BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 588 589 590 591 592 593 594 595 596 (of 633 pages)
[quote author=jennifer22 post=30625444][/quote]I didn't sweetheart, please what is D'banj acting ![]() |
[quote author=Gynacologist post=30625690][/quote]weda dem gree or not, na d gbedu b dat.. |
ezeama1010:atelsu. D proverb funny but na d gbedu e dey yan.. |
Pishure of where they are defecting or ........ u know d drill nah *modified* I didn't come here because of d PDP decampee's or defectants nor APC infectants, I came here just to make FP cum FTC because, etaf tey wey pepul chase me 4 baq. I greet all of una wey dey bash unaselves becos of these thieves called politicians we have in Nigeria.. People wey carry GEJ matter for head like gala, how market People wey also dey drive GMB matter like okada, how far nah; shey passengers dey road GEJ till GMB understands that a coup plotter is just a simple criminal.. GMB till GEJ understands that stealing is corruption.. |
Bring him come dis side make I insert 2inch rod inside his ar.se hole so that he'll understand what rape means. Na dia type vow sey GEJ's administration no go sweet. Tonda fayaram |
No make me bring out this alligator pepper at all. Carry clock.. |
U mean he should have declared his assets as 1 of our presidential candidate that is looking for his certificate told us that he has 150cows since 2007 with no increment Oga Op, u can do better than this. Step up your game.. |
May God bless u abundantly for this lecture, your brain will neva run outta ideas.. |
Iffakum baq hiya again & u neva telam, just 20volts of slap from d gods & ur life will neva remain d same.. |
amnestylaw1:chop knuckle jare, no doubt me iffatel u sey u tight pass g-string.. |
ellechrystal:gawd fourbead, Infact i dodge am.. |
freshness2020:na u talk dat 1 oh, my hand no dey.. Kai! But c how d young lad dey cut d shoki finish, I seriously doubt d boy go sabi book.. |
amnestylaw1:abeg laf jare, or abii no b wetin e be ![]() |
Nothing will happen to u oga BAT... *modified* Etaf tey wey plenty people chase me 4 baq, but d lawd blessed my joblessness yesterday wit 2 FP cum FTC. That lovely moment when u're the FTC in an APC based thread & their fans are chasing u for baq, e dey always tOtOri body atelsu.. |
He must have been high with some un-wanted grasses.. |
Leader of tomorrow.. |
Even Jesus Christ was castigated in the olden days when he was doing good, so GEJ's own won't be an exception.. Besides, what is aljazeera ![]() |
This 1 na legalised distinction, dividends of legalised marriage.. |
This is what I like most about this generation. They've changed everything, wives are no longer trending now; na baby mama or partner dey reign now.. Victor moses congrats for bringing un-legalised children into this world from an un-legalised mum.. |
I'm not sure this pupil is among the leaders of tomorrow.. |
Proudly member of COAN(Comment Observers Association Of Nairaland).. |
Oh lawd of messi!! |
If he collapse, we will relapse him. Buhari must finish what he started.. Abeg no ask me wetin relapse mean, atak gawd begew.. |
Kai! APC don buy pepul make dem impersonate, if u doubt me make u call 1 of d so called igbo's that endorsed boohary & ogbanje sori agbaje to pray(iwa oji) wit kolanut in igbo. U won't be surprised if u hear an unknown language to d igbos.. A FEE CEE FEFUL, haba! Una no dey taya ![]() |
Those days I will not forget u no matter how much I eat indomie. That chocolate 1 na im make brain pass.. |
Leave that tin padi me, I don old finish wey b sey I dey always differenciate capital "B" from cow-leg's boot wey e match for ground. Buhari is a coup plotter, it's still running in his veins & there's no 2 ways about it.. GEJ till boohary understands that a coup plotter is just a simple criminal.. |
Nigerian police killing Nigerian citizens since 99AD. What did d infant do now or has he/she refused to give him his I'd card(#20) . As long as there's still a country called Nigeria, their policemen remains the worst thing that has ever happened to her because; their heart's & mind's are as black or even blacker than their dress.. Incase u want to know where I borrowed "Blacker" from, na from police pepul e come from.. FP cum FTC again Oya show no wahala, u dey mak me go madder. baby go, go hadder u dey mak me wanna craze. Tak it, tak it, alaji ehen. Oya shekinininini, oya shekinonononoo ehen! Arh Shoki! shoki arh shoki.. |
Brightology2:kai! Mr Man u no dey taya ![]() |
And some peeps will still come here to tell me that dis administration isn't trying. What kind of change do some Nigerians need again??..or do dey prefer that kind of change from conductors & their likes May the good God clear some people's eyes from seeing abo.ki's or conductor's change as the change Nigeria needs...AMEN!! GEJ till shekau becomes a man of God.. |
Firsted.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 588 589 590 591 592 593 594 595 596 (of 633 pages)

