Stats: 3,165,040 members, 7,859,730 topics. Date: Thursday, 13 June 2024 at 05:40 PM |
Nairaland Forum / Beehshorp's Profile / Beehshorp's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 45 pages)
![]() |
Arsenal if una tear my ticket una match no qo dey make front page again |
![]() |
Make I park well for here.. Lionel Messssssiiiiii 1 Like |
![]() |
Is like its Ubi Franklin's turn to crase and take over NL frontpage 2 Likes |
![]() |
Hahahahahahah... If it takes a bishop to visit dose 3 den Amaechi turn go be monk+ pope go visit am |
![]() |
Na dis kind of thread I dey see and I get tired... Cos I don't know whether to congratulate a mother of 3 for dating another man or caution her 12 Likes 3 Shares |
![]() |
And some cannot speak English at all....APC!!! Av been begging netflix to air dis chibok girls season movie 14 Likes |
![]() |
APC is a satanic party... Even the devil fears dem 7 Likes |
![]() |
Rubbish... Dis is not news.. Is it because I don't talk about my deeds.. Me wey dey lift handbag wit my teeth.. Shuu 6 Likes |
![]() |
EmperorLee: She no get right to her entitlements again cos u no know am abi... Na ur kain people dey oppress the poor when dem enter power 12 Likes |
![]() |
U turned down an offer from the number 1 citizen of the country and u say it's cos ur hands are full... Oga just simply speak the truth u won't be targeted..we all know d reason, u don't want to be associated with a sinking ship 20 Likes 2 Shares |
![]() |
RIP man.. But na for cemetry dem wan bury am, doesn't he av a private haus? Abeg no bashing if u no get better thing no quote me 1 Like |
![]() |
Please dis post is open to corrections, u can quote me sha cos what am about to say I am not going to be completely correct cos am not dat sure.. To the topic, op dia is a place in the Bible where someone asked Jesus about giving a begger and paying tithes and Jesus was like the begger is always here so u av to pay ur tithes... Please correct me if am wrong but something tells me av come across dis storry in d bible |
![]() |
ok seen... Dem dey chop spiritual knuckle 3 Likes 1 Share |
![]() |
Why can't dey give him pain killers and use fire to dissolve the bottle or dey break it demselves 2 Likes 1 Share |
![]() |
prinsam30: So na crime to be seen together more than once nii? 1 Like |
![]() |
What do u expect when our young boys now bear names like "young cassh dirty pussy weed loving nigga" and dey post about girls and weed and get likes. While the girls bear names like "its sophisticated pinkberry jade jasmine fumzy" and post indecent pics and get over 600likes... Indecency now sells on facebook and I wonder if their family members are on facebook... Well I assume d girl must av entered the "OTHER ROOM" 9 Likes 2 Shares |
![]() |
How does it concern us? Social media don make alotta people mad 3 Likes 1 Share |
![]() |
Lol.. Na Togo dem dey send u to.. If na europe na Baba go dey go by himself.. Watch very soon dem go send u to Niger and Kenya 4 Likes |
![]() |
There are two thingd involved either the guy aint professional or he has watched alotta hollywood movies.. If he aint a professional its understandable but if he misbehaved cos of hollywood movies dere are two things involved either he goes james bond on his employers or he jeje escapes on a powerbike or a ferrari wid d girl 4 Likes |
![]() |
They are not only living in a stone - age but they belong to the OTHER ROOM with their wives 15 Likes 1 Share |
![]() |
Av learnt my lessons.. GEJ won the presidential election on NL same wid Ize- Iyamu so I won't comment till after the elections cos I fear Apc inec wella.... 6 Likes 1 Share |
![]() |
The most stupid thing av done for football was when I fainted after anelka blasted the ball over against Man utd for UCL final.. I still laff at myself If I remember dat shit 64 Likes 5 Shares |
![]() |
Na today!! For this recession u dey yarn naija gyals dis kain gist.. Dem must use iphone 7 o and brazillian weavon plus chinese eyelashes oo 5 Likes 1 Share |
![]() |
Zombies would be avoiding this thread now.... Cos dis man knows how to spoil their day PassingShot: Are u stating categorically that PMB ran to China cos Fayose chased him out? 11 Likes 1 Share |
![]() |
Lol.. Hahahah.. Reality check for all dose southerners dat shouted Sai Baba even my Igbo brothers wey shout Chanji ehehehhe.. I hail una oo I av dis feeling that very soon dis corruption fyt would hit the southern and eastern wing of APC while only the northerners would remain saints and untouchable 20 Likes |
![]() |
I blame the man for marrying an idiot as a wife 11 Likes 1 Share |
![]() |
Please what is cleavage.... Is it found during the ice age? 2 Likes |
![]() |
This is the best actor from Ghana see how he dey kill dis role no stress 1 Like |
![]() |
Army don do crocodile smile,now airforce dey do forest storm, next thing now police go do "chicken change".. Hope u all understand 3 Likes |
![]() |
How can a party built on lies and deceit stand?.. Tinubu I pity u, u are now fighting a lost war, Buhari will send u into oblivion infact u won't av say concerning anything dat happens in Apc talkless of Nigeria.. Chai jagaban don turn to jagajaga see as dem dey call am used and dump since.. I pity u o 6 Likes |
![]() |
Stories!! Money wey someone amongst dem go still embezzle.. 1 Like |
![]() |
akinalabi: Akinalabi my account has been blocked!!! Do something na... Do u guys wanna chase away ur customers.. I never even do 1week for dat site o |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) (of 45 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |