BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 608 609 610 611 612 613 614 615 616 (of 633 pages)
Arrhhhhhh! Nigeria, ayaf tayad for u.. |
And now some deluded & blind fella's see him as a saint & the change that Nigeria needs??.. Tonda faya devul.. |
Student: But in Nigeria here we celebrate our corrupt politicians, give them presidential pardon & better positions in the government?..why? TEACHER: because in Nigeria stealing & embezzling of public funds are not corruption.. Student: ayaff tayad of dis kontri.. |
Position acquirer on d move.. |
That 1 na dia own cup of T, who cares kwanu ![]() waternogeteneny: |
Kelvin0:nobi space adebuk, na position adetrai acquire.. ![]() |
Makai ridam.. ![]() Adonridam finish.. Abeg no vex oo, na reasonable comment I dey look for.. Adecum back, makai do sum research.. Thanks for ur understanding.. |
I don't know, anobi politician. I be Nairalander.. |
Ok. Thanks for d lectures.. |
I'm allergic 2 open letter's.. Thanks |
Good for him, grand-father to be.. Dis dress wey oga Jona wear go cost oh, I gbadu am.. |
Abeg no vex makai go buy opinion so agofit shiaram.. Adecum |
From d angle I dey luk dis post, e b lyk sey d future go get reference so makai cidon here for future reference.. Thanks for ur understanding.. |
Nigeria!!! |
Just for future reference.. |
Adonhiya |
Laying hands on ur wife as a man maks u stewpid hubby not minding dat atyms d wife do push d husband 2d wall, but he ought 2 hav known that there many ways 2 kill a rat. Iffam opportuned 2c ur bro, I ghana ask him "for like how long/ how many years will he continue being a wife-beater??...because I know they must courted for some time before tying d knot so, both of dem must hav known each other very well & their weak point's also. So, for both dem agreeing 2 marry each means must have agreed 2 condone each other's short-comings.. So, it will be very stewpid of d husband 2 continue panel-beating d wife & it's so foolish of d wife 2 continue doing those things that makes d husband 2c her as punch bag. But, for d wife 2 say "that she must pay him back for all d hands he layed on her; mehn wahala dey.. It's berra d man make tins up on time because, I Dey C Danger In Psquare's voice. |
I no kari comment come, but I wan kari space go.. Thanks for ur understanding |
That's politics 4u, pepul wey I dey pity na pepul wey dey kill demselves 4 Nigerian politicians who don't care 4 dem, who don't even know dey exist.. Mak dem contunu bashing demselves |
Jotted down.. What about "8 wise habits that will be keeping you in credits??..na wetin I need naw abeg.. Yes!! Man up-front again??..d lawd is really rewarding my joblessness wit FTC cum FP tins. Wearing mai crash helment & bullet-proof 4a a teribul quaker oath, if u tiwa dis wawastic mendu hit like maka na d gods dikwa veri wise. AYAM KARID.. |
SAMBARRY:uaray a genius jare.. |
Abeg no vex oo, na only space I wan book.. Thanks for ur understanding. Signed, Management. |
As a mata of fact I don't think anything but, pitying sum of us here E-bashing & E-cursing themselves 2d core like sey 2moro no dey, like sey all dis politicians wey we dey fight for do care about us.. |
Makai ridam abeg |
No. Noo.. None... |
Thanks for d kweshun. Uhmmm!! Please exercise a little patience so I can find patience 2 ask her dis kweshun u just ask.. |
Permit me to b here with no reasonable comment. Thanks for your understanding.. Signed, Management. |
Makai ridam adecum.. U tried 4d long epistle though, but; are u Paul by name because na only Paul dey write dis kind epistle 2d Romans & Corrinthians wey back den.. U know what??..... U don nak hand 4 tipper wey kari sand.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 608 609 610 611 612 613 614 615 616 (of 633 pages)

