Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,519 members, 7,865,173 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 01:23 PM

AVB's Posts

Nairaland Forum / AVB's Profile / AVB's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)

Education / Re: Is University Of Ibadan Any Better Than Covenant University? by AVB: 9:42am On Nov 26, 2011
@telz lol caleb too big make im compare am wit NTIC uni sef i go put my money nile beta pass am abeg no mind pple who ar aggrieved by d fact dey cudnt use der heads to secure an admission to a fedral uni
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 9:20am On Nov 26, 2011
@all mehn wasnt around on NL yesterday as for abbey nd tobex mehn its so sadd sha buh UI is not d onli uni in naija u can take d courses nd pick anoda uni next year @easy+ mine is NwannadiDaniel5312 buh i no dey use d 2go account again cos its bleeped up nd i don finish reg i am doin med nd surgery so na arts theatre i dey @all hw is d hostel stuff na wer we go slip wen we resume dec 12 abeg reply me so i go know if to stay bak in lag or cum nd d medical stuff ar we to finish it b4 d Dec 5 or if we dont ar der punishments nd d admission leta ar we to submit it since we hav our authority to pay alredi.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 6:38pm On Nov 24, 2011
@segtiko lol dose boyz funny die ooo y dem no giv der parents nau sum plle sef nid deliverance
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 6:37pm On Nov 24, 2011
@segtiko lol dose boyz funny die ooo y dem no giv der parents nau sum plle sef nid deliverance
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:41am On Nov 24, 2011
I chop for kuti hall d last two days i spent nau anywaiz telz i no fi put pressure on myself anytin i can get i get any hall dem giv me i happy wit am hw u no sef dem go giv u hostel cos hostels ar limited.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:39am On Nov 24, 2011
I chop for kuti hall d last two days i spent nau anywaiz telz i no fi put pressure on myself anytin i can get i get any hall dem giv me i happy wit am hw u no sef dem go giv u hostel cos hostels ar limited.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:38am On Nov 24, 2011
I chop for kuti hall d last two days i spent nau anywaiz telz i no fi put pressure on myself anytin i can get i get any hall dem giv me i happy wit am hw u no sef dem go giv u hostel cos hostels ar limited.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 8:42am On Nov 24, 2011
@telz 6.8 na ur target mehn dis is damn too high buh nothin is impossible wit determination ma xrays fi wait jawe lets stat discussin how we go get hostel on dis thread.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 8:41am On Nov 24, 2011
@telz 6.8 na ur target mehn dis is damn too high buh nothin is impossible wit determination ma xrays fi wait jawe lets stat discussin how we go get hostel on dis thread.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 6:53am On Nov 24, 2011
@captainkool 4 sure nau its onli foolish guyz dat chase ladies wen u gert money na dem go dey chase u dat na my greatest prayer lord kip me away frm evry daughter of eve hav neva had a girlfriend nd wont want to stat doin dat now
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 9:48pm On Nov 23, 2011
@segtiko no corrupt ma boi telz ooo so u like galz go to romance chat room nau
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 3:34pm On Nov 23, 2011
Lol guy u beta go buy washing machine or else na smellly pants u go dey wear go skul
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 12:21pm On Nov 23, 2011
@blabber 15 Dere is hope so far u use ur head well shey u no fit forge birth certificate ehn.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:00am On Nov 23, 2011
Amen yuxxy oo nd na dose pickin wey dey 16 sabi buk lyk mad all d pple i don meet for UI in medcine none had any C in any of his WAEC subjects nd less dan 270 in Jamb i no noe why na wizkids UI pack for medcine nd surgery.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 7:31am On Nov 23, 2011
File at dbookshop is 20naira wahleyz bought his own 50naira cos it was at d SUB u bought it or sumfin wer dey jus hiked d price due to dere profit nd desperation of students.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 6:52am On Nov 23, 2011
