Stats: 3,166,384 members, 7,864,752 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 05:45 AM |
Nairaland Forum / AVB's Profile / AVB's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
![]() |
@segtiko mine is NwannadiDaniel5312 buh i rarely use d account so dont bother buh bcuz of u guys i wud try to use it more often. |
![]() |
@lemia laye like diffrent frm lust na lust i waste on top dose girlz lol tank God i no evn go IB sef so ar u goin bak to benin or stayin at UI nd am yet to see u on fb chat y?? |
![]() |
@kenjade I lik wella i evn lik money pass woman sef buh i no dey associate wit criminals. |
![]() |
@kenjade I lik wella i evn lik money pass woman sef buh i no dey associate wit criminals. |
![]() |
Mehn dats wat happens wen two elephants fight d grass suffersdats wat is happenin ASUU n govt be d elephant y we d grass suffers d brunt of der inactions |
![]() |
Mehn dats wat happens wen two elephants fight d grass suffersdats wat is happenin ASUU n govt be d elephant y we d grass suffers d brunt of der inactions |
![]() |
Ken u be proper ibo man u want dem tobe part of ur famili olee dis ASUU no get sense hw many tyms strike don solve der wahala wit govt its eida dey continue wit der work or resign abi na by force to teach dey ar toyin wit pples lives here na afterall der ar many jobless lecturas out dere |
![]() |
Matthew shey u be christian or muslim make pesin tell ken jade nnamani to tell im papa chimaroke nnamani nd uncle former senate presido ken nnamani to release part of d money wey dey steal frm govt make dem use settle ASUU |
![]() |
@abbey me no see anytin @all can u imagine my mums friend wey cum visit us dey addvise me make i study hard nd luk out for girls to marry y does evryone tok abt marriage @telz am at ur gate cum open door make vigil begin |
![]() |
@telz na ur house d vigil go take place hope ur mother nd sistas ar around cos it wud be hot. |
![]() |
@telz na ur house d vigil go take place hope ur mother nd sistas ar around cos it wud be hot. |
![]() |
Telz twitter dry gan why una lyk am sebi u nd lemia wan make i use torchlite na ur android i go dey borrow ny time we get crusade not nite vigil @ all ar we allowed to visit girls hostel at ny time i nid reply ASAP. |
![]() |
I dey cum UI on DEC 10 na who go dey make we go watch d destruction fo madrid cos ama diehard catalan @ lemia d old man serious abt it mehn i wond wetin i go use flex for d girlz wey we want attract for vigil to our church |
![]() |
U lucki my popsy wey wn seize my symbian fone nd laptop nd giv me palasa to take to UI so i go concentrate on buks alone |
![]() |
Lemia CEO dey lower in rank to Chairman moi na wer u dey stay lemia i sent a friend request on fb am christened Nwannadi Daniel |
![]() |
mehn abbey i don tell u wen u wan stat call me i go giv u injection NDLEA scanner no go fi detect d drugs sef all of u no wan carry babes again abeg cum join me in my pleasure paradise @lemia u go work for my factory now lol @elijah no p sha ur vision myt be diffrent frm his so respect d vision of odas @all na who go create d event for nlanders on fb. |
![]() |
i wonda oo so elijah all ur teachers wey do education dem no get vision abi or d lecturers wey go teach u for UI dem too lack vision abi Prof. Babs Fafunwa lack vision yet im is well known dan his contemporaries course no mata na ur achievements if God say u go dey rich if u lyk do carpentry u must be rich |
![]() |
Honestli wahleyz reply to elijah surprised me i had xpected im to reply in d same context dat shows his level of maturity thumbs up we ve gotten admission so y d cursin guyz |
![]() |
Shey na android u dey use telz ![]() |
![]() |
crime dey pay ooooo buh na for some time e no dey last forever |
![]() |
wen dere children dey skul abroad wat do u expect |
![]() |
@all segtiko make sure u get pass frm tim nd vapearl into ha hostel cxos we nid to perform constant nite vigil@captain abeg no do herbs wey go kill person2.5 hrs ke dats too small wen am talkin of 4.5 hrs@lemia u dey crase na me dey distribute d girls naija pple lik bad tins see no of replies una wan kill pesin oooo |
![]() |
