Anugirl's Posts
Nairaland Forum › Anugirl's Profile › Anugirl's Posts
GP,Vieira n medube i like de anwers u've given 2 this guy. makgod, there're so many things u need 2 know about American evil policy in de world. So u think is good 4 America 2 bomb innocent people just because of their selfish interests abi..... Gosh .....anyways i can start wasting my time 2 explain things 2 u, cuzz u ain't ready 2 listen. U're just a terrorist like Bush-igbo! |
jogego, u no see as etanuism dey worry this people ![]() |
na wao! makgod + hot angel una weldone o! ![]() toasting! toasting! ![]() |
makgod:makgod, i pity ur life o! if GP catch u ehn... |
Tayotinaaaaaaaaaaaaaa! abeg u pada leyin mi o! abi wetin i do u sef?u see wath black people do 2 de body! after denying GP before before ...u don start dey talk true small small...is coming is coming ....shioooooooo u 4don talk am before.... ![]() hot angel don't mind her o! |
@hot angel thankx jare! just help warn am o! |
Legry na wetin you see wey you dey hala like this gan sef? omo abeg mind your business o!why you no talk true sey na jealousy dey worry you! ![]() mosiate:mosiate, (if you don't want wahala becareful o!...eh ehn! abi.. eyin eyan agbami ke |
ABEGIIIIIII!Don't go 2 dat area o! abi u be daleru never mind ehn....am sure Danasco wants u ![]() |
ha jogego ole ni è! overnight ko overmorning ni ![]() |
Danasco, u don't love her, u love her beauty! jogego:he don talk am.......na envy ![]() |
*whispers back 2 jogego, yes o! same time abi? |
Thx ![]() |
mosiate:you're welcome jare! don't mind jogego o! he's just being jealous ![]() |
*whispers again* jogego i don tell u b4 say i go deny u publicly o!but we go settle de thing later now .......shey u know ![]() |
Guys,abeg no mind am o! de guy just dey daydream!abi i sabi u ![]() |
@jogego na wetin u dey talk ehn .......abeg no kobalise me o *whispers*ha han jogego must u tell evry1 ![]() |
jogego are u serious at all?na which kain lofu be that ![]() |
hmm Legry Legry Legry! e melo ni mo pe è(how many times av i called u) see ehn.. if u don't come back here n tell people dat wath u've just wrote was a slip of thought abi slip of finger on ur keyboard de ni...... infact gbogbo ara ile lo ma mo nko ta se tile fi jona o u know wath i mean don't u? |
grrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr waths all this? n pls who is jogego? I don't even know him.eh ehn Tayotina na so!After begging me, av decided not 2 show de picture of u n GP 2gether.............. but now i go retaliate o ![]() bolasho abeg no mind dem o jare, they just want people 2 4get about their love story. but.... nah it won't work ![]() |
I dey hia o ![]() |
pls don't allow those eyes of urs 2 deceive u o ![]() |
Legry, abeg wath do u mean o?na wetin u see...ehn ![]() |
jogego:shiooooooooooooooooo ![]() mosiate weldone o ![]() |
jogego:huh! here comes de professor of womanology.... mr sabi ![]() Danasco pls don't listen 2 him o! |
GP I won't beg u o! cuzz av only told nairalanders de truth ![]() |
Coming soon Ra n .............. ![]() |
clap! clap! clap! Legry my pesin, abeg help me confirm de thing jare make dem stop denying their love 4 each other ![]() Tayotina love, I know u 4 don talk true but na GP dey form ![]() |
Tayotina pls now we want 2 see how pretty u are ![]() |
Tayotina love, y can't u admit it, u know it's 4 real ![]() |
.....anyways i can start wasting my time 2 explain things 2 u, cuzz u ain't ready 2 listen. 

u 4don talk am before.... 

n pls who is jogego? I don't even know him.
Legry my pesin, abeg help me confirm de thing jare make dem stop denying their love 4 each other 