Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 367 368 369 370 371 372 373 374 375 (of 464 pages)
thiscounts:i inherit am from you now, Studio CFR:gist me the story abeg i dey like hear dis kind thing |
Since i wine and dine with your superior Officer's so better give me that respect or else you loose your job |
Thanks goodbye |
Nice one there OP keep it up |
that shows Aboki are the most stupid of all no offense |
OMG the guy go be pastor immediately begging God for forgiveness after killing the girl |
Stale |
Warn me? wht do you mean you mean Photographer |
LOL bad guy |
^^ What do you mean by international runs guy? |
Studio CFR:LOL biff you say wetin happen now? you still dey deceive your self right? |
This thing fit yeye me? she no go wan lapp cow inside BRT now or call her granny virgin |
Do you have any proof of the nonsense you type up there? well i am a sincere man nd my woman trust me and about NL girl they are not my type, if am gonna date anyone out of my matrimonial home its gonna be ladies like Queen of England am talking of Iya Charlie LOL ![]() |
@efe girl sorry jare and take am easy ooo |
tanimz:Wicked girl like you i almost knock you down with my Ferrari on my way to the club |
am not sure your ok at all you need some medical attention |
awwww sorry poor guy i will see what i can do to help your life ok |
if you vex wetin won happen? |
wowww i don miss tire see war btwn Efe and D-sense this na real war, @studio how you take know na neighbor una be? |
am a self employ remember so i do what i like with ma time and beside am in cotonou i run things 24hours |
Voice out atlast |
^^^so you forget when we visit the less privilege like Studio? |
tanimz:did you see what i type ip there? Efemena_xy:hmmm tatafo in the building |
dont deny that you dont love him as well, going to club am outta here |
hmmm that show you love my jokes but you no nominate me well no wahala sha brb going to club with my guy my phone is ringing |
^^ i dey try tell am say na una him fit dey call him self celebrity for, but for me wey i don jah pere pere him no fit form for me at all |
D-sense:LWKM4H wetin she do you now? |
^^^cmon girl dont tell you dont know that guy from yaba left when we visit there |
Studio warn ya self dont insult Tanimz she is my hope no one is seeing this she is my girl |
Tanimz to be serious studio love and care for you |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 367 368 369 370 371 372 373 374 375 (of 464 pages)

. . . .Is it by force . . . I said i can't nominate you for the best joker of the year but you seem to be very sturbon and naughty . . . . anyway ''Hater of the year'' is still available if your are interested ,Infact that's should be your wish