Beehshorp's Posts
Nairaland Forum › Beehshorp's Profile › Beehshorp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 45 pages)
If it were Ipobs ud shoot dem carelessly.. Same would happen to shiites and NDA's but when it reaches boko haram and fulani herdsmen d govt becomes dumb and caring.. Imagine releasing and giving them our own money... |
No be by force to go dubai.. Op shebi na werrin cos the fyt? Anyway he should come back home.. There is no place like home |
RIP to the dead. Once all dis drivers carry trailer dem go dey feel asif say na dem get road dey drive anyhow cos dem know say anything wey happen no go too affect dem like dat... Smh..FRSC needs look into dis and VIO instead of looking for ovt car owners to embarrass |
Ok.. I diint read all those things to be honest cos I promised myself say after exam I no go read anything even if na siqnboard.. But according to the title I wonder why people no wan leave stone age and embrace civilisation and abolish certain culture |
Starlet50:See them. Our self righteous brothers in the house |
All this Apc stunts won't work again... We are now wise.. PDP ti take over... |
Cool. Nigeria dey always represent. Is that Eden Hazard abeg remember say we get match today |
Op thank u for dis info... Shoutout to my bro who almost committed suicide.. I for call am awt na but he is a nlnder |
Cute couple.. His wife backside na die... |
Hbd fine boy... Odemwingiiiieeee!!!! Chai against Petr Cech |
EvilSeeed:Omo bros why are u pained like dis na? If u av problem with Soyinka better settle it with urself cos dis hate is gonna kill u only... Social media gives everybody right to spew trash |
Publicity stunt.. Rubbish!! I hope he has paid his workers |
Every major office in this administration I see a northern name.... Dis northerncracy na wa ooo... |
Firefire:What's the difference between APC and touts? Maybe I should ask Rotimi Amaechi |
Nigerian policewoman na photoshop |
Bunch of jokers |
quote author=Toktee post=47505761]Can you also tell us what jonathan patient achieved in seven years in office?[/quote]At first I though ignorance is the greatest disease but now av been made to realise that it is zombeism |
WriteBoy:All dis I wonder what nairaland is turning into crew.. I just pity u people cos if e pain una too much open threads that u feel is educative to u and stop wasting our fp space.. Or maybe u can call Seun or Lalasticlala and dey'd help u create ur koboland where u can do whatever u please.. Jorh o.. Anyways ebube is looking "splashy" |
SeverusSnape:U mean the pity dat is normally meant for losers.. Asin the pity wey dem dey give mumu people.... Oshiomole after 8years in office his only achievement is Iara |
Many are mad but few are roaming. Social media dey make people crase |
pre88:Exactly my point cos I don't know what is holding Amaechi, Fashola and Tinubu from returning theirs |
This is the best administration ever in the history of Nigeria.. Wahelse can I say Abeg Nlanders keep pushing in the likes abeg today na my birthday |
Well.. When chelsea won UCL against bayern Na im guys begin booze so me being drunk na took one bottle of wine wey remain for table open am for person haus cos I no watch am for my haus and poured d content on my dad, landlord and the owner of the haus wey I take watch d match... The nxt morning I mop haus tire... Abg today na my birthday keeep killing me with likes |
Today is my birthday abeg Nairalanders kill me with likes |
This man remains my President... Nothing do jare My able Presido |
Bubu please u and I know that the solution is not prayer.. Every reasonable Nigerian know dat u and ur party are the problem.. So what den do we pray for? Ur resignation would be the answer cos with that we would achieve a better Nigeria |
Apc!!! Silence the opposition.. Silence the opposition, APC!!! |
I'd blame u people for starting in the first place.. Cos when u guys eventually stop helping them now all dis evil intentions go fill Dem mind which is not good news for u guys... Anyways be prayerful and look for a better way to stop before they wreck una |
If dis is ur problem op den u no get problem at all... Just tell ur wife to send me her share and ur share so I'd know how to split the money for una |
Yet zombies would open dem mawt and say buhari's govt is the best thing dat has ever happened to Nigeria.. Chai.. No wonder Nigeria no dey move forward I av seen dat majority of Nigerians which are the zombies don't av common sense... My only happiness is dat dis change is changing all of us.. Kai buhari!! |
What of bubu's waec result...? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 45 pages)