@all na now i jus dey wake up e be lyk sey telz nd segtiko no sleep nyc one anyway una go fit nite vigil wella@tim nd varpearl una silence to our request be say una want us to stat wit una buh hell no we go do thorough scouting b4 makin choices @justice i dey giv u till elclasico to vamoose from my block or else u go contend wit me make i rename am AVB block so una no go use ignorance as an exscuse na y i put telz in charge of dat hostel cos i no trust segtiko im bad ni nd telz no dey do im work @diceydeuces in fact u worse pass china fone u noe sey taiwan don dey manufacture fones nd walkietalkie na wetin u be politicians na arisxto work dem dey do nd i don see ur handwork ryd on sha cos we re not interested in vapearl nd tim |
![]() |
@andrew lol hiv no dey affect certain human species na morons im dey affect@yuxxy by d tym andrew n telz don finish wit laws of physics,lemia wit chemistry nd i n pjames wit biology n segtiko wit maths d girl go dey pay all our bills UI girls no open eye lyk lag ones@mote y u introduce d girl to ur parents u Bleep up guy nw u no fi easili break up wit am jus pray afta5 years at UI u go still lyk am lol@ telz dis one u dey lautech thread too u wan do girls frm two unis in oyo guy i fear u oo u fi depose as leader of dis group@ justice na who giv u dat hall shey u neva hear i don buk am abi u no do territoriality by lizards in biology for skul if i catch u in my territory na hell in a cell match we go do |
![]() |
Na me go dey do d main surgery if u noe wat i mean d biological experiment afta all of una don do ur observation nd conclusions finish telz ur duty post na elizbeth,segtiko since u bad ni na st annes, andrew na awo y lemia nd pjames as nu membas na idia nd u all go dey report for my cabal evry weekend wit area report. |
![]() |
Definiteli reg n orientation b4 matric@telz pjames go dey help prepare anaesthetics for girls to slip, lemia wit production of chemicals to hypnotize dem, andrew go dey use laws of physics lik isaac newton n d rest to lure dem. |
![]() |
men elijah u bad ni ooo as hav sed we mean bizness @vapearl n tim u guyz no wan reply us ni ooo @pjames no we no nid refreshments durin dat period we jus dey do am for u guyz so u go acclimatize to our levels we be medical students sef so im go work well na segtiko lucki die im dey do statistics if im no read im go stil pass cos na to dey draw onli barchart,histogram nd piechart dem sabi. |
![]() |
@telz nd segtiko una gat me laughing wit dese crazy but superb ideas dats a very kul idea frm segtiko dere nite vigil go liv u blessed nd fagged out by d tyme we ar tru wit u all devils in u go depart by force nd tm nd vapearl we re waitin for ur replies sharp sharp we nid to stat work immediateli @telz for exam we go liv dem for pjames nd lemia since dem be our new membas d 9mm no go do na uzi wey i wan import frm israel mehn @all d guyz wey wan join ur e free our orientation for dis group go stat a t vapearl den followed by tim hostel between jan 1-jan 9 frm 12midnyt to 4:30 so porter no go catch ue. |
![]() |
@lemia seen datb4 nothin new tanx anywaez nd i forgot lemme induct u nd PJames to ma bad guys group on dis thread. |
![]() |
hopez Bone dat syd me nd telz,andrew nd segtiko go run dem down if porter make noise we go ansa am in im own language wit 50naira. |
![]() |
@sethvins infact i don buk d whole elizabeth hall to myself na me go dey dictate d kind girls wey fi slip for my hostel all ugly witches ar barred frm d hostel lol. u no sey we nid specimen for medical skul na me go dey provide dem wit girls dead body for cadava@captain if u no bad u no go noe wetin joystick mean u for cxall am d biological name whic na hmmm no more words |
![]() |
Telz u no well as for tsunami im no dey affect elephants instead na we dey dictate whom tsunami go happen to dose ib girls no fi do anytin lag girls don fall prey to ma renowned female matters handlin proficiency na common ib girls na dem go run lib all d belongins for der hostel n me @captain ehn ehn kk nau no worry by d time u meet us ur statement go change. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |