay him no attention, the devil can be corny. I advice u stay where the light is |
Slimyem my wife is who I choose. All d angesls of darkness stay aware most especially dt beast albino. |
Goldieluks:dnt mind d medusa.he think a thread wld makeup for his truancy. it can fool timid members |
[quote author=NL~Polls link=topic=863241.msg10122599#msg10122599 date=1328388150]Happy new year people. Let's settle our differences with whoever we have one with. It's simple, just call out the person, complain about what he/she did, allow him/her to respond, and then we are good and at peace. This is a new year. Let's start it on a friendly note. pls no fights on this thread.[/quote]i call d name kill why d alter ego because u r the op and why did u call me anorexia for notin |



