Augustin600's Posts
Nairaland Forum › Augustin600's Profile › Augustin600's Posts
1 (of 1 pages)
LilSmith55:Abeg where ur auz and wat activities do dey do that makes it a cult |
Sha dem go accept ssce holder. |
Hum see guys talking well dis also an avenue for all of u looking for sugar mum's to go there. But if d gods strike u daedd oyo is ur case. |
End time church |
Abeg make dis man show me d alfa dat helped him do dis abi d babalawo dat allowed d court pass dis stupid Judgment. |
Hum really an orente. But @ list she try. Jp no be sch she dey oooo, cos na extral yawa be dat |
See wicked people u want make dem do am lyk dansuki. Christmas don reach and una bad belle no want make he chop chicken. Abeg bros never come out ooooo. Make sure u do new year resolution and EFCC go 4give u. |
It seems d judge no be 9ja cos he wants inec to run d election more dan once and still it would still be decleared............ |
Na wa oooo, see as people don 4get d powers of our forfathers make una no waste time find iron body just go confirm babalawo and na him go use him leg come where u need am |
Abeg where is d fastest cofin or the fastest grave. |
:DI can't find any on my charcoal ooooo. |
Dis 4. Company dat made Dis. Phone
|
I would always say a set of people would always get d kind of leader dey wanT. Now I can see people 4rm my state are so blind 2 vote a corrupt leader. Well am also not in d favour of d pap decive pikin party(pdp). But all d same there are other people who contested. Even let's also look @ it must it always be igalas dat would rule kogi. Hum when would coruption really end. |
Can dis man realy give nigerians what dey deserve. Cos my belive is dat d people would always get d government dey deserve. Cos d issue of boko haram is another tin |
[b][/b]Hum not every one with head has a cap and not every one with a cap has a head. My brother my own is even if u want to record has some advised don't do it in a closed place o. Cos 9ja of 2day she can rape u and still say u where d one who raped her. Watch and pray is my own advice [color=#000099][/color] |
1 (of 1 pages)