Badlaw's Posts
Nairaland Forum › Badlaw's Profile › Badlaw's Posts
4me if the chic love me i go vex for any tin,but tell her nt to cheat,complain |
every well meaning Nigeria know Sanusi is right, , but the sinertops want him to die the mata, tufia-kwa God no go 4giv dis sinertops.Amen |
thank God say dem don stop cos i no fit pay very much to travel 4 dis Xmas |
u r right pinky lady. i think also the devil first meet woman on earth and they accept everything they hear without second thought. so in the church wada na fake church or true church they r there in numbers. abeg make una leave woman wahalla jo |
never,i can't even think abt telling her the really amount. cos if i does without given her what she expect every month from me there will be trouble. see boy get sense. u must add little lie to make it up with ur p. or u crash out.just try and care for her as much as u can ok. get payment of 150k monthly and tell her is 100k sure she will love u more if u give her 20k or less . then scope her little brain.lol |
me too i dey lough, i think nigeria suppose to re-call Baba back to rule then cos the man be wise man i tell u. |
tufia kwa e no good make u get food and u de hungry. God abeg wipe away these ppl cos dem don show us pepper well well. |
Nigeria will be great if d power of PDP is been dismantle @ they part primary elect, i 4 see dis happen GBAM. abeg make una pray for dis to happen ooooooooo u all good nigerians |
if i ve my way i will put Ibo's on moonlight that when u giv birth the child will say i love this ppl |
who is who @ de National Ass, |
sure got to write for u if u will honestly pay 4 my work. my e-mail ristain4u@yahoo.com |
i am afraid of all the people deceive people **pDp** aspirant face. though i am not into politics now.if i ve to vote any sil in pdp again i will vote old hiden tfy OBJ, sure notin good will come to 9ja from pdp, 4me i de make moni de go |
i am not sure what all dis tfy in pdp mean, i pray nigerian will sack pDp, pls call Rubadu for me,cos he will ans me b/4 win |
wow this is serious, poverty kills faster, but u can stand heartbreak my heart is been broken as i write now, but no to death, and never cos it happen b/4 2me (2008) so i can stand as many time as, luv u guys i am new here, dis na my first post or reply not sure wht lag u use here now, thanks 2u all |
, but the sinertops want him to die the mata,
and they accept everything they hear without second thought. so in the church wada na fake church or true church they r there in numbers. abeg make una leave woman wahalla jo
then scope her little brain.lol