Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 169 pages)
E no make sense at all |
safarigirl: I don't remember you, you're not one of the main guys.yeah true,wasn't among but still apologise! Lol yeah always #Team9ja #TeamYaya And #TeamArsenal ![]() |
Winners are 1.Jupp Heynckes 2.C.Ronaldo 3.Abby Wambach. |
Eyah!!! I hope dey beg u sha! Abeg make una wey insult her apologise now now,e no good na,na becus of argument,una take am personal Sorry Sarafi,if I offend u knowingly or unknowingly too I still remain #TeamYaya |
Always TeamYaya Who say mikel sabi anytin!!! #teamYaya I happy pass yaya like dis |
Flavour no fall our hand |
I feel lagbaja like die |
Better music comin from d man him self #labaja #TeamYaya |
Oya oooh #TeamYaya |
Who b dis 1 wit white gown wey just dey pour spit fr mic? Abegi make dem bring in terryG cum,so stage go hot lol ![]() Me no get patient #TeamYaya |
emmadan: eeeeeh.oliseh dey speak french.ikotabayawell d bobo is educated |
D'bang don con do him rubbish ba? |
#TeamYaya |
Well I will say mtn night plan,4.5gig.......3gig for night(9pm-6am) 1.5gig(6am-9pm) I think weekends are free!don't really know sha But since I do am,I no dey off ma data 4 ma P9,n from night I dey use hotspot connect ma lappy |
For him pocket,bcus mikel no send anybody,ask 2baba if u doubt |
Na soo oda small small gals go dey sleep wit him own hubby if she(mistakenly) marry |
king arizona: Na until e big as ya head na e u go know say e big abi?na snake island I dey stay!so if I say that tin small bliv me |
D snake no even big self |
Adufaye4@yahoo.com |
Ok followin |
Smh |
Na today sha If mikel win am,400mtn 4 una(just drop ur num) TeamYaya |
busterr: close your eyes and picture the scenario i don't think you've still get prove tho, because apparently your stu.p.idt.y will also cloud your vision and i hope cote'dovoire makes you a citizen sooner rather than laterthanks for d insult Na bozo person dey quote bozo person when him know say d person na bozo #TeamYaya |
scholes23: Let them come. We're ready 4 themare u serious!!! Well #teamYaya |
Pix or didn't happen #TeamYaya |
Chuksteric: [s][/s] does it come with the 8 gig memory card that they give?nope,it comes with 16gig and 12gig user free,and it has 1gig ram,its a must buy,don't knw y u still dey waste tym |
[quote author=dd_jay]come o,screen 2500? But dats very good[/quote]me no 1st bliv am,I ask d lady again self,welda no b 25K she see |
Emmanuel Cena: Shuuu !lol I tell u,I dey expect 10K,afta I don beg money fr str |
xxxtedyxxx: eyah sorry bro. u a to take it to call care. u r gona pay oh. warranty doesnt cover user induced accidents. check dat warranty flap dat came wit ur fonethanks,took it there,It cost 2,500,and it will be ready by 31st of dis month,or maybe before 31st |
urgent help,i bought my fone last week,31st at ikeja,no fault but just this evening as i was watching sundeland vs man utd match,so one mistakenly hit my fone from ma hand it fell and d screen cracked! so confuse now,dont know what to do,pls guys help tanks |
arrow, teen wolf,tomorrow people,Dracula, vampire diaries,Merlin, beauty n beast, witches of east end, Spartacus etc But arrows is ma best for now |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 169 pages)
