Phones › Re: Android 13 Out For Google Pixel Users by Applegirl22: 6:39am On Aug 16, 2022 |
wis3: google pixel is a phone. nawa oo, phone dey wey dem dey call like that? |
Phones › Re: Android 13 Out For Google Pixel Users by Applegirl22: 11:20pm On Aug 15, 2022 |
8BitGee: You don't download an OS from the play store, they're usually gotten through OTAs from your phone manufacturer. ok, he ask if i hv google user dats y, pls is there another play store call google pixel again? |
Crime › Re: I’m Tired Of Doing Yahoo Yahoo by Applegirl22: 11:03pm On Aug 15, 2022 |
wicked soul |
Health › Re: 15-Year-Old Indian Injected Her Boyfriend's HIV Positive Blood To Prove Her Love by Applegirl22: 10:54pm On Aug 15, 2022 |
how are we sure no be d girl give d guy d aids in d first place? people wey don dey nack since dem dey won use love disguise, ninsense |
Crime › Re: He Was Electrocuted For Trying To Steal Cables by Applegirl22: 10:25pm On Aug 15, 2022 |
na God catch am, naso one useless tif made us donate 500k to buy cable after 5months of no lite |
Phones › Re: Android 13 Out For Google Pixel Users by Applegirl22: 10:21pm On Aug 15, 2022 |
Thebwoy: I think the post meant google pixel users. what is google pixel users? i have google account nd i download apps from play store, hw can i download d android 13 from play store pls |
Politics › Re: Termites Allegedly Eat Up N17.128B Expenditure Evidence At NSITF by Applegirl22: 10:12pm On Aug 15, 2022 |
idiots |
Phones › Re: Android 13 Out For Google Pixel Users by Applegirl22: 10:09pm On Aug 15, 2022 |
google pixel or you mean to say giogle play store? i hv check it couldnt find it |
Education › Re: Lecturer Asked Student To Dance To Earn 10 Marks. Photo And Video by Applegirl22: 9:37pm On Aug 15, 2022 |
nothing is free in this country |
Crime › Re: NDLEA Intercepts Parcels Of Crystal Meth In Heads Of Smoked Fish by Applegirl22: 3:17pm On Aug 14, 2022 |
dey are holding obi campaign stuffs, what will his followers take to come online nd insult now? |
Celebrities › Re: Kizz Daniel Returns To Smoking Three Months After Quitting Publicly (Video) by Applegirl22: 7:43pm On Aug 13, 2022 |
i love guys that smoke weed not cigar |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brentford Vs Manchester United (4 - 0) On 13th August 2022 by Applegirl22: 7:17pm On Aug 13, 2022 |
I just dey pity Erikson, person wey get heart problem |
Education › Re: Rivers Lecturers Allegedly Use Scissors On Female Student (pic) by Applegirl22: 12:46pm On Aug 13, 2022 |
its good, our youths are turning something else |
Politics › Re: Press Conference For The Unveiling Of Barr. Kenneth Okonkwo Aka Andy As Obidient by Applegirl22: 8:36pm On Aug 12, 2022 |
na dem dem |
Family › Re: What Kind Of Gift Can I Get For A 4 Year Old? by Applegirl22: 12:10pm On Aug 11, 2022 |
get him a kid iPad |
Crime › Re: FIRS Director, Mohammadu Kudu Lawal, Shot Dead by Applegirl22: 11:19am On Aug 10, 2022 |
chysam: You better mind your language People can be traced and tracked through naira land. dey should come my brother, na dem go suffer |
Crime › Re: FIRS Director, Mohammadu Kudu Lawal, Shot Dead by Applegirl22: 11:51pm On Aug 09, 2022 |
e dey reach everybody last last, e remain buhari |
Crime › Re: A Friend Wrote This On His Whatsapp Status, What Could Be The Issue by Applegirl22: 11:45pm On Aug 09, 2022 |
happy death in advance |
|
Phones › Re: Apple Limiting Ios 16 Beta 5 Battery Percentage Display To Select Iphones by Applegirl22: 12:54pm On Aug 09, 2022 |
i never use iphone for my life b4, evn if na iphone 1 make person dash mi abg |
Politics › Re: Wike Received APC Senator Aliyu Magatakarda Wammako Today In Rivers State by Applegirl22: 12:34pm On Aug 09, 2022 |
wike is the new starBoy |
Politics › Re: INEC Backtracks, Recognises Lawan, Akpabio As Senatorial Candidates by Applegirl22: 12:27pm On Aug 09, 2022 |
the guy should wait after election, he should go to court, he will surely win |
Crime › Re: CLOSED by Applegirl22: 12:17pm On Aug 09, 2022 |
naso one guy ask of my account number nd bank, tell mi say person go call me nd d guy tell mi everything wey i go tell them man, na when d call enter i realise say d guy won use me dupe d man, i cast d deal, d man thank me nd dash mi 20k as appreciation |
Celebrities › Re: Reason For Kiss Daniel's Arrest In Tanzania By Stephen The Shows Promoter (Vid) by Applegirl22: 9:48pm On Aug 08, 2022 |
make kizz daniel vex buy d country |
Romance › Re: This 35 Year Old Virgin Is My Role Model (photo) by Applegirl22: 9:24pm On Aug 08, 2022 |
this one dey do advert |
Politics › Re: Umahi Visits Wike Again (Pictures) by Applegirl22: 12:59am On Aug 08, 2022 |
na Obi supporters people i dey pity for here pass, their Obi is close |
Romance › Re: Finished People by Applegirl22: 10:34pm On Aug 07, 2022 |
useless curse |
TV/Movies › Re: BBNaija: Beauty Reveals Her Sexual Encounters With Groovy (Video) by Applegirl22: 4:09pm On Aug 07, 2022 |
shes rite when she said groovy have small preeq |
Politics › Re: 2023: Arewa Consultative Forum Makes U-turn, Endorses Atiku For President by Applegirl22: 3:04pm On Aug 07, 2022 |
thats y obi is working for tinubu because thy have promise him SGF, i pity igbos |
Politics › Re: Bizarre Things Nigerians Do To Get Money by Applegirl22: 4:14pm On Aug 06, 2022 |
na obidient people name plenty pass |
Politics › Re: Peter Obi Supporter Endorses Atiku by Applegirl22: 12:34pm On Aug 06, 2022 |
real igbos are Atikulated, those ones shouting obidient are ipob, esn nd ugm members thats y u see that dey have gone underground for now to promote dia candidate nd will resum after he lose to Tinubu next yr |
Politics › Re: If Not For Peter Obi It Would Be Atiku Vs Shettima by Applegirl22: 10:19am On Aug 06, 2022 |
igbos we dont play religion politics in south west, we know who to vote |