Assana's Posts
Nairaland Forum › Assana's Profile › Assana's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Kanwulia: Some women nor get shame I swear!For ur full life,dnt ever insult a man of God esp Pst Adeboye,u dey craze for brain,abi dem dey prepare palmoil for ur brain?dnt ever i repeat say such agan idiot ![]() |
Now am getting tired of all dis nonsense,wc kia wahala be dis nau ,FG shld beta wake up oooooo or else i reserve my comment,before dem go say i don talk one tin ![]() |
Bia is dis Nigeria or Ghana ![]() |
Biko make i hear word ![]() |
Taaaaaaaa abeg somebody should sweep dis op outtttttttttttttttttttttttttttttt ![]() |
Menhhhhh looks kool sha,buh trust me u can't beat my coconut rice,just love the rice ![]() |
Sile12:O boy u try o ![]() |
Mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeew ![]() |
Irritating biko i hate snakes the bible cal am serpent wetin dey new again the witches or wizards as the case mayb must have lost der destination,instead make dem disappear go der houses na electric pole dem see go hang der lives holy ghost firEeeeeeeeeeeeeee @ work ![]() |
Mbok park well joor |
mbok i want to know,wetin she do and who be the devil wey pour her acid ![]() |
mayapop: What's wrong with people and judging other human beings? |
Up up Jesus.................. Down down satan............... Up up jesus;down down satan...... Or Jesus i tenk u ooooooo U do well i hail u oooooooo U don make my lyf beta eeeeeeeeeeeh i go dey blx u forever oooooo u b baba Butter for bread........sugar for tea.... i go dey blx u oooooooo u be baba Baba ooooooooooo eeeeeeeh i go dey blx u ooooooo u b baba ![]() |
Wetin dey happen to nairaland sef Abi still in coma ![]() |


,FG shld beta wake up oooooo or else




