₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,800 members, 8,423,806 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 10:17 AM

Toggle theme

Anugirl's Posts

Nairaland ForumAnugirl's ProfileAnugirl's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

FashionRe: Pictures - Let's move the photo thingy here by anugirl(f): 12:01pm On Aug 12, 2005
o ga gan o! wonders shall never end  rolleyes
RomanceRe: How Did You Meet Your Partner? by anugirl(f): 11:46am On Aug 12, 2005
I still don't kno y some people will never mind their business. Amebos  rolleyes
Forum GamesRe: Nigerian Slangs by anugirl(f): 11:31am On Aug 12, 2005
nice 1  cheesy

atutupoyoyo- wowo/ ugly
makana / never mind
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 12:01pm On Aug 02, 2005
legry:
Infact mosiaratu i don vex. E get wetin i de hide from you since, Please no vex o But sinse na time to wash our pant and put cloth for closet i have a seceret to say. Anu get two pikin for me abeg no vex she tell me say make i know tell you but haba how you go talk say me i be plywood and spanner abi you no know who i be.
shocked Legryyyyyyyyyyy!
I now know ur problem...u HOME-BREAKER rolleyes
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 11:56am On Jul 29, 2005
@ mosiate, Pele.. eyah its getting worse evryday undecided  grin

Legry, anu e lon se mi o (I pity you) rolleyes
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 1:53pm On Jul 28, 2005
kai! I pity u no be small  undecided

By de time u'll realize am telling u de truth ehn.........  rolleyes

inshort.... make i no talk again jo! undecided  rolleyes
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 1:09pm On Jul 28, 2005
ummm Legry! Legry! Legry! I pity u o  shocked Abeg shine ur eyes well well cuzz mosiate is just  lipsrsealed..... u o! lipsrsealed


*mosiate is unfair o! y are u deceiving de poor guy now* undecided koda o!
RomanceRe: Falling In Love On Phone by anugirl(f): 12:59pm On Jul 28, 2005
mosiate love,like someone said earlier *follow ur heart* no matter wath people say.....But I will also advice u 2 be very careful *SHINE UR EYES* cuzz he might not feel de same way u do wink  kiss
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 2:12pm On Jul 26, 2005
@mosiate

undecided eyah! pele o!

E go better  grin
FoodRe: Bukateria ("Buka") Food! by anugirl(f): 2:03pm On Jul 26, 2005
I dey wait o!


shioo... nonsense rolleyes
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 1:50pm On Jul 26, 2005
u see, y can't u just tell dis guy dat u're in love with him ehn.......... oga o u're even dying 2 read his post.  rolleyes Anyways he doesn't av ur time tongue
RomanceRe: How Did You Meet Your Partner? by anugirl(f): 1:39pm On Jul 26, 2005
twinkledew:
mosaite i was flying at night
U be witch? grin
RomanceRe: How Did You Meet Your Partner? by anugirl(f): 1:37pm On Jul 26, 2005
Danasco:
eem, Nairaland user, love island. Carry go, no shaking.

I met mine in secondary school. So wetin you wan know again?
Danasco please tell us de whole story  wink
FoodRe: Bukateria ("Buka") Food! by anugirl(f): 1:32pm On Jul 26, 2005
i thought as much, we'll definitely buy u 1 if u don't mind   tongue

Iya insurance rolleyes
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 12:08pm On Jul 26, 2005
my fellow nairaland users abeg make una help me warn this girl wey dem call mosiate o!

Abi kilo de gan if its because of jogego abeg serve your self o! I no want wahala o  rolleyes


mosiate, pesin say you be amebo n you still dey thank am...na wa 4 you grin
FoodRe: Bukateria ("Buka") Food! by anugirl(f): 11:55am On Jul 26, 2005
yes o! you don 4get say na 4 your buka i meet am. shioooo.........tojubole buruku  rolleyes amebo of Africa


CAN'T U READ mah name is anu not aun,abi u need glasses rolleyes
FoodRe: Bukateria ("Buka") Food! by anugirl(f): 10:38am On Jul 26, 2005
thankx jare mah brotha, help me tell her o! na jealousy dey worry am rolleyes cuzz i no know wetin i take do am o....

