AVVS's Posts
Nairaland Forum › AVVS's Profile › AVVS's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
logoscope:pls post the poo.... lemme shi*t on it! |
Vikings007:hahaha..this guy is a bastard... so you're SCAM CASE manager! |
hensben:man... you goan help me... I've been stranded in Lagos for the past three weeks...got job but no accommodation... been sleeping around white garment churches ( I know people will say lotta folks are sleeping in a worse place) but I'm not Happy with this cos I'm not comfortable and this makes me not paying attention to whatever I'm doing! |
Lasveg:explain it fam ...I'll start making #25 with it everyday with low capital till I'm huge |
I will like to advice... when you reach 10k or prolly 12k pls start over from 2k again... peace |
satundlog:thanks boss...planning to go to the Beach to try set-up barbecue and shawarma or prolly plantain&sauce spot... shey I fit try am before I waste my transport go there? |
these small small boys wey drive big cars don inspired me...me sef go get my own money here.... and I just found out no be only me dey this kind situation,so that's MOTIVATION |
flokii:I no dey go anywhere..we go dey gather rugged am here till things go better |
ExplicitContent:I swear no be lie... I just baff now now.. the Church get bush bathroom na |
I came all the way from akure to lagos
today...with what I've seen already.. I
think I have the right to kill myself.. in
fact everybody in Lagos is a tout
including old women around here....
actually na one chance carry me reach
Lagos.. my padi gave me one of his
guy number say hin be supervisor for
one Lagos factory... I no know say
them be GNLD(really pissed)...I called
him, he said na 35k per month with
accommodation and they specialised
in slippers production (OK)..I was
happy I called all my guys and dashed
out all my properties say I don see
work for lag (mehn) that I ain't coming
back to ak(fuk me)..as I reach lag they
( GNLD) started giving me life is good
sh*t
I vex comot there,I do shakara, I
cursed them comot(I no know
anybody for lag o) ..na so my Lagos
life begin o
every good things wey una dey talk on
here about lag na lie ( una no go make
heaven)
including all lagos conductors ..dem
don dupe me no be small...I told one
I'm going to ojota bus stop...he
collected #50 carry me for two mins,
drop me say we don reach..( haba hin
no fit tell me the bus stop dey down
road) i drop to find church wey I go
crash....person wey dey sell food for
road side self harass me cos I greet
her twice( well no be ak i dey) so I no
fit talk back.. where I dey rest I see
like three private jet flew over when
some people dey sleep on trees wey
dem call house... in short today
experience bad I no fit write all some
cos you go say I be mumu.. I dey one
c&s church now dey plan how I'm
going to sleep there... and I dey fear
these people because the way them
dey look me since! hopefully
tomorrow I'll start job hunting cos I no
go back even if na gate man job |
I came all the way from akure to lagos
today...with what I've seen already.. I
think I have the right to kill myself.. in
fact everybody in Lagos is a tout
including old women around here....
actually na one chance carry me reach
Lagos.. my padi gave me one of his
guy number say hin be supervisor for
one Lagos factory... I no know say
them be GNLD(really pissed)...I called
him, he said na 35k per month with
accommodation and they specialised
in slippers production (OK)..I was
happy I called all my guys and dashed
out all my properties say I don see
work for lag (mehn) that I ain't coming
back to ak(fuk me)..as I reach lag they
( GNLD) started giving me life is good
sh*t
I vex comot there,I do shakara, I
cursed them comot(I no know
anybody for lag o) ..na so my Lagos
life begin o
every good things wey una dey talk on
here about lag na lie ( una no go make
heaven)
including all lagos conductors ..dem
don dupe me no be small...I told one
I'm going to ojota bus stop...he
collected #50 carry me for two mins,
drop me say we don reach..( haba hin
no fit tell me the bus stop dey down
road) i drop to find church wey I go
crash....person wey dey sell food for
road side self harass me cos I greet
her twice( well no be ak i dey) so I no
fit talk back.. where I dey rest I see
like three private jet flew over when
some people dey sleep on trees wey
dem call house... in short today
experience bad I no fit write all some
cos you go say I be mumu.. I dey one
c&s church now dey plan how I'm
going to sleep there... and I dey fear
these people because the way them
dey look me since! hopefully
tomorrow I'll start job hunting cos I no
go back even if na gate man job |
toyeoye:I no go even sleep sef |
