₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,748 members, 8,513,487 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 06:13 AM

Toggle theme

Bastien's Posts

Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 169 pages)

Phones › Re: Best 6.0" Screen Size Android Smartphone. by bastien: 1:34am On Dec 28, 2013
Tecno still dey learn work,I no fit even buy am 4 ma enemy




Well getting my Note3 on monday or tuesday
Music/Radio › Re: Winners Of The Headies Awards 2013 & pictures (updates) by bastien: 11:12am On Dec 27, 2013
People just dey busy dey noise wizkid,like say him sabi sing,una tink say na 2 repeat somtin 1million tyms 4 1track?




I still dey talk am say sum musician 4 naija need 2 hang mic
Romance › Re: Please Help! I Chase Anything In Skirt A Lot! by bastien: 7:55am On Dec 27, 2013
Yeah very soon u go soon update,na STD's u go dey chase believe me
Travel › Re: Christmas Day Traffic On Nigeria Roads Today by bastien: 10:25pm On Dec 25, 2013
freetowns: That road na somtin else. Coupled wiv d human faeces all over the voltz road. Barracks na die oooo
I pass der on monday u wan try,motor no even shake body,people just come down begin dey trek am!
Travel › Re: Christmas Day Traffic On Nigeria Roads Today by bastien: 8:09pm On Dec 25, 2013
[quote author=Jensen_elizz]As usual the demon wey dey tie wrapper for abulado-iyana iba don tie hollandis cus today na christmas grin[/quote]lol I tell u bro
Travel › Re: Christmas Day Traffic On Nigeria Roads Today by bastien: 8:07pm On Dec 25, 2013
mrmaze: I know Volkswagen-iyanaoba can Neva b free..
I dey tell u my brother,that road na all season xpecially Volks
Business › Re: Sure Winning Picks, by bastien: 1:34pm On Dec 25, 2013
samfaj: Bros! Plz dn't stop posting ur picks, anybody wey fit take d risk will follow u. Risking N100 or even N200 is not 2 much nao, 1day would be 1day person go hit am d way u did. Abeg, me dey follow u ooo.
ok I will boss
Computers › Re: Facebook Versus Twitter by bastien: 1:45am On Dec 25, 2013
SandraSucksex: I opened a twitter account just for swag. I no understand the tin at allllllllllllllllllll!
lol yeah that's how it is,when u first join twitter,it kinda weird,I just join it to belong lol,but my twitter id is @adu_faye



Just add u on facebook with dis name,Adu Faye,kindly accept so we can chat more
Computers › Re: Facebook Versus Twitter by bastien: 12:59pm On Dec 24, 2013
Facebook is the best,to me its number one,I just don't like twitter,not everybody follows back



Let me hv ur facebook and twitter user name!!!
Business › Re: Sure Winning Picks, by bastien: 3:30pm On Dec 23, 2013
Dondave11: Congrats at bastien
thanks
Business › Re: Sure Winning Picks, by bastien: 3:25pm On Dec 23, 2013
Kassidy4luv: congrats bastienhuh?
plzzzz post ur picks 4 us to follow abeg
thanks,I use too,until I was thinkin,I'm spoiling peoples ticket on NL
Business › Re: Sure Winning Picks, by bastien: 10:13am On Dec 23, 2013
angelblaze1991: .

Congrats
thanks boss
Business › Re: Sure Winning Picks, by bastien: 6:46am On Dec 23, 2013
kushy01: gud a.m auz,pls how can i credit my acct on bet9ja
my brother e no easy! Me self don try am tire,but just knw say e no fit work 4 fone(I mean wen u wan credit am)
Business › Re: Sure Winning Picks, by bastien: 6:44am On Dec 23, 2013
solarenergy: teach us ur system o
lol nutin to teach bros,I just no sleep,cus I will win before christmas break for all league apart from d hardest league(EPL) that's y!


I b drop my game 4 here last weekend,21,000 winning,but na bayer lever.......na him spoil,thou I never dey play online,na shop I dey play!
Business › Re: Sure Winning Picks, by bastien: 12:57am On Dec 23, 2013
OMG!!!! I'm so happy,just won 17combo

Stake 150
Winning 300,000


16 were over 2.5 and one was over 3.5
Bet9ja tinx


Hahahahhaa! Going for my Samsung galaxy note 3
Phones › Re: Nokia 2520 Tablet PC by bastien: 6:34pm On Dec 22, 2013
Some company just wan die it pride!!!



Weitin dey wrong if Windows(nokia) sign deal wit Andriod?



Windows chop MB pass andriod,nutin fit make me buy nokia,unless dey port to andriod!

Well 4 d main I still dy rock ma bb,till dey all tire to dey do fone every month
Car Talk › Re: His Car Was Burgled At Shoprite Ikeja Parking Lot! by bastien: 6:21pm On Dec 20, 2013
In a the ghetto, better open your eyes wide On
the street there is no mr nice guy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea (0 - 0) On 23rd December 2013 by bastien: 6:08pm On Dec 20, 2013
Amara25god: Blues all d way... Dt match na both teams to score...
over 2.5 we b better!
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Chelsea (0 - 0) On 23rd December 2013 by bastien: 6:06pm On Dec 20, 2013
Amara25god: Blues all d way... Dt match na both teams to score...
over 2.5 we b better
Science/Technology › Re: Student Invents T-shirt That's Impossible To Stain by bastien: 3:27pm On Dec 20, 2013
Tinubu: your reasoning appalls me...
and ur thinking also appals me,u need d deliverance dan me
Science/Technology › Re: Student Invents T-shirt That's Impossible To Stain by bastien: 2:12pm On Dec 20, 2013
Shame to naija student



Nothing una don invent




Na 2 dey come NL dey find fault 4 person grammar smh

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 169 pages)