AVB's Posts
Nairaland Forum › AVB's Profile › AVB's Posts
Follow me praise God am in for Medicine and Surgery i and King BC are now classmates |
@andrew knife na part of d killing tools shey u don get fresh rope nd stool ready. |
@ andrew na hunger go kill am na miserable fella d guyz intelligence is so poor he is still learning the trade 419 useless,hopeless man God punish u nd all ur connies u wud end up in kirikiri max prisons nd hell as ur reward. |
@all ridwan 24hours more if dat list no comot u go see me for ur front door wit koboko nd noone go save u guy if u dey wine us abeg tell us cos am not normal now |
Yes boss |
Kk kristana so wats ur medcine pume score |
all of una wey dey fb add me up with Nwannadi Daniel on twitter its d same name.@kristana u mean she attended OBMS cos she entered our skul in ss1 nd she was in art class she also put UI law. |
@kristana abeg do u know Taiwo Olamide Ololade |
@ all mehn going to UI no be option at all cant dose livin in ibadan help out. |
@mykhel i tried somethin similar wit biology my achilles heel xcept sumtyms wey i go revise jamb questions a day to my exam i dey watch man u demolish arsenal nd mancity demolishin tottnham buh der biology questions wer straight forward nd wasnt hard sha i was xpectin lyk 80 buh 71 mehn i thank God. |
@mykhel it wasnt difficult to me sha i honestly dunno how i got 71 |
am going for medicine and i scored 71 |
OK Nau jossy so wat course are u goin for |
Ok den am frm anambra state but reside in Lagos. |
@jossyjay do u mean my state or where i reside |
Dat change of course thing no dey easili work lyk dat e happen to me for ife i pass der cutoff of 295 for medcine buh dey no giv me admission cos i was a 2nd choice candidate so dey sed since i manage pass der medcine cutoff dem fi allow me do any course for college of medcine 2nd year if i get gp of up to 4.0 dem go allow me do medcine buh i reject am based on d advice of my relative who is a prof at OAU nd due to d fact an admission offica at UI sed i sudnt worry dat dey go giv me admission by Gods grace |
@yuxxy u funny die u wan do course wey u noe nothin abt well i tink its abt teachin of pple wey dey blind,dumb,deaf stuffs lyk dat and reg no fi take mor dan a week. |
Maib sha if dem stat frm 75 dem no go admit mor dan 50 so d cutoff gat to drop lets jus believe ridwan sha tanks alot for being so nyc as to share dis info wit us. |
@ridwan cum do u mean d cutoff for courses lyk medicne itself is 60 dis is hard to believe |
@all i greet u thanks for welcxomin me bak in ur fold @andrewpee n miracle shey una words dey for dictionary @all i hope wat ridwan sed is veri true i cant wait to see my name dere but UI deserves to be sued buh y is d list takin dis long i hope adulteration no dey go on.@jossyjay its oli wat u got in ur pume dat is onli ur pume score is considad |
@andrewpee lol @ all i am so so sorry i hav wronged u all pls forgiv me for my irrational comments am truly sorry pls accept me bak dis UI dey frustrate pesin for two months u wud cum here xpectin it to be out buh nothin@egbeshine u wud make a gud lawyer admisssionphobism dats nyc @yuxxy,telz,kenjade hav wronged u all forgive moi@kristana dont worry i wud find a nyc abbreviation for ya. |
@kenjade n telz go ask google or go see an optician cos ur questions ar rhetorics wich requires no ansa. |
See anoda lie by telz 2day is a public holiday for d muslim stuff nd d head ofd ICT dept at UI is a muslim so hw wud d list cum out ?? |
@ all dis thread is bleeped upmost of d info here av proved no trusthworthy wit most of d info since i stated followin dis thread am yet to see any useful info afta d 1stpume dey wer rumors that UI wud admit onli half in each dept ishow sed d 2nd batch list wud be fewer dan d 1st batch ife wise sed b4 d list came out dat if u gat 70 n abov in law nd med u wud be admitted pls no bliv anytin here its all rumors by sum1 who sits behind his pc nd stat postin his imaginative tinkin or else u hear frm an authoritatve source in UI |
@captainkool u re ryt man @ olamide1 i know of one olamide nd dat is eniduro d coinin of ma name doesnt trip me at all its jus too weak O=Only L=Lousy A=Animals M=Make I=Inevitable D=Devastating E=Embarrasment of themselves. @ekesyn am 75 kip askin rhetorical questions @kingbc it bin a while since we met on fb i dont tink d 2nd choice sud be an issue cos deyve sent d list nd its bak alredi. |
@kenjade honestly frm ur reply u ar eida sufferin frm memory loss or a novice on dis thread u dont determine odas future u sud learn to control ur foul mouthed buccal cavity in wich onli discouragements,curses wich go return to u go cum out @ the telz i wan noe wich kind attention pls we shud not let our frustrations wit UI get into our head wen postin tink B4 u do dat why am I witchunted ? |
@kenjade honestly frm ur reply u ar eida sufferin frm memory loss or a novice on dis thread u dont determine odas future u sud learn to control ur foul mouthed buccal cavity in wich onli discouragements,curses wich go return to u go cum out @ the telz i wan noe wich kind attention pls we shud not let our frustrations wit UI get into our head wen postin tink B4 u do dat why am I witchunted ? |
@kenjade nah u no be my God jus kip ur trap shut if u hav nothin useful to say @ yuxxy i no know pls helep me ansa am i jus tell am d truth |
mr andrew am not proud buh outspoken cant he see dat we all ar blind we cant evn ansa ourselves tok mor of anoda person. |
@sethvins na jus ynin wts d cutoff for ur course in d first pume if u noe it u sud be able to estimate UI is makin me wanna cry *sobs*i tink u wud be admitted if ur score is around 5maarks frm d initial cutoff |
@sethvins u no suppose dey ask dat kind question evryone dey in d dark for here so stop askin us foolish questions wey we no fi ansa abi we resemble UI admission council free us we re as blind as u are its lik askin a fellow blind man to lid u unago enta pit |
@ekesyn d insults dey make d thread flow make dem ride on@egbeshine sowie mahn i hav a problem i dont noe hw to tolerate odas easili may God help moi @evryone i saw d interview popsikool is tokin abt in one of d dailies leys hope prof. adewole n his crew kips der promise God bless y'all |
??