Babalarge's Posts
Nairaland Forum › Babalarge's Profile › Babalarge's Posts
1 (of 1 pages)
Farid24224:congrats,man. 3190522550 First Bank |
Of course, guys,y'all know the obedient son the dude is referring to. |
Make una dey there dey do sidaan and look. Una no know say all this move na for Rivers State to become more obedient? Kai,una no sabi politics. |
Before nko,you no go apply your common sense wey no common? Abhi,you want make dem come begin put eyes for your business ni? Na gbas gbos all those AGBADO and CASSAVA urchins go get wen election reach. You wan carry igbos play and all Obedient Nigerians play? |
Our 2023 Elections should be free, fair, and credible. This is the best parting gift we require of Mr President. |
Before nko,you no go apply your common sense wey no common? Abhi,you want make dem come begin put eyes for your business ni? Na gbas gbos all those AGBADO and CASSAVA urchins go get wen election reach. You dey carry igbos play? |
My people,it is finished...Obedience is the only way to go. Eh clear! |
What matters to me is that the good people of Osun state were allowed to exercise their franchise freely which was not tampered by any external force... I, therefore,urge Mr President,in the spirit of credibility and fairness,to let Nigerians work out their salvation and redemption by replicating same in the forthcoming presidential election. God bless Nigeria. |
Omo,the difference is clear. E clear paaaassss 7up.Tell,me,am I not sincere enough? daroz: |
Mr learner,how far? U get money reach Chioma? Whiteshield: |
Our peter obi no dey give shishi, abhi,you dey whine me ni? See eh, nothing go stop me to support am...He is not the type that buys votes and I don't need his money to vote for him, ok? Na y I like and go continue to dey support am. If e dey pain you, go meet those delegates.� |
1 (of 1 pages)