@ mosiate  tongue  rolleyes
FoodRe: Bukateria ("Buka") Food! by anugirl(f): 8:06am On Jul 26, 2005
mosiate i know your problem apart from being olojukokoro...you be even fake pesin cuzz I dey sure say na 4 buka you dey chop efry day.I lie? rolleyes
sade:
@ Mosiate
Why not kuku tell jogego you are in love with him...why una they beef una self now..please take it easy enh.No one will take Jogego away from you.

I eat in Buka though its been long now but I don't see it as an embarrassment..Okro and Vegetable goes if its well prepared and you will enjoy it most with hot Eba that's not too hard..
aunty sade abi wetin dem call you sef you come hia kon dey talk wetin you no know abi... who tell you say jogego is for mosiate ehn rolleyes Ameboooo grin
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 7:52am On Jul 26, 2005
hot angel don't mind her o! she knows she be original amebo... even gan she be international amebo rolleyes
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 5:17pm On Jul 25, 2005
I be gbeborun abi?.. u nko daleru daleru,olojukokoro, ole buruku rolleyes
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 3:59pm On Jul 25, 2005
shocked ahhhhhhhhhhhhh mosiateeeeeeeeeee na wa 4 u! ojukokoro lo ma pa e! u get poor Legry before u kon dey disturb jogego shocked ehnn....
FoodRe: Bukateria ("Buka") Food! by anugirl(f): 3:50pm On Jul 25, 2005
hot angel dear, its absolutely not an embarrassment o! as long as I don't eat in dirty places there's nuttin wrong with it.

mosiate, wetin u dey try...ehn waths ur problem? rolleyes
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 8:03pm On Jul 22, 2005
@mosiate u don kolo o grin

Abeg Legry no beg her jo! leave am she just dey pose rolleyes
FoodRe: Bukateria ("Buka") Food! by anugirl(f): 7:46pm On Jul 22, 2005
@mosiate, abeg go siddon jo. i no believe u na lie u dey talk tongue
FoodRe: Bukateria ("Buka") Food! by anugirl(f): 2:44pm On Jul 22, 2005
Wen am in nigeria i prefer eating in buka than all those fake restaurants.

De food i miss most is ewa aganyin with soft agege bread.. gosh!....mah mouth dey water o!

@jogego, come on try n be nice 2 mosiate  wink...but not 2 much o rolleyes you know what i mean. I guess she likes you! wink 

Abi mosiate, I lie? grin
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 11:54am On Jul 22, 2005
Legry y can't you admit that you're jealous  rolleyes... n y ain't you contented of wath you av...mosiate is always there 4 you n i wonder y ojukokoro still dey worry you people...... or do you think we don't know wath's happening ehnn.. rolleyes

Please leave hot angel & makgod alone o!U this gbefila  rolleyes tongue
Nairaland GeneralRe: General Chat by anugirl(f): 11:39am On Jul 22, 2005
@ hot angel
ok o!  it's well grin
RomanceRe: How Did You Meet Your Partner? by anugirl(f): 4:00pm On Jul 21, 2005
jogego dear, you're free 2 come jare. But i know God is in control so do not fear wink .

Omo no be small o me sef when i was in de plane yesterday na de book of psalm i read till i got 2 mah destination o!
RomanceRe: How Did You Meet Your Partner? by anugirl(f): 3:49pm On Jul 21, 2005
Aunty Ra, weldone o! how is he.... now? wink anyways av promised i won't make it public since u've bribed me grin
RomanceRe: How Did You Meet Your Partner? by anugirl(f): 3:09pm On Jul 21, 2005
pls  angry don't pity me o....haba wetin consain u sef rolleyes

n let jogego be 4 God sake. He said he doesn't want u ....na by force rolleyes
RomanceRe: How Did You Meet Your Partner? by anugirl(f): 1:33pm On Jul 20, 2005
@jogego i dey jare kiss

Tayotina see ehn... you never start.. you go jealous tire! tongue na me tell u say make you deny GP? rolleyes

1 2 3 4 5 (of 5 pages)