Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 169 pages)
dabrake: I thought I just called one - IXme no know am self,who b IX,how many track,how many album,how many collabo? |
dabrake: I can do better than this. Vector is no match for IX.call 1 rapper 4 naija wey reach am? Vector no dey brag |
monachy: No one is talking ab2 Vector vs Mode9 ...I get d song,see eh,Vector 4me na d best naija rapper,if nobody like am make e go die In d voice of vector: another mans watch won't tell your time!!! VEC |
Abeg I need cheap S4,like 40k down wards |
Ok have made my choose,cus I don't want anything more than $250,so I will go for the S4,so how is it gonna be boss But I would love u to help me check oppo find7 too U can email me: adufaye4@yahoo.com Thanks boss |
taiocol: Lol Cbn= central bank of NAIRALAND. My mate deh hack World bank nt poor nd broke cbnlol,u are high on HI MALT |
Lol,Vector(my padi) vs Reminisce I don't give a fuccck abt ur vigilante group.......see me I b barrack boy I roll wit d army crew Your album remind me of abandon chips! Do u ever spit? No lyric just beat VEC for life, Reminisce stil dey learn work |
haibe: ok sir...lolyeah |
taiocol: he want ma hack nairalandlol ur mate dey try hack pension board n CBN na poor Nairaland u wan hack ![]() |
kraftykc: Sure, I am in school right now but I will do that in some hours.I'm still waiting for u boss,no reply yet |
taiocol: Viewing this topic: bastien,ur spamspot ban sure I swear!!! |
haibe: guy don't confuse yourself, take 1000 and add 40 to it mean add 40 to 1000, it doesn't mean minus 1000, minus from what by the way?I hear,ma ansa na still 4100 |
haibe: So why didn't you take away 1000 here, lol. or didn't u calculate this?forget |
haibe: If you looked carefully you would notice there are 5 1000's.u can't add what u have taken,u said take 1000,always know that take,is still take away in maths |
haibe: So what was ur answer? and show us how u arrived at itThis is a Trick question, if you look hard enough. The answer of your question is 4100. When you calculate it in your head, or use a calculator, You get 4100. Look closely. The answer is not 5000. There are 4 1000's. However, 30 + 20 + 40 + 10 ≠ 1000. Your answer is 4100. |
hersweetness: Bastien just doesn't want to accept that he didn't get the question rightoh baby u think soooooo? |
haibe: going by your logic, if take 1000 means take away, my question is where are you taking it from?do u know have seen these question since last 3month before now,I even post it on my page I admin on facebook,so I can tell u,I'm not wrong |
Tonia500: which kind blood be datlol,u hit head for wall,how many litter of blood u con miss?! But if I pour for each round, I dey commot half litter of blood,just imagine 4rounds,I don comot 2litters b dat,ma mama go dey ask me weda I no dey eat? Abi na spiritual tin? So u c! |
kokoA: Mcheeeewww.. See as I run open dis post with my vaseline for one hand.. Bia! Poster, bring back the yansh! Bring back the yansh!!shey na u dey stay for yaba left?? |
haibe: lol funny guy, take 1000 and add 40 to it? This is what is giving you problem? lolwell that's your own,I still stand with my 4100! |
Bunker1: if the taste is not sour in my mouth, mehn ama consume it.yes boss |
haibe: Take 1000 and add 40 to it.= 1040guy u b BIG OLODO,which sch u dey attend self,tricky maths will never give u the real answer! The first sentence said it all.......TAKE "1000" it mean take it way,and if its taken it will be 0,the plus 0 to the 40,and others I hope u understand now! |
ignis: Should any food ever be eaten past their expiry date?yeah,na that time the food they get better things for body |
I laugh u in spanish! Him b government? Guys no dey employ and girls they employ! Guys dey send CV,yet some dey get bounce! Guys wey dey employ still b d one to dey pay salary into bear bear bank!! Na una(girls) suppose to dey pay,for blood wey we dey waste tinkin say we dey enjoy/gain on bed! |
Banana |
Omooba77: Make we all nairalanders follow you go village be that!if only u b girl........me no dey do gay!! |
BizBloke: [color=#000033]Alright.yeah I do,thanks |
Connoisseur: and the early responders couldnt quote him so we the latecomers can see.lol I tell,we wey come early wan kill d guy n d yansh wit insult,I 4 save am ooh but sorry! |
Haibe u b olodo,how d answer take be 5100?huh |
hersweetness: Didn't you see 'add 40 to it'well I did!!!! But the real answer is 4100 and not 5100 |
[quote author=Donalð Genes]And that qave me all the more reason to take my pics down! I already had that preconceived notion anyway.[/quote] ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 149 150 151 152 153 154 155 156 157 (of 169 pages)

What of all that banging and raising of legs,sum go dey even hit our head for bed or wall,we deserve compensation jare