Bastien's Posts
Nairaland Forum › Bastien's Profile › Bastien's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 164 165 166 167 168 169 (of 169 pages)
Sentiment everywhere,many of us here hate bb,since andriod came out! But dat dosent mean,if u know d truth u shuldnt say it........ Many chat app,copied BBM format,but they can't b like BBM,(liveprofile,whatsapp,wechat,kakao etc) If BBM is not better than whatsapp,u andriod user should hv stick with whatsapp plus,why want the BBM on andriod? Do u wanna compare the front on BBM 2 Andriod? Who said BBM chat is slow??,huh! U are using 2G and u xpect it 2 b running fast abi? Or u are stayin in an area were there is no 3G....! Just compare 2go to Whatsapp abegi! Leave BBM out of dis! Later dem go say instagram beta pass facebook smh |
Yrrehc |
Yes |
Lemme confirm dis mata,brb |
ibiso1986: wetin u dey talk sef.. BBM fit send location? NO. BBM fit send file of 16mb? NO. But whattsapp go do am wella.. BBM wey sabi compress person display picture so that e no go clear.. Whatsapp make sense pass though BBm still get small advantages too..na by locations? B4 u get person numba,u no knw no him location? Talkin abt d sendin of large file,whatsapp ahead!,but if u wanna do business,u use BBM,u wanna meet new frnds good/bad u use BBM,chatin wit sum1 u see always is borin,but chatin wit new buddies,guy dats d best oh.......BBM is far better |
Y u dey compare goat 2 cow ?Anybody we say whatsapp beta pas BBM.....I say die well wit ya Nokia Person 4 front page say if u buy new BBM,ur pin go change n u go lose contact (I knw no who tel am say dem dey buy BBM) Well if u change bb,ur pin no go change,as long as u get ur email n pasword for app world,(if d fone na new 1,if u wan open BBM,e go direct u 2 app world so 2 log in ur detail,den u go retain ur frnds back,dem no go knw say u change pin self,but na d new pin u go still dey use) but if no b new bb,try format am so u 2 login ur detail 2 retrieve ur contact! Makin new frnds is far beta dan makin old frnds....,pins dey every where,but numbas no dey everywhere! No try compare dis tins again, compare 2go 2 whatsapp,thou I find 2go more interesting |
royalsweetness: I opted to pay my fees with my Master card, I just realised this means giving all my card details to a woman over the phonepls my lady,invitation or uk student visa,which is better |
royalsweetness: Lol, an easy way to read the whole thread is to use the google search button on top, just type every question you have about studying in UK, and read the results until you are satisfied, then type the next question. If after reading like that, you still have unanswered questions, then ask them here. thanks my lady..........! |
Booty butt chic: nah he doesn't makeup and he has no feminine muscles nor luks but nlders will surely have shit to sayhahahaaha mayb I'm d one ![]() |
elrony: ..she carry slate for chest...dem go stiil write!!lol yes na ![]() |
Y all dis chelshit fans dey make noise 4 ya.......Arsenal dey 6point 4 we group,and chelshit dey 6point 4 dey group,wats d diff ? Na Basel beat dem, y na last season finale beat us,abi 2nd leg no dey ? |
Lewandonski fouled sacker Freek kick 2 arsenal |
Rues ruled offside |
Giroud nice run He was brought down,free kick 2 arsenal |
Nice shot from Reus,went wide Gooal Ramsey shot d ball commot na |
Dortmund dey kick us wella Free kick 4 arsenal |
Arsenal neva get dem self ooh,dortmund dey rush us |
D cross went wide |
D match rough |
Kick off Team gooners |
Booty butt chic: my bf is too fine to be posted...don't wants peepz droolinglol,if u post am some boy fo talk gay ba? |
speedyboi: Why should you care about my opinion on her legs? She's your girl! Don't allow anybody pour sand for your garri.gal get big legs una go talk,she get yam una go talk,she get broom leg una go yarn,she get sexy ones una go still talk Naija I hail SMD |
adaobi123: Dont mind speedyboi. Jealousy !!thank u my lady |
speedyboi: I was digging the face..................Until I saw those legswat wrong wit her leg? |
Booty butt chic: shes not his gurlfrend....dey are 2 diff people....seen d first pics on one of onilas tread on beauty in sexuality sectionbecause u say am for onilia or wateva post dos not mean she is d 1,and if u don't I can't still but more pix of her!y not use ur bf pix? |
I see things |
eaglechild: We need to be empathic when we approach such sensitive issues, imagine one's life savings and toil swept away in the blink of an eye.seconded |
mustaphagreens: first, correct ur blunders, and i shall gladly answer usorry for d wrong english,u can still correct me,english is not my language Vous entendez? |
I just pity d people involved, watched it on TVC yesternight,saw a matured man,(I mean someone's father) crying and those mumu people still video am dey ask am question!! |
Long live le professour!!!! Manager wey every manager wan beat ![]() |
U wan die 2 win match wen u no dey home!?,highest u could do is draw! Even in public sch,in lag,u can't win away,I rememba bak den in high sch,we played navy sec sch in der home,entering d gate was war"dos personnel dy tel us nt 2 win der student" Match start dem dey lead,leta story change,4rm 3-2 to 3-4,na me sch d last die min goal,I frog jump 4rm d field reach der gate |
ochukoccna: If you read one thread page and slept offI go just look am n e go enta head lol |
?
Being Nigerian, I just have to ask, hope this method is safe. Someone please reply soon.
thanks my lady..........!
