Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,460 members, 7,864,928 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 09:36 AM

AVB's Posts

Nairaland Forum / AVB's Profile / AVB's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)

Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 2:51pm On Dec 02, 2011
Laye my battery na solar powered as far as sun stil dey earth im go dey work na dose girlz own go xpire quick quick cos i no dey mercy person lol.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 2:04pm On Dec 02, 2011
@segtiko who be d gurls wey wan kill elephant evn if bem be maine dem no fit lol i hope most of d peepz in UI no get dat archaic ibadan accent
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 2:02pm On Dec 02, 2011
@humphery dat statement wak up to u i no get or understand am
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 1:14pm On Dec 02, 2011
av sent u both requests nyc profile pics @segtiko haba noooo b4 u noe it dey wud make u a father in dere hostel
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 12:29pm On Dec 02, 2011
abeg i nid d facebook ids of evryone here on NL or send me friend requests wit a message u re frm NL nd i wud duly accept
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 12:15pm On Dec 02, 2011
@andrew lol if d female matron catch u for fm hostel at nyt u go get xplanations to do nd get redi to dey watch live porn if na female hostel u wan stay
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:24am On Dec 02, 2011
mr telz na u i dey nominate for eduction poster of da year buh telz u ve rili bin immense wit d oda gutz on dis thread i cudnt believe it wen i went to a cafe nd saw d numba of pple on ou page my question is why wud dey read nd not post pls regista nd post post post @humph nyc one mate at least we hav an xperienced personnel on dis thread lets kip up d gud work watchin one anodas bak one luv.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 5:13pm On Dec 01, 2011
Kk mr sethvins well noted i wud defintrli hit UI on 10th am comfortable wereva dey give me as hostel so fa im fit for human being to stay i no dey carry privacy do anytin na to study i dey go.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 5:11pm On Dec 01, 2011
Kk mr sethvins well noted i wud defintrli hit UI on 10th am comfortable wereva dey give me as hostel so fa im fit for human being to stay i no dey carry privacy do anytin na to study i dey go.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 2:21pm On Dec 01, 2011
@sethvins o since u ve gotten temporary lodge ar u stayin bak in IB or goin to bayelsa
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 1:22pm On Dec 01, 2011
@sethvin abeg expanciate i no wan cum UI nd get stranded nd pliz dis info sud be for sure abeg cos ma mum insist she no fi lemme liv off campus nd i neva stay hostel all ma lyf
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 12:50pm On Dec 01, 2011
@mote nd oluwole una be big boiz una no fi follow us stay for hostel
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 8:13am On Dec 01, 2011
U know am new at UI so i dunno d name of places dere its my dad dat takes me wer i wanna go to at ib so wen next we go i wud ask im buh its not dat far frm skul sha specialli for pple who wan liv off campus lik u
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 8:12am On Dec 01, 2011
U know am new at UI so i dunno d name of places dere its my dad dat takes me wer i wanna go to at ib so wen next we go i wud ask im buh its not dat far frm skul sha specialli for pple who wan liv off campus lik u
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 7:58am On Dec 01, 2011
@king bc Dere is an intercontinental bank branch at ib nd its not in d skul buh near to it nd dere is a diamond bank branch close to ut sha
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:21pm On Nov 30, 2011
@justice to save u time go nd google it its still active.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:02pm On Nov 30, 2011
Is dere intercontinental bank branch at UI i nid reply ASAP
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:02pm On Nov 30, 2011
Is dere intercontinental bank branch at UI i nid reply ASAP
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 8:04pm On Nov 30, 2011
Aint dere any 200 UI srudent on dis thread lead us now ansa our questions
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:45am On Nov 30, 2011
Tanks for d update kaptain fantastic i wud check d skul fees 2mao wen i pay for ma pc modem cos ma fone no get pdf
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 10:06pm On Nov 29, 2011
I cantdo witout talkin to a girl for a day i wont be normal dat day buh one tin is dat we wud neva hav anytin crious between us i dont noe y maib Gods guidance i say cos most of ma friends ar rotten
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 8:42pm On Nov 29, 2011
@yuxxy our shayo masta u dey hear dis tsunami stuff wen dem dey tok so
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 12:55pm On Nov 29, 2011
Reg nd orientation na dec 12-23 why lectures dey stat fulli in jan
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 12:16pm On Nov 29, 2011
@sethvins so hw wud d hostel allocation go down give us details.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 7:30am On Nov 29, 2011
@andrewpee dem go ask u to show dem d originals wen u wanna collect it
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 3:38pm On Nov 28, 2011
I jus dey study medicine to study am afta skul na fulltime bizness i dey enta
Education / Re: Is University Of Ibadan Any Better Than Covenant University? by AVB: 11:43pm On Nov 26, 2011
If na lyk dat evry CU graduant must hav an employment buh i stil no like two CU graduants who ar still unemployed Y doesnt d bishop like der face
Education / Re: Is University Of Ibadan Any Better Than Covenant University? by AVB: 10:50pm On Nov 26, 2011
For some one to employ u u must be an expert in dat field u can appoint an half baked graduate all in d name of connections he wud jus wreck ur company am sure wen u own ur company in d future wud u appoint sumone who knows nothin abt d job as ur CEO jus bcuz of 'connections'
Education / Re: Is University Of Ibadan Any Better Than Covenant University? by AVB: 10:11pm On Nov 26, 2011
@telz CU sef na normal skul many of my friends attending dere der parents ar jus ok not billionaires possesin connections lyk dat evry parent wants his child to attend a fedral uni so far he is able to gain an admission to d fedral uni
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:35am On Nov 26, 2011
@abbey jus pray i know of two cases one of ma uncles in d past picked Medcin at UNN dint make it he was offad admission for chemistry afta 1st year u noe medcine wud do d same exams wit oda sciences he had d highest gp yet wasnt given a transfa evn doe d medcine HOD agreed buh d HOD of chemistry spoilt evrytin by sayin dey cant be losing dere best brains d oda one was ma head boi he has gp of 4.2 in physics wich he did for 3 years buh at d end dey transfad im to his preffered elect elect d onli tin was dat he lost a year so evrytin is prayas nd gud relationship wit ur HOD.
Education / Re: University Of Ibadan 2012/2013 Admission by AVB: 10:52am On Nov 26, 2011
English cant even rememba d cutoff now buh it sud be up to 60 nd for im to stand a chance he wud get up to 320 in jamb for his aggregate to evn be up to dat 60
Education / Re: University Of Ibadan 2012/2013 Admission by AVB: 9:59am On Nov 26, 2011
@emma no waste ur tyme pickin UI as 2nd tok more of 1st choice wit dis kind o level dis is 28 va 60 for cryin out loud nd u wan do mass comm or law nd d cutoff for law na 77.6 dis year im go increase guy u get big apptite xcept u re redi to do olevel again nd pls pick Lasu cos OAU no dey admit 2nd choice Lheyhe u sud hav told him d truth

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.