Ausval's Posts
Nairaland Forum › Ausval's Profile › Ausval's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
Them share motors as souvenirs na ...Buhari why na ,ehen Why buhari |
E never old reach Abeg let the school rest jare. Na tourist site e don become .if them renovate am he don lost he tourism value be that |
Everytime police brutality Police brutality ,but i don't see you guys posting how some people behaves when they encounter the police . Alot of times people get these police men agitated by insulting ,assaulting and makes it extremely difficult for the police to do their jobs , but nobody will ever post that. Have seen ladies raining alot of insults on uniform officers, making a whole lot of irrelevant treats but nobody will ever film that . have seen people trying to seize riffles from officials and in such situation when the official react ,it becomes police brutality ... If we want a good police system ,we must learn to be good citizens as well.. Police na person pikin too, Police na person papa/ mama too...let stop the unnecessary hate |
As if them nor dey Bleep for their houses...all these hausa wen like immorality pass anything. But for outside dem go dey form saint ...abeg leave people with their choices Abi na govt get their prick and toto ?? |
Na wen dem kill am we hear ...the ones wen he go don kill or the killing wen he go don sponsor we nor go hear that one ...some of these killings is as a repercussion of what dey have done ..May those has killed by sword die by sword |
Anything IGBERE TV REPORT,na just to use the story laugh or use an write script for nollywood ..see as them just write the story as if say na one kindergarten stories ...person hold gun kill one of his son,why the other son use stick knack am for head .zubby michael need to play the role of that son with the stick � |
I begin to wonder how these girls were brought up...how more shameless can this be .may we not give birth to hungry children who have no value and self worth . |
They trooped out in their thousand ..lol all these OPs self na wa for una .abeg where all the food stuffs ?? |
6 can never be 9 and 9 can never be 6....no matter how you see it ,it is what it is MrNipplesLover: |
Numbers don't lie |
Rt |
RT |
2 |
RT |
With the rate of poverty in this country ,these people still get mind wan dey increase the price of basic foods...you guys removed fuel subsidy ,increased VAT,increase electricity tariff all these one nor do una ,so na bread una wan face again...very soon we'll be paying to breathe in this country |
Lol....this killing nor be here ooooo BigBrother9ja: |
Believe anything in this administration at your own peril ......buhari and his administration is the worse punishment any nation can get ...it's mere stupidity for these people to think that its the name SARS that people are having issues with ..this is another clear indication that these country cannot get better (at least not now ) |
The lady is not Dead ....she is so much alive and recovery fast ...ladies, flee at sight of a toxic and violent relationship ..your own life matters more than just your heart |
Everybody dey use EndSars they trend ....if we end Sars will one bag of rice becomes 3k,if we End SARS,are we also ending all the corruption in the system. If we end SARS , are also putting an end to bad governace ?? If we End SARS ,will the price of dollar clash .so there is still a long way to go. the earlier we realize it the better for us |
If nigerians think there will be any price reduction after the stimulated 2weeks meeting ,then we are all very gullible ....the labor union has been totally compromised .a labor executive who still works as a junior staff and earns around 150k monthly ,owns a 4star hotel and multiple filling stations and you think that money is coming from the heavens ??....open your eyes Nigerians!!!!!! |
Since this NDLEA dey exist ,i never find IGBO one day make i nor see buy ....make dem dey deceive dem selves there ...inside the 4km land na only this small one dem fit show us say den destroy |
Like Oga ...like boy ...na so senior man take dey beat up chioma |
Story for the gods ....is he just getting to know that officers of SARs has been harassing people and killing innocent souls . |
Please how can one stop the effect of kayanmata |
All of them don dey fear lol....dem don dey begin pitch tent with obaseki becus dem know say their own don finish for Edo state � |
Na make BP nor still go kill you join the one make you don dey already...Edo nor be lagos or osun..ogba ne 4+4=8 seguno2: |
Ausval: |
Na make BP nor still go kill you join the one make you don dey already...Edo nor be lagos or osun..ogba ne 4+4=8... seguno2: |
Oya make we see who dey clear things Like for PDP Share for APC Oya let go |
This one don kill more than covid 19 in one day ....God save your people |
K |
My governor We dey ground Edo nor be one man own Torgba=4+4 |
Abeg let the school rest jare. Na tourist site e don become .if them renovate am he don lost he tourism value be that