BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 586 587 588 589 590 591 592 593 594 (of 633 pages)
dominion247:no wori ya sef, na on top hin matter d gods dey naw.. |
whizqueen:norin oh. Abeg na original copy of my life na im I kari, duplicate no dey biko.. |
saintopus:because na only Paul sabi write dis kind letter cum epistle to d romans & corrinthians.. |
dominion247:I need color of d house, wich kind motor hin dey ride& d color, how hin dey physically(short or tall, fat or slim). Infact, giv me beta description of him so d tonda no go miss target.. |
It doesn't stop me from being a Nigerian.. I REP NAIJA! Nigeria good people, Great NATION.. |
I don't have any advice for you. But, I have wonderful, powerful, cute & lovely tonda to faya dat guy finish.. Is he a baboon wey be sey monkey go work finish& hin go come sidon stretch leg mak he bigin chop, abeg which side he dey live mak I direct the tonda dia mak e fayaram finish.. |
Since u no kari gun point me 4 head notin go make me ridam. Haba!! It's only Paul that writes dis kind of epistle to the Romans & Corrinthians. Oga Op, I'm a Nigerian & in Nigeria here we don't read epistle; we read summary.. |
Summary abeg.. O mehn! C epistle, @ oga Op are u Paul by name ![]() |
All I know is that interim government is |
Just watching oga GMB from afar in an unknown planet.. |
And Nigeria won't be sharialised also abii ![]() |
Oga Op on your own, I no go talk anything make sumbody no break mai head.. #whistlingwalkingjejelyouttathethread |
ArchEnemy:and she didn't help her husband out when he needed help most abii Just listen 2 urself mr man, who is deceiving who? Husband borrowed 27m to pick his presidential ticket. And, Wife gave out 137m to IDP, where did u she get d money from because I know dat since 2007 her husband's cow has been 150 wit no increment & husband has just to houses.. Is this the kind of change APC is clamouring for ![]() |
They are even regarding OBJ's talk by replying him, as far as I'm concern OBJ is not relevant to Nigeria issues & politics. Besides, he's a living ancestor that shouldn't be taken serious wheneva he talks.. Just watching march 28th very closely |
gorkypark:just check ur pocket now it's filled wit money afta u bashed me right U can keep bashing up, it pays a lot.. |
Chai! Oga Wala really tried. This is what is expected of us 2do, not blaming one person or the other whereas u know u can do sumtin about d current situation. May d good God be with him & give him more strength to save more since our khaki men don begin fumble dey do I challenge u take 1 post with BH people dem.. Crates of orijin awaits u Oga I.G.. |
Mr Man u no dey taya Haba!!! |
Oga Ogusanya why nah, abii u wan blind person or kill person Did oga Ejeh stole ur I'd card(#20).. Oga Ejeh, nawa oh. When did u started an oil business wey b sey u dey help person sell diesel Or abii u b diesel merchant..Aunty Grace, sori 4d leg wey oga Ogunsanya match u 4 belle. Next time try advice ur husband not to venture into oil business without certificate like 1 of our presidential candidate that is looking for his certificate.. Case settled! Next Please... |
Just watching APC from afar on top bitterleaf tree.. |
Djicemob:tonda faya devul. Dis is a true definition of "Monkey Dey Work Baboon Dey Chop.. |
All I need is a summary by a good Nigerian.. |
"Was as a past tense doesn't count again. Oga Bakare take note.. |
Adondai.. this must another jonathan, not our dear jonathan.. |
She said you are not romantic, you got her a flower on valentines day & she's like, "Just Flower's?? Yes! That's 1 xteristic of being romantic.. |
Small country wey dey suffer from excess wealth, I gbadu una jare.. |
U head dey dia. Re-reading helps a lot, at a point in time it will berecorded in ur memory permanently.. Note-taking also helps a lot too.. |
What about "Ego Ji Olu" by Ali Chukwuma ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 586 587 588 589 590 591 592 593 594 (of 633 pages)

