Aromas's Posts
Nairaland Forum › Aromas's Profile › Aromas's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 (of 86 pages)
john1632: Dis is d kind of child i want 2 giv birt 2.Really |
May their soul rest in perfect peace |
owolabifunke14:Na lie jare u wey b say every angle nah u dey, Elejetutu, Omo2shan. Ehnnn back 2d mata, but dat guy dey crase o unto weytin now ![]() ![]() ![]() ![]() ? 6 times a day ewoooo. Mennnn dis guy don finish dat place o |
seedord247: Happy new month fellas.... Forward ever backward never.Na so broda. Happy New Month. |
Wow!!! Am proud of Africa king's HRH, HRM but wait a minute o where is OHINOYI OF EBIRA LAND? If I may ask |
Akpa ife: Must u insult him n GEJ is like u r an enemy of progress,if Govt wat 2 bring development u talk rubbish when them fail u still talk wht is wrong wt uSo y du u take it personal, abi ur papa dey 4 gov't? U beta go bck 2ur shop n continue noise! |
Adrenaline123: Michelin. New one not less than 10kBros u get car? |
Oboi c weytin we dey face 4 dis our country o, may den try n in2rodus all dos small SME in2 naija vasity now! Choi dis tin go cause gobe 1 day o |
ebamma: younger sister don marry, d'banj u dey wait until christ come before u go marry?Sofo weytin b ur own, u don marry? Don't tell him(D'banj) nonsense or else awon boys ma gba oju e |
coputa: Is it only the ijaws that voted for Gej in the last election..if it is by your trbe or the ethnic group you belong to that determine your success at the poll,then an igbo man would have won the presidential election in Nigeria...politics is a not a family tea party...Thank u my broda, no mind dem most xpcially dis black man. Ooooooo I c na bcus of Al-Mustapha wey den release na en cus dis comotion. |
supersonic: She is an adult and she has the right to do whatever that pleases her. So please accept her as a human being, as a muslim and lets stop this controversy.My guy ur head dey their jare, don't mind dos fools make den turn 2 public debate |
Oga ooo c weytin maltina turn dis woman!!!! Well I pray make she win am o if she cum fail toooooo OYO |
Let us wait n c. Dis court matter issue don tire me self, no b so den talk like dis last time? Wot action did dey take. Payannnnnnnn |
[quote author) Enjoy your ride U dey crase? Na weytin u c comment b dis! |
afunmmy: Oh boi, I like dis ur love story o.Bros if u wan make am$ in dis fucking country all u nid 2du is 2 follow d right channel or else u'r OYO |
Wow!!! What a nice move. By Ali Pate leaving minister position 4 Professor in University. May Allah guard n be with you. Pls just continue representing Nigeria over their. Goodluck. |
PDP as finally turns 2 confused party fill wt distracted state n national chairman. Dis d man(FAYOSE) who promise 2 bring dwn PDP in Ekiti state which he did, wen he ws call bck 2d party 4 final reconcile wt other members. Now he being suspend again. PDP shuld 4gt d govshp post in EKITI. Bcus wtout dis man dey can n can nvr win EKITI due 2 his popularity n d way he mix wt d people on d street. |
Oga Slyva ur money don finish abi why dos noise, make I hear word jare!!!! |
Am suspecting NAIRALAND owner 4 taking dis picture 4rm bush why not move closer 2 it, Ogbeni weytin dey cause dos kind tin now abi make person no travel by road again ![]() ![]() ? Oya straight 2 Ibadan airport 2 lagos. But wait o!! Dis Ibadan airport dey function so or na sorry state ehn dey? |
C 4kup, weytin make una no add MUMU n MAGA 2 it ![]() ![]() ?? |
Wow what a nice idea from such person, I think it's high time we started packaging most of our food items n export it to our people abroad for buying bcus most of our people wey dey abroad dey 5n Garri,Yam,Cassava flavour n Kuli 2 chop but no chance @ll. Shey person wey HUSTLE 5nd travel money even sell most of his or her belongings b4 travelling naa e go c PACKAGING GARRI wey no go jump 2 it? But in case u nid empowerment contact me online |
Oya Oya les go their n protest but sir shey u go provide Drinks n food o bcus may man no go floop ooo. May b we can start d REVOLUTION 4rm their!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
free2ryhme: why wait for a saviour when you can be a saviour in your own right .... Must you wait for someone to help you achieve change be chnage in your own rightNo mind d guy, I beg tell am make he leave Lagos n go back village |
Ehnnnnn so what!!! God wey make her journey go safely go make am back success. I beg bring their KULIKULI ooo, may we take wak garri hear. |
Oh boy show dem naija swag, tel dem say na every whr naija dey. Wizzy babe. |
Okay now, let us now be using PETROL and CLOSE UP to wash our teeth. Petrol dey work well all those JOHN and JANE wey dey inside our corner teeth go flush comot outside. |
Doyin Okupe, I swear dis man get mouth, what do we xpct 4rm such a man like you who propagate on how 2 disterbalize OBJ gov't b4 BABA flush him out, now in GEJ gov't. Oga Jona shuld b careful wt dis pple o n morever are you (OKUPE) now telling us dat ur OGA no sabi anything ![]() ![]() ? Common man don't fool us all we want b say make you na let peace reign 4 RIVER STATE n D COUNTRY @ large. |
I think d major problem our politicians are facing is dis party supremacy whereas it has not 2b so, Dis a man who brought d incumbent gov. 2 Ekiti State n even sponsor his political ambitions, Now dey are stopping him nt 2 contest d race. OGA OOOOOOOOOOO. When shall we learn n practices good democratic rules in dis country, Well I no my people, EKITI uhmmmmm ti won ba fee walahi won ni dibo fun e ooooooo, bo naa owo jube, ko kan won. |