I came all the way from akure to lagos today...with what I've seen already.. I think I have the right to kill myself.. in fact everybody in Lagos is a tout including old women around here.... actually na one chance carry me reach Lagos.. my padi gave me one of his guy number say hin be supervisor for one Lagos factory... I no know say them be GNLD(really pissed)...I called him, he said na 35k per month with accommodation and they specialised in slippers production (OK)..I was happy I called all my guys and dashed out all my properties say I don see work for lag (mehn) that I ain't coming back to ak(fuk me)..as I reach lag they( GNLD) started giving me life is good sh*t I vex comot there,I do shakara, I cursed them comot(I no know anybody for lag o) ..na so my Lagos life begin o every good things wey una dey talk on here about lag na lie ( una no go make heaven) including all lagos conductors ..dem don dupe me no be small...I told one I'm going to ojota bus stop...he collected #50 carry me for two mins, drop me say we don reach..( haba hin no fit tell me the bus stop dey down road) i drop to find church wey I go crash....person wey dey sell food for road side self harass me cos I greet her twice( well no be ak i dey) so I no fit talk back.. where I dey rest I see like three private jet flew over when some people dey sleep on trees wey dem call house... in short today experience bad I no fit write all some cos you go say I be mumu.. I dey one c&s church now dey plan how I'm going to sleep there... and I dey fear these people because the way them dey look me since! hopefully tomorrow I'll start job hunting cos I no go back even if na gate man job |
MrCork:Haha... I give fuk 'bout this lifestyle |
pardon the grammar.... God knows if I have any opportunity like KANU or shekau... I would form my own violent group and start killing all these leaders(APC/PDP)... for I know it will create fear on the newly elected ones not to be bad leaders! but trust me I'm working on it... just need to get some youth more and some military men! heard some army men discussing this kinda issue so I know some would join the group! yea I'm crazy! |
I guess this man was sleeping when efcc were arresting normal civilians and suddenly when it start concerning high profile people he woke up to make this statement.. .. been looking for super power just to start killing some leaders( APC/PDP) in Nigeria! |
pls guys continue the fighting cos I just but 10mb because of this... make una no gree for each other Abeg... and we don't need to act mature every time it ain't fun |
most of them don't talk anyhow and always talk in shy low voice! that's why you'll never know..! |
you should keep hustling.. one day you might be successful more than them |
just serve God...people don't really have to do it in particular religion way, I'm not saying I'm a saint but trust me I always know when I do bad things... and even when I did something right I always think it might be wrong (unknowingly) against God so that's why I always ask for forgiveness |
I was just in a forum where people are fighting, insulting themselves because of religions... some supporting their arguments with what pastor and imam engage in! as for me I just believe there is ALMIGHTY GOD and I don't wanna know if he's Muslim or Christian ,I communicate with him with my mind. I mean I don't really have to do it in Christian or Muslim way! if you believe he exist just serve him by doing what's right *note* not what you think it's right and trust me you always know what's truly right cos last time I checked people misbehave cos they think there is a particular religion to follow to serve God RIGHT |
pls op.. don't make people hate Catholic Church... I was in akure then...only locked because lot of them were with many fireworks in last minutes |
benedictnsi:you don gok am! next time he go say something more than that to you |
publicenemy:wait.. don't worry I'll act like I'm mature... but come here na my father you call so? lemme lemme act like I'm grown ass but I'll find you and kill you.. believe me |
I should be able to... if they gimme star raddler join |
publicenemy:jixux.. this guy just insulted mods like that? see,. moderators if you no ban this guy.. I go deactivate my account.. I dey tell you now before you go dey beg me to activate back |
benedictnsi:cc MediaDeveloper see this guy tryna say you're a fake and mumu kid.. abi what does he mean by"now you sound like a real guy"? Abeg no gree for him.. and make he no bobo you by saying sorry.. pls fire this guy back |
MediaDeveloper:cc benedictnsi Abeg no gree for this guy o..is that how to advice somebody?? don't let this guy bobo you se! fire this guy back pls |



So you want make we fight abi