BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 589 590 591 592 593 594 595 596 597 (of 633 pages)
If na lie b dis, oga Op ama find u.. |
Hottestdaniel:padi mi leave dat tin, na old glory & fame still dey folo am. If not bro, Oladapo haf finished.. |
Myself2:u na d man wey sabi.. |
fanex:I neva sin nah, I stil dey tink d tin sef.. |
Good for him. Life don begin chop kernel for Oladapo Banjo side.. This is d true definition of that talk wey our papa dem talk sey, "If U No Do Apprentice Finish Cum Becum Oga, Na Expenses Go Kill U.. |
But, he don nak hand for tipper wey kari sand. Prof. go, Prof. come. Na d game, oga Jega march 1st.. |
Because, religiously they are married but physically are not.. |
Proudly member of observers association of nairaland.. |
O mehn! C fakt.. U no lie about that last 1.. Referee's favoring players wit red shirt, I no doubt u at all. Man U fans I hail oh.. So China also dey in2 dis counterfeit thing??..who talk sey naija no get hope Coke killing insects. Kai! I go trayam, if na lie oga Op ama find u.. Woman having 111 handbags in her life-time Oh lawd of messi Epistemophobia!! Dis grammar get tap root.. "Bride(to cook), chiisooooos!! So paying of bride price means "paying to cook?? Adondai.. |
Kai! She looks like a modernised witch.. Besides I no even c d expensive body or abii d drop original copy 4 house kari spare komot ![]() |
O mehn! C epistle oh, oga Op abii ur name na Paul because na only him sabi write Dis kind letter to Romans & Corrinthians.. |
It looks like somebody that has headed Nigeria before. What's dat his name Ehm! Ehmm! I don't remember again.. |
I'm saying this again, as far as Jeja's terminal leave, replacement or sack remains a future tense I won't comment till it turns into a present tense.. |
Thankyu.. |
Na watch I dey watch sef.. |
This is NPW(Nigeria Presidential Wrestlemania). We have GMB in the ring already weighing 220pounds, fans chanting...G....M....B, G....M....B! And let's welcome GEJ also weighing 236pounds, fans chanting G....E....J, G....E....J! As we all know in this same ring, GMB has being serially dealt with by OBJ in 2003, UMY in 2007 & was smacked outta the polling ring in 2011 by GEJ. We don't know if history will repeat itself again, but let's watch and see how far GMB can go dis tym around or may be should I say he's addicted to losing??..I don't know. Let the polling ring decide.. GHEN! GHEN!! GHEN!! Action.. |
Makai just dey hiya 4d mean time.. |
Copied from sexlife in 9ja BBM channel.. Oga op weldone oh.. |
Ok. But, go down low.. |
WATER: because, before God started creation bible made us to understand that the earth was full of water, the he commanded the water to be separate from ground & there was demacation. Even that ground you and I are standing right now is ontop of water.. |
No problem oga mike. Single ladies make una try read oga mike's letter. Thanks |
0700Jesse:so u dey even see wetin I dey saw??.. ![]() |
Welcome back bro. Kai! But, why badluck dey always folo u ![]() |
Who knows u might have mistakenly coated the cell phone battery with breast milk unknowingly& now ur baby see's it as an alternative to practical breast.. SUGGESTION: damp ur cell phone battery in a water squeezed out from bitterleaf & thank me later.. GRACIAS! |
U will be surprised that 85% of the don't even have voter's card. Do u think it really count??..no it doesn't at all. GEJ till BAT understands that he's just an officila criminal.. |
They are in the beer palour.. |
Good for them. Dividends of campaign. But, as APC dey wan change Nigeria by all means; dey fit change pesin to potential blind man after wearing this glasses.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 589 590 591 592 593 594 595 596 597 (of 633 pages)

