Anugirl's Posts
Nairaland Forum › Anugirl's Profile › Anugirl's Posts
Nairaland court ko Dollarland court ni. na wa o!Anyways i was expecting dis response i knew u'll deny it. shioooooooo ![]() |
hot angel is not in.........help! help! yea here's de glucose ![]() |
he he he ![]() First couple: Tayotina & Greatpeter(guys, believe me de info is 4rm a reliable source). abi i lie e don tey wey una dey........... God don catch una ASIRI YIN TI TU O!Ra, u just wait by de time i post urs ehn... ![]() |
u're welcome dear ![]() |
Oh tayotina & legry i really feel 4 u guys. But wetin man pikin go do! Just keep it rolling n believe in urselves. I wish u all de best ! ![]() |
ha ha ![]() Tayotina & Ra, Bewareeeeee!!!!!!! av got de answers i just need 2hours more 2 confirm. Legryyy! how u take know.......mr sabi, anyways u're 1 of de prime suspects, so chill i don't need ur help,I know u are just trying 2 confuse me. |
which kain spectator you be?abeg tell us how you met your wife jo!abi you dey shame? na wetin you wan suspect ehn...dirty minded! |
jogego you self wan make we beg u abeg talk your own o n leave Cimon alone jo ![]() Tayotina am almost through with my research o ![]() |
Cimonjorr with whoooooooo? Greatpeter i don begin dey suspect u o abi how u take trust tayotina ![]() |
okay o make una no tell me but i'll find out mah self ![]() |
Ra & tayotina i don't understand u guys o wat makes u both.... ![]() |
tayotina & Ra please now... |
ose jare trae z all dis one wey una dey do don tire o, u guys should come out n tell how us how u met ur parteners now after all de mouth wey una don make before u are now fumbling ![]() Pinky nice one jare u be correct pesin ![]() oya tayotina, jogego n co i wan hear una tory ![]() |
na wa 4 una o! santo et angelo bollente (saint & hot-angel) |
Cimonjorr y don't u tell us ur name abi u no get 1 cuzz am sure cimonjorr is just a nick-name ![]() |
well-done jare calabarman, atleast u could control urself 4once ![]() but i pity some people sha o! I just dey hope say ojukokoro no go kill dem o ![]() |
Cimonjorr, Anu is my middle name not a nick-name ![]() |
Abidemi. |
Thank God 4 de lives of our members in london. Mah cousin missed de bus 30 shortly before de explosion |
I love dodo with rice,moi-moi & amala with any nice soup. |
Bravo! Legry, u're the only sincere guy on this forum jare! |
hot-angel, i dey feel u o! ![]() |
before nko? ![]() |
Vieira, thank heaven u appreciate ur babe o! OUN A NI LAN GBE LARUGHE! But she can't definitely be as pretty as i am. I am de VENERE! ![]() |
@ Vieira na only pig u see ? ![]() |
(I'm sorry but none of them fall into those categories you listed.No be everybody go be like you ![]() N I dey sure say i fine pass ur GF ![]() |
Listening 2 Eminem's ASS LIKE THAT ![]() |
Olaide u're just like me o! I also find it very difficult 2 get along with girls,infact most of my friends (very close F.s) are guys n none of them av ever taken our friendship 4 granted. It all depends on de type of guys u roll with. E be like say those friends of urs are people like Vieira ![]() |
wow!! hot-angel u're very cute. |
Am listening 2 50cents album THE MASSACRE. Its very nice! |
I'll surely play dis song on my wedding day. |
Na 2face Idibia oo! nothing dey happen! |





Cimonjorr with whoooooooo?
but i pity some people sha o! I just dey hope say ojukokoro no go kill dem o
Bravo! Legry, u're the only sincere guy on this forum jare!
(I'm sorry but none of them fall into those categories you listed.