Bentenny's Posts
Nairaland Forum › Bentenny's Profile › Bentenny's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 433 pages)
out of the frying pan and into the fire. |
Clement1111:😀
|
Friendly25:😆😆 |
Ibukzy:😁😁 Same babe Yusuf carry dey use as example of faithful babe to araga. Make araga dey evicted or fake evicted,let's see how she moves. |
Friendly25:I know but she still gave him audience and was vibing with his flirts. But she is telling Yusuf she outrightly rejected Tram on the spot. |
Why Araga dey talk like person way Dem jazz? |
Flora e b like you go tell Bells wetin Yusuf discus with Martins.😛 |
Yusuf Godessa didn't chase out Tram. She was just smiling and vibing with him. You just believed what Godessa said😁😁 This man.😀 |
Ship don capsize |
Flora: Yusuf no love Bells. Him just dey play games with her. Oyin: How you carry know? Flora: For the arena,I hear Yusuf dey tell martins say him get girlfriend outside. Martins come ask about Bells. Yusuf say them just dey catch fun. |
These HMs way dey yarn with Godessa don't realize she is actually referring to them😀😀 |
Friendly25:😀😀 |
Samueltemi337:Everybody wants a villain in a story but nobody wants to be the one who created them. |
Temi dey find her highlight |
Estellie:Yes oh...so far her strategy dey work. |
See as all of them dey hail her as queen mother😁😁 |
See who dey accuse another person about gathering alliance when you are already gathering one inside biggie's house. |
Yusuf picked the wrong person to complain about about Bells. Chai |
akinsto4ever:Exactly. I agree. |
Tram stop this nah😔😔 |
Beef brewing between Yusuf and tram over bells. |
This Tram way dey see dey make me laugh😂😂 |
The way the house dey charged up. |
Walahi Araga dey find Fight😁😁 |
No be small thing today |
Ibukzy:😂😂😂 Her way of hiding her own flaws. |
I trust Nomy to download everything give Cassie about what Godessa said about him. |
So far this season has been so much better and has elipsed NLG season. Unfortunately someone has to go on Sunday. |
Oshokhai69:He was trying to be a people pleaser. |
Estellie:The day Dem go get their back and forth,house go collapse😁 |
Abi just dey download information for better gossip |
Oshokhai69:As in eh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 433 pages)