Archbishop88's Posts
Nairaland Forum › Archbishop88's Profile › Archbishop88's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
Wen dere is discovery, there is recovery. Mikel na asia ur form dey since n u don waste years 4 EPL. Tanz 2 God dat u discover it b4 ending ur carrier.ao many carrier goals altogether? |
[center][/center] dat is there own MMM- MEGA MOVEMENT FOR MINISTERS. |
I guess dz TONYE B is a fulani man. Where was he wen ignorant peez were being killed. Though d bible don't support revenge. Oh i could remember, devil self sabi bible pass some angels self. Mr TONYE B shey make dem fulani/herdsmen come slaughter ur entire family? Na dat tym u go know say life no be paper. |
Nija churches don dey be like uganda,south africa n kenya own.Ao i which God's wrath come upon dz peez. |
Sowie girl.na extra year be dat oo. Hope odaz can learn 4rm ur case. |
Na who won mari dz woman 4 house.make dat person know say inh don become satan's inlaw. Y she no even put mouth 4 frcn issue. |
Make i come dey pack my things with my LLB certificate go gambia. I fit belong chief justice of gambia by 2018. |
Na inh be say fayose don enter wahala. Dat guy no pay salaries. E dey even lie say inh no collect bailout |
Dariz God ooh. |
Last official photogragh. |
Oga fayose face governance in ekiti n provide employment for d teaming youths.#BUHARI has given me NPOWER job all d away 4rm abuja without knowing any politician y u haven't employ one person .abeg pay my mama salaries ooo.anyway ur ending is @ hand sha. |
Congratz 2 d new appiontees.abeg make unah represent wella.i know 4 sure by God's grace i will come to limelight as a professor of enterprenuership n Archbishop of Anglican diocese very soon. #irep UI PG SCHOOL. |
Fastest decision 2 make by fg in 2017 |
I hope d new governing council will do d needful 2 suspend and send amendment bill 2 d senate as regard dz wahala of 20yrs.ao will someone invest so much in d temple of God n u will want him 2 resign like dat.abi she na holy spirit put am 4 una mind ni. Na baba God fit save us 4rm bad leadership oo. |
Na draw go make sense sha. But i won see anoda michael jackson |