@martlol mehn na rapid education sha thank God i onli just clocked 16 last month in october. D tin tire me nd i no know why na d girls dey short pass wen i luk myself i cum dey tink sey i senior dem wella cos am vey tall nd av a matured face if i tell u am 22 u go believe.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 7:16pm On Nov 22, 2011
@ telz i no fi wait ooo wen skul resume dec 12 i go do dat one
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 6:54pm On Nov 22, 2011
@wahleyz sorry i cudnt call my ba3 ran down even d gurl beside me was askd to cum 2mao @ telz i finished oooo nd i hav ma authority to pay now. Am at lasgidi nw sef.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 1:51pm On Nov 22, 2011
@whleyz post ur numba make i call u am at the very front seat infact d first seat wearin a white shirt nd black tousers near a girl in brown
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 12:33pm On Nov 22, 2011
Na bumper to bumper for here at the art theatre mehn dis pple no wan giv coll of medcine der authority to pay up till now i tire ooooo.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 7:34pm On Nov 21, 2011
@telz i agree wit u its too far now i lyk ur enthusiasm buh u xan wait for 3weeks
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 8:53am On Nov 21, 2011
@telz nd abbey so na midnyt d tin comot i dey for UI nau i wasnt able to do it cos i wasnt awake at nyt whois doing his clearance at Arts Theatre
Education / Re: Is University Of Ibadan Any Better Than Covenant University? by AVB: 1:10pm On Nov 18, 2011
@aged ur son failed CU pume so stop spittin crap
Education / Re: Is University Of Ibadan Any Better Than Covenant University? by AVB: 1:05pm On Nov 18, 2011
@olalekan some of dis peeps hav neva bin to UI dont blame dem i passd out frm sec skul dis year nd i can mention 8 of my classmates whom Unilag rejected but ar now in CU imagine one of ma classmates scorin 210 in OAU pume he had to run away to CU i was admitted dis year to UI for medcine nd surgery hav bin fortunate to hav bin exposed to many brilliant chaps due to active participation in competitions nd olympiads nd neva hav i seen any of dem say dey want 2 go to any priv uni evn doe most of dem attended priv sec skuls.at UI we ar 3 in a room while at CU u ar 4 at UI internet wireless boku buh at CU one of ma classmates was tellin me abt the poor service all u CU peepz take an excursion to UCH nd see hw tins ar done many peepz who had 9distinctions nd above 270 in jamb cudnt get admission for medcine in UI nd am yet to see one person who scored c in his waec or less dan 270 in jamb in UI medcine dept due to der method of shortlistin candidates so pls CU peeps stop sayin bull shit stupid skul who reject muslim students u guys ar next to racists
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 12:22pm On Nov 18, 2011
@telz kk now i understand @phassy wen u go for clearance u wud be given authority to pay and on it ur skul fees wud be written
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 10:07am On Nov 18, 2011
@telz by d way wats p.james doing wit lautech i tot he was in for UI
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 6:19pm On Nov 17, 2011
Andrew am so sorry buh i can help u diaagnose d lenght of d injury nd type as a certified doc cum to gbajalamila hospital for lag.
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 1:06pm On Nov 17, 2011
@andrewpee no dey play dis kind joke nau guy
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 11:15am On Nov 17, 2011
@ telz d site dey go now Reg go tire person ooh make jamb nd UI release dere admission leta make i noe evrytin don set to go if dem no bring am na dere wahala i wonda how i can cope at UI i find it hard to read dis days God help us
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 6:19pm On Nov 16, 2011
I no go 4get d tym i represented a skul for cowbell competition for lagos see hw dem dump me for 29th out of 1500 sumtin students wen i saw d result i laffd ma luns out buh NTIC students sabi buk specialli d turks dere d naija pple lyk telz na faji dem sabi
Education / Re: University Of Ibadan 2011/2012 Admission/clearance (official Page) by AVB: 6:19pm On Nov 16, 2011
I no go 4get d tym i represented a skul for cowbell competition for lagos see hw dem dump me for 29th out of 1500 sumtin students wen i saw d result i laffd ma luns out buh NTIC students sabi buk specialli d turks dere d naija pple lyk telz na faji dem sabi

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.