Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,442 members, 7,853,926 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 08:08 AM |
Nairaland Forum / Argon's Profile / Argon's Posts
(1) (of 1 pages)
Phones / Re: Glo Introduces 3g Plus by argon(m): 11:08am On Dec 14, 2007 |
never heard of 3G PLUS. NAIJA no go ever change. pls ask them 3.whatG them do do. make glo nor they scam us again. at least i no wetin be 3.5G. but wetin be 3Gplus? |
Music/Radio / Re: Eedris Ft Ruggedy Baba by argon(m): 9:28am On Dec 14, 2007 |
wey the mugu wey say he wan go report. MUGU1 |
Music/Radio / Re: 'Move Your Body' And 'Do Me' Videos: Which Do You Prefer? by argon(m): 9:21am On Dec 14, 2007 |
why una no compare am with any of FAZE VIDEOS? dem be mate?. the concept na nonsence. wetin dem dey do wen nor dey finish, after this one na dem go go do remix wey nor go make sense. (do me part 2) shame shame shame |
Music/Radio / Re: 'Move Your Body' And 'Do Me' Videos: Which Do You Prefer? by argon(m): 9:16am On Dec 14, 2007 |
wetin be do me? na i see our problems re caused with our hands and not d leaders. DBANJ and Psquare can never b mates. psquare video na nonsense. dbanj is way far better than psuare in all aspects. no fucking exeption. |
Music/Radio / Re: Yes Faze Is Signed To Konvict Music/checkout The Link From Wikipedia by argon(m): 8:46am On Dec 13, 2007 |
soloreal we re good.
i was testing ur reaction.
i m a faze fan too. nd i belive everthing u said.
to everybody that said shit agains FAZE, na ogun to hammer una head.
soloreal no mind them jare. |
Music/Radio / Re: Yes Faze Is Signed To Konvict Music/checkout The Link From Wikipedia by argon(m): 7:42am On Dec 13, 2007 |
soloreal thunder fire u and ur ogun and ur kamulu. now i can see d foolishness in ur head cos i gave u a piece od advice u re here behaving like an imbencile. ur re a morron. come barf for my shrine so that u go fit get common sense, since na chimpanzee sense u still day carry about. |
Music/Radio / Re: Eedris Ft Ruggedy Baba by argon(m): 10:46pm On Dec 12, 2007 |
OEPHIUS: mugu1 na people like u them one sing the song 4. u wan go report to seun. MUGU. at this modern age na matured guy dey behave like chimpanzee GO REPORT NAIRALAND NA UR PAPA HOUSE. Guy i dey shame 4 You. |
Music/Radio / Re: 'Move Your Body' And 'Do Me' Videos: Which Do You Prefer? by argon(m): 10:32pm On Dec 12, 2007 |
dbanj wait i dey shame 4 all of una wey say na DO ME. complete shame. video wey dem do 4 one location. abeg make una wisen up, pikinss |
Music/Radio / Re: Yes Faze Is Signed To Konvict Music/checkout The Link From Wikipedia by argon(m): 10:16pm On Dec 12, 2007 |
@moodlady and soloreal una no get sense at all. two of una na disgrace to una ANCESTORS and una GENERATIONS. big fucking shame. i never knew we still got PIGS around. SHAME ON u both. gods of ur lands HAMMER UNA HEAD. |
Phones / Re: Mtn Introduces 3.5g Network In Nigeria. by argon(m): 11:00am On Dec 11, 2007 |
@bimbor u re lucky kosovo is not around i m preety sure he would have place some sense into your head. which research do you undergo in your house. |
Phones / Re: Mtn Introduces 3.5g Network In Nigeria. by argon(m): 7:56am On Dec 11, 2007 |
bimbor: no country is on 4G. 4G is only been worked upon by verizon telecom. there is no marked difference between 3G and 3.5G. wisen up. no more lies in nairaland otherwise you would be banned. |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |