BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 607 608 609 610 611 612 613 614 615 (of 633 pages)
Let's say I've being forced 2 vote a candidtate dat isn't my choice before but, dis time around nobody is gonna force me 2do dat again because, d difference is clear. I see d transformation very clearly like sey na Hypo & I've felt d fresh air caressing my rough skin gently, if u no know; I don old finish wey b sey I dey differenciate capital B from cow-leg's boot wey e match for ground. To some blind folks, backwardness & act of being stagnant is when u vote for a man dat has probably ruled ur mother when she was still in d secondary school & he might as well rule ur father when he's still hussling 2 make ends meet before e marry ur mama but; isn't it very funny & obvious that the same man came back again today trying 2 rule again??.. Kai! Na tonda go faya devul finish Don't u think that this man's brain is outdated??.. Or, Don't u think that this man is suppose to be at home wit his grand-children & great grand-child telling them stories Buhari abeg buHaria onodu gi, ur family needs u.. |
Yes! As a matter of fact, he's looking for a nearby party 2 join.. |
No cause for alarm because Anambra dey GEJ back.. Heading to Holy Trinity, I ghana witness everything. GEJ till tinubu's face is use as BBM shocked smiley.. |
But come think of it, d man looks like all sin't well with his health. Make I talk true, d man looks Bony. Meat no dey bodi aswear ADVICE: abeg somebody tell GMB mak e no dey wear anytin apart from Danchiki atleast mak e dey kova body. |
And some Nlander's will b like, "Vote GMB to stop election rigging in Nigeria. Tonda faya devul.. I've said NO to a man that has ruled Nigeria for over 30years ago & still came back 2day 2 rule again whereas he made us 2 understand that, "Youths Are The Leaders Of Tomorrow. Demon don catch devul 2day.. I've said NO to a man that ruled my Mother when she was still in secondary school but, came back again 2 rule me dat has graduated from secondary school years ago.. Abeg somebody tell dis man sey hin brain don outdate.. I've said NO to a grand-father & great grand-father who suppose dey house dey tell hin grand-children & great grand-children story for night's.. Buhari e no work for pepul wey giv u dis kind advice. Abeg somebody should help me tell Buhari to buHaria onodu ya becos sey e don old finish.. GEJ till tinubu's face is used as BBM shocked smiley.. |
Say no to a man that has ruled your mum when she's still in the secondary school.. Say no to a man that has Dad when he's still a bachelor, still hussling.. Say no to man that made us 2 understand that "Youths Are The Leaders Of Tomorrow" while he came 2 rule us again after over 30years of exiting power.. Say no to a grand-father & great grand-father.. We want TRANSFORMATION to continue. GEJ till tinubu's face is used as whatsapp suprised smiley.. |
bettercreature:in Phyno's voice, "Oga Eme Gi Vum Na-Anya" come Failbuhari 14th. D scales is ghana fall of from ya eyes.. |
mozinta:1 finga miliki 4 unec, imbibe ad-infinitum. D gods ar solomon.. |
Nobi 2day we know sey PDP dey vote, but e no stop me from voting them again because I can't cast my lovely & precious vote to a man that has ruled Nigeria when my mum was stil in secondary school. And today dat same man came back again 2 rule me when I don pass secondary school years ago. Kai! Me wey don old finish, abeg somebody tell d man sey e no better for pepul wey givam dis kind advice.. Heading 2 Holy Trinity 2 welcome Oga JONA.. Eeeem! Abeg make somebody help me tell Buhari to buHaria onodu ya becos hin don old finish, oga buhari abeg pull over.. Tonda faya devul.. |
hrykanu231:ua veri kari.....D, daz6 nagogo.. |
ruffhandu:u doubt me iffatel u sey u tight pass g-string, abeg chop E-knuckle joor.. ![]() |
coolestca:uaray genius mehn, bar-man 1 bottle of Orijin 4 dis my man.. |
D fire no b small fire oh. Was there mehn d faya finish d filling station finish & as at 06:30 left d scene Anambra State Fire Service were no where 2b found. Abeg no c am as if I wan paint Anambra state black, because na dia I from come. Wetin I know b sey God go dey save hin pepul.. |
France na France, Nigeria na Nigeria. Oga Clark wedonhiya |
Was there mehn no b small tin oh, d fire no only raze down d filling station but e finish d filling station finish; make God just save pesin 4 dis kind country. D tanker blew exactly 05:25pm & as at 06:30 when left d scene Anambra State Fire Service were no where to b found. Ain't trying 2 paint Anambra state black because I'm from Anambra, would have snapped sum pictures but I dey roast am 4 fire mak e strong.. God Bless Anambra State.. GOD BLESS NIGERIA.. |
PhockPhockMan:yes! But dis joseph wey ar talking about his dreams might not come true.. |
Secondly, this harmattan no dey even help issues at all. Dey dry pesin lips, dey hard pesin bodi lyk sey 2moro no dey & I no know weda it's proudly sponsored by MTN because na everywhere u go.. |
MzQueen:I no talk anytin oh ![]() |
Ok. Since u don begin dream dreams, u fit add Joseph 4ur name if space still dey.. Oga Jona nke a na-akpakwa m laugh oo.. |
Oga POPE don talk hin own oo, pesin wey get ear make e hear.. |
I didn't even read but, I know sey na beta thing u dey talk.. GEJ till tinubu's face is use as BBM suprised smiley.. |
God abeg quench dis fire & un-quench d inmates..AMEN!! |
Dis 1 na miracle galore.. |
Ok. Since u don cast oga GEJ parol finish, who u wan make we support/vote for .. |
And now some people see him as a saint & that change Nigeria needs??.. Make devul ponish demon.. |
One million AMEN to dat.. |
Something tells me he's regreting leaving Oga Jazzy.. |
Ok. Adonhiya |
Taken down. Road off we go, cucumber wia ar thou ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 607 608 609 610 611 612 613 614 615 (of 633 pages)



