AVB's Posts
Nairaland Forum › AVB's Profile › AVB's Posts
@telz no dey lie dey no pick u for d olympiad lolbuh hw cum ur profile pic for fb be girl own nd dat ur skul evry year dey dey 1st 3 for cowbell y i no go 4get wen ma bro went for competiton im name no comot net tok more of paper afta d exam |
@abbey it can be done by evryone as far as she no be criminal lol @telz which branch of NTIC cos d pple frm ur skul ar usually hot in maths wich food ur principal dey giv dem. |
@kenjade its onli attestation dey nid frm d reputable person so no worry ursef @ andrew not neccesarily d same passport na ur face dey nid abi u be chameleon wey dey change face. |
@kenjade its onli attestation dey nid frm d reputable person so no worry ursef @ andrew not neccesarily d same passport na ur face dey nid abi u be chameleon wey dey change face. |
@ kenjade ar u d one wriing d leta its up to d person to rite way he feels @ telz did u attend NTIC |
@ kenjade ar u d one wriing d leta its up to d person to rite way he feels @ telz did u attend NTIC |
@all pls ooo i no want make una suffa lyk moi yesterday neva u go to UCH to register for medical tests pls oo dey wud waste ur tym nd wen u want to see d doctor he wud tell he is not allowed to run tests on u d onli place is a clinic in UI Jaja Clinic nd dey sed no medical tests till next month afta clearance gud luck u all nd UI 4 wastin 3hrs of ma life nd remeba d earlier ur clearance d beta |
@kenjade i did mine in black and white no wahla onli dlogo is colourd i did d 1st pume so i hav ma biodata ready and d leta shud bve addrssed to Univacity of Ibadan nd do u stay in lag nd wer |
@ all UI na stupid skul dem no accept anytin evn ma acceptance form dey sed till wen clearance satts tanx to UI for wastin 3hrs of ma life @ sethvins d admission leta has bin der since buh UI own neva cum on net i even checked yesterday no show |
am at UI now wud kip u guyz posted in dnext few minutes |
I wud be in UI 2mao |
@justice shey u bi cultist u no wan stay hostel ni lol@yuxxy onli d medic nd undatakin u wud fill in ink d acceptance wud be typed on by d way werz ikotunf |
@all by d way wat does a file wit two tags mean |
@all i tink i mite go to UI 2mao wat do u all think pls someone sud help us confirm the real resumption pls imaginative tots ar not allowed sorry to avoid me being distressed. |
@telz my dat capture no dey go@blabber any how u want am or is convienient ta uits all gud buh its advisable b4 reg to avoid the rush |
@telz sorry ma fault@ andrew its d same biodata xcept if u want to change ur details u submitted at d pume examaccordin to wat i saw on der site yesterday b4 dey updated der clearance stuff |
@telz dey asked for it check properly @ josy jay tanks no p for suppl der myt be nd it wud be ojoro man know man list@sethvins no p hav filled ma acc form sha am goin to ,y skul to collect testimonial, waec statement o f |
@telz yea dey askedfor it nd u re ryt abt d pdf |
@sethvins cant u see d instructon on d medic nd undatakin form print fill in ink nd submit during clearance |
Abeg justice no wine me which one be January 9th again haba i don tire for house i jus finish dis year na and pple go dey luk at me lyk one irresponsible fella@wahleyz u go ndx submit ur acceptance form at UI after dat. |
And i like food alot mehn i hope d hostels dey neat |
@telz iprefa d noisemakers nd pjames na temporary masta our masta kanayo got 86 in d first batch |
Nw is time for hostel nd stuffs to bring along Hopez lead us |
Abeg mykhel sorry ejoor mabinu yea am so glad we made it mehn am goin to UI on tuesday shey u dey go derz anoda guy on dis thread who got in for med nd surgery King bc(Chijioke Kingsley Orji) who had 72 lyk u u fi check im name and pjames our masta wit 80 |
Abeg mykhel sorry ejoor mabinu yea am so glad we made it mehn am goin to UI on tuesday shey u dey go derz anoda guy on dis thread who got in for med nd surgery King bc(Chijioke Kingsley Orji) who had 72 lyk u u fi check im name and pjames our masta wit 80 |
Dis thread abeg Dont Dull |
Thank God we neva waited in vain |
@justice u wud submit your acceptance form nd acceptance fee teller at d bank to UI |
Where can i download my b003 jamb form frm guys |
@SETHVINS yes oooh lets kick off we all nid to meet at UI |
@todail no worry God dey maib he no want u to do course wey u go regret afta graduating |