BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 606 607 608 609 610 611 612 613 614 (of 633 pages)
TEACHER:What is a clark Student:A clark is a type/specie of human being that are prone to talk too much even when he's not making sense.. |
Infact, I ran out of comment the moment I opened & read this thread.. |
Dis thread dey smell FP FP, so makai just acquire sit because future fit get reference.. As a mata of fakt, I am keenly & patiently waiting 4d day a lady will walk up 2me wit a ring & ask me, BeeBeeOoh will you marry or marry me BeeBeeOoh. She'll come 2my father's house & pay my groom price, she go be d 1 spending all d spending. And I'll be d 1 sharing invitation cards 2my guys, choose my chief groom's maid, planning on which of my guy who's gonna be on my groomal's train, invites a lot of my guys, showing my dancing skill in d wedding hall dat day & smiling sheepishly because I didn't spend or borrow a dime 4d ceremony.. Kai! Women I hail o, una 2 much.. Just keenly & patiently waiting 4dat day, no even doubt me becos bible talk am.. |
Good for him. Fat envelop things. |
God bless the women.. |
No b 2day tin nah, e tey wey e start.. Besides, PDP will be so glad 2 welcome all of them back home comes Failbuhari 14th after grand pa must have being sent back 2 kastina state.. GEJ till GMB becomes an obese.. |
No b 2day tin nah, e tey e start.. |
He's will be called partial yaradua & Osibanjo will find space and attach goodluck to his name.. |
Isn't it obvious that this man needs yaba... <======= |
I think a text message of "HAPPY ELECTION DAY, NO MOVEMENT" will do.. |
I think a "HAPPY ELECTION DAY, NO MOVEMENT" will do.. |
I never believed dis story but, I'm starting 2 believe it now.. Still remembering "Across The Boarder" ur 1st movie I ever watched.. R.I.P Ejike Rest In Perfect Peace Muna Obiekwe.. |
Chai! Oga Amos na so ur heart strong rish ![]() No let God bigin rizin ur mata.. |
Monkey no fine, monkey no fine but; hin mama likam.. GEJ till GMB becomes an obese.. |
Ok nah.. But d way atak dey look d army man, u sure sey dat Peace Pact go work.. That tin still dey run inside his veins, don't ask me which "Tin" I mean.. Atak gawd begew.. |
U don talk finish??.. GEJ till GMB becomes an Obesse.. |
When did NAN started dictating what should be done Nigeria's Politics??..I thought they should mind what concerns schools & education in general.. Dis pepul sef, ataya.. |
mumu9gerian:obasanjo did dat wen democracy in Nigeria is stil lack-tating, even devul knows dat such tin can't hapun again. D general shuld go & rest wit his family, dis is d tym dey need him most.. |
feeekey:ain't saying GEJ is a saint either, but dat oga brain don lose it vital components finish.. |
Orikinla:dat means u must a genius. Abeg d face finish jare.. |
I want to enlighten some folks here::.... Backwardness: is a state where you cast ur precious & lovely vote for ur ancestor to come and rule your young brain.. Act Of Being Stagnant: is defined as a situation a man that ruled your mother probably when she was still in secondary school & that same man have also ruled your father when he was stil single trying to make ends meet or better stil d man that ruled your parents when u've not yet born.. Stupidity/Act Of Being Stupid: is when u allow a grand-father & great grand-father to come a rule an able bodied person like you.. Act Of Possesing A Questionable Character/Not Being Truthful: can be seen as a situation where a man who has made u 2 understand that "Youths Are The Leaders Of Tomorrow, a man who has ruled over 30years ago. But, unfortunately d same man is back again 2day still wanting 2 rule. Tonda faya devul Being Observant: Is when u notice that a man forgot d name of his running mate at a campaign. Abeg can't see u dat d man's brain is outdated because, he might forget his name 1 day in a conference or forgets d name of d country he's ruling. BUT, Act of Being Wise: is when u say NO to great grand-father because his grand & great grand-children needs him 2b telling stories at night's.. I know u hate backwardness, dislikes being stagnant wit passion, spits on stupidity. Then act WISE by voting GEJ, any change apart from GEJ's Change Is Counter-feit.. GEJ till GMB becomes an OBESSE.. |
Oga Mwafreeka abeg chop stone, if stone no dey una area. Go look bush, if bush no dey una area. Abiliv sey u get electric iron 4 house, wetin u go do b sey just plug am 4 light wait 4 like 5mins, race d face up 2ur face & kiss it. If u lie sey u no get iron, abiliv sey una get transformer 4 una street. So just go down 2 una street wia d transformer dey & hugam.. Gawd help u if u no hug dat transformer, becos na wondaful & pawaful tonda dey wait u.. Thank u.. |
Now wey u don givam 9 reasons not 2 marry her boyfriend.. Oya cum givha 9 reasons 2 marry her manfriend.. |
OLADD:I know padi mi, I said that becos I know sum peeps here in Nland wil think in such manner.. |
missamanda:I've grown pass d age of E-bashing. Meanwhile thank God there is still "Sense in ur sentence.. |
Future fit get reference so, make it dey hiya.. |
Chai! It's quite unfortunate for her because, her pix on Angel Michael's laptop will not match her recent appearance. So, she's finished like finish.. |
Kai! Dis no.3: Losing 80% of water from my head??.. Omo! Na helment I go bigin wear oh.. Coca-cola containing cocaine O gawd! that means I am a ......?? . Chai! Dis numba 8 don finish me finishWeneva i forget my toothbrush but, my chewing-stick serves as toothbrush back up.. Swearing on my testicles, oh lawd of messi. Adondai.. I know sey eagle dey kpekus 4 air, na eagle-style we dey kolam. Mehn! D style sweet die.. That no. 16 anobilivam. D kind harmattan wey dey do hiya dey dry pesin clothes widin 5mins and adonbigin tink sey na MTN dey sponsoram cos na evriwia u go.. Na wondaful & pawaful tonda go faya dat ebola finish.. Kai! Oga op, u don lie finish 4 dis no. 18. Are you lie-nus by name No.19: baba God noni, na u sure pass. Anybody wey don bless me d tym I sneeze wey I no bless back. I bless u in arrears.. Dis no.20 sef I stil dey rizinam.. No.21: kai! 1 waste bullet=37.5MB. Chisooos! anowan tok about wasted bullets, wetin dey boda mi b sey weda d 1's wey remain stil reach MB, oh gawd mak e no b sey e don enta kilobyte abegew. Adondai.. Dis no.22 I doubt u at all becos how dis moquitos tak dey bite pesin dis days, dem fit get reservoir 4 yard.. Ayam finished |
coolestca:u most welcomed padi mi ![]() |
ozoigbondu:come for Basilica of the most holy trinity field onitsha. After that he'll be heading 2c Obi Of Onitsha(Agbogidi) as well.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 606 607 608 609 610 611 612 613 614 (of 633 pages)

