Arobaga's Posts
Nairaland Forum › Arobaga's Profile › Arobaga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)
Alliswell248:Keep defending rubbish Is it by force to do business? You wan come sell cocaine for me I say I no sniff na by force? Isn’t it so shameful that Tinubu is forcing investors into a depleted economy You dey invite Qatar to do business in Nigeria only to task their life out Where’s electricity for business? Is fuel even affordable? Oga Tinubu should fix the country and watch how Qatar will be begging to have a slot in Nigeria market |
OloshoMan:Very useless and stupid man You increased import tariffs to over 200% and you want make foreigners enter Tinubu is the most foolish man alive |
90% of Lagos internet users are non indigenes Yeah we all know |
jazzman7711:And you had to quote the entire article just to spew trash Sign of brotherhood keh No be this same brother wey been wan go kill him brothers? Dey Mumu yourself dey claim brother for people wey no send your papa Brother wey call brother EBOLA |
ManirBK:Which yeye good development? Niger wey don move on shun una with una Mumu light Na Tinubu threaten to go war ban them blocked boarders chased them out of ECOWAS cut off their electricity Niger did as if nothing happened and na una Mumu Tinubu still dey on him own go dey restore light and ECOWAS What a shame Restoring light to Niger while Nigeria is in darkness |
![]() |
routed:Whats wrong with what he said? Abi your state dey barren? Or you people can’t feed yourselves without help from other states because if you were from a state who’s up and right you shouldn’t have a problem with this Unity beggars |
ElSudani:Product of Ebi Pawa will you shut your mouth? Do you think the globe is blind that they’re not seeing what’s happening in Nigeria and how Tinubu shoved himself against our wishes You think they’re not reading the economic woes and Tinubulations of that una yeye president If Tinubu has shame why would he go to beg Qatar to come plunge their useful resources into a sinking nation like Nigeria You don’t beg investors to come into your country na your doings go speak for itself Imagine Ikotun LGA chairman going to Woo banana island chairman to come build a five star hotel in Ikotun |
Oh it was not even Qatar that debunked the news It was Bayo Onanuga the chief mischief maker ![]() Tinubu will do everything to make sure Qatar allows him in make he no cast Very soon Nigerian states will be banning Tinubu from visiting and e go start from Rivers state Since he get mind come my state come lick microphone |
Starboytwo:Very anyhow country with evil leaders and foolish voters |
![]() |
Nigeria is just cursed with bad wind Very useless country |
![]() |
Thissystem:Omo I saw this one Twitter guy shame wan kill me They don see this idiot in Aso Rock finish |
Thats to tell you the world is watching and reading news and comments about Nigeria Time go reach when states in Nigeria go begin ban Tinubu from visiting And e go start from Rivers state since Tinubu get mind come my backyard come lick microphone |
Xscape1993:Wetin dey even pain me be say when we speak up mods will either ban or delete your comment They want everyone to be silent and die |
Una must weep Seems it’s only weeping that will teach y’all how to vote right next time I pray dollar hits 10k before end of 2024 make suffer choke una well well |
Very hasty I swear E no reach 2secs dey swear you in you don carry mic fuel subsidy is over From that second this fool was sworn in na same minute we begin see shege He didn’t even allow us to enjoy the subsided fuel wey Buhari subsided till June ending And una say Tinubu no be animal |
Cowardice in their DNA Buhari was stupid but can you compare fuel dollar food hunger etc during Buhari to this maggot in Aso Rock? Mumu |
Deep down Tinubu dey Obi inbox steady dey beg for ideas Monkey wey go thief motor wey he no sabi drive Useless Tinubu |
Coup go make sense die Anyways time shall tell |
![]() |
Stephench:Who should declare state of emergency on Fulanis and Hausas ? Are you new in Nigeria abi you were born last night Can a slave declare state of emergency against his masters? |
See as economy dey fumble a whole master strategist A whole first class graduate of Chicago University has lost control A man who single handedly built Lagos has suddenly become dumb foolish What Buhari did with NEPA certificate is what’s stressing a first class holder of accounting This economy no get respect |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